Lyrics Yungprince Omoseefreshboy – Star Ways

 
Star Ways Lyrics – Yungprince Omoseefreshboy

Singer: Yungprince Omoseefreshboy
Title: Star Ways

Kingidenz… Omo See fresh hah!
Verse 1
My way na star way, now I get paid
I no dey rush the music be like hot cake

So I gotta let it chill in my glass cup
Not like a fruit juice but a samaritan
Others drop dry flows like its harmattan
I mean like summer time, or whatever time you wanna come around me you gotta have value

That’s why I’m getting bigger, Tycoon
I told you before and I’m telling you now
Yungprince shey you know say I still get my crown eh
Olofofo free me make I roll

From J town to L.A yeah, from L.A to S.A yeah!
Omo na Star ways, Omo na Star ways
Always, Always eh
Omo na Starway, Omo na Starways oh oh oh oh

Always, Always
Verse 2
Them been think say na Bluff when I tell them say nobody badder than
Like pikin dey play with rubber band

But if e fire you go understand eh eh eh eh
And its Vibes on Vibes on Vibes omo see I no go tire now
E don tey wey I dey Organise, but e be now wey some dey realize eh eh…eh
My vibe so clean and I’m still Hundred

All the girls them wan follow me come bed oh oh
From Naija to S.A na me make them manya oh…..oh oh oh eh!
Boy on check! See my flows everything on Check! Eh
I told you before and I’m telling you now

Yungprince shey you know say I still get my crown eh
Olofofo free me make I roll
From J town to L.A yeah, from L.A to S.A yeah!
Omo na Star way, Omo na Star ways

Always, Always eh
Omo na Starways, Omo na Starways oh oh oh oh
Always, Always
Ah ah ah ah! I gat money in my bank

Ladies telling me what’s up yeah yeah
When they see me demma Freaky
Demma call me mister Dicky
’cause everything is large yeah yeah

Fifty grand or nothing for a show
Finna get a Bentley on a roll
I be chilling chilling chilling on a low
Money coming coming coming on a low

I send her thirty grand and my baby she be smiling yeah
My name is gonna stand, my legacy will keep on yeah
No stress, no struggles and its God with me I can’t fumble
They ladies gonna holla my name

Yungprince what’s popping
I told you before and I’m telling you now
Yungprince shey you know say I still get my crown eh
Olofofo free me make I roll

From J town to L.A yeah, from L.A to S.A yeah!
Omo na Star way, Omo na Star ways
Always, Always eh
Omo na Starways, Omo na Starways oh oh oh oh

Always, Always
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Shoreline Mafia - Gang Thang
Foreign Hands - A Cardiac Winter

Star Ways – Terjemahan / Translation

Kingidenz … Omo Lihat hah segar!
Ayat 1.
Cara saya na membintangi cara, sekarang saya dibayar
Saya tidak dey terburu-buru musik seperti kue panas

Jadi aku harus membiarkannya dingin dalam cangkir gelas
Tidak seperti jus buah tapi dgn sebuah
Lainnya menjatuhkan arus kering seperti harmattan nya
Maksud saya seperti waktu musim panas, atau waktu apa pun yang Anda ingin datang sekitar saya Anda harus memiliki nilai

Itu sebabnya aku semakin besar, Tycoon
Saya katakan sebelumnya dan saya memberitahu Anda sekarang
Yungprince Shey Anda tahu mengatakan saya masih mendapatkan mahkota saya eh
Olofofo bebas saya membuat saya gulung

Dari kota J untuk L.A ya, dari L.A ke S.A yeah!
Omo na Bintangi cara, Omo na Bintangi cara
Selalu, selalu eh
Omo na Starway, Omo na Starways oh oh oh oh

Selalu selalu
Ayat 2.
Mereka pernah berpikir katakan na Bluff ketika saya memberitahu mereka mengatakan tidak ada badder dari
Seperti PIKIN bermain dey dengan karet gelang

Tetapi jika e api Anda pergi memahami eh eh eh eh
Dan Vibes pada Vibes pada Vibes omo melihat saya tidak pergi ban sekarang
E don tey wey aku Dey Mengatur, tapi e sekarang wey beberapa dey menyadari eh eh … eh
getaran saya jadi bersih dan aku masih Seratus

Semua gadis-gadis mereka wan ikuti saya datang tidur oh oh
Dari Naija untuk S.A na saya membuat mereka Manya oh ….. oh oh oh eh!
Boy di cek! Lihat arus saya segala sesuatu di Periksa! ya
Saya katakan sebelumnya dan saya memberitahu Anda sekarang

Yungprince Shey Anda tahu mengatakan saya masih mendapatkan mahkota saya eh
Olofofo bebas saya membuat saya gulung
Dari kota J untuk L.A ya, dari L.A ke S.A yeah!
cara Omo na Star, Omo na Bintangi cara

Selalu, selalu eh
Omo na Starways, Omo na Starways oh oh oh oh
Selalu selalu
Ah ah ah ah! Aku gat uang di bank saya

Wanita menceritakan apa terserah yeah yeah
Ketika mereka melihat saya demma Freaky
Demma memanggil saya MISTER Dicky
Karena semuanya besar yeah yeah

Lima puluh ribu atau tidak untuk acara
Finna mendapatkan Bentley pada roll
Saya akan dingin dingin dingin pada rendah a
Uang datang datang datang pada rendah a

Aku mengirimnya tiga puluh ribu dan bayi saya dia menjadi tersenyum ya
Nama saya akan berdiri, warisan saya akan terus ya
Tidak ada stres, tidak ada perjuangan dan Tuhan-nya dengan saya, saya tidak bisa meleset
Mereka wanita akan Holla nama saya

Yungprince apa popping
Saya katakan sebelumnya dan saya memberitahu Anda sekarang
Yungprince Shey Anda tahu mengatakan saya masih mendapatkan mahkota saya eh
Olofofo bebas saya membuat saya gulung

Dari kota J untuk L.A ya, dari L.A ke S.A yeah!
cara Omo na Star, Omo na Bintangi cara
Selalu, selalu eh
Omo na Starways, Omo na Starways oh oh oh oh

Selalu selalu
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Yungprince Omoseefreshboy – Star Ways

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases