Lyrics YUNG ROC – Make Way

 
Make Way Lyrics – YUNG ROC

Singer: YUNG ROC
Title: Make Way

Make way
King don show
Unu maintain
Two fingers in the air

Una dey game
Right nah nah
Every change
Make way

King don show
Unu maintain
Two fingers in the air
Una dey game

Right nah nah
Every change
I came, i fought, i conquered
I did it like i got no other

Na me be spirit wey dey turn the water
When una see me be ready to japa
Yet i be peace maker
The beat killla, soothsayer

I’m the last mayor, imm a true playa
I no dey cause chaos, but i dey famous
Oluwa no go shamе us
I no dey do things with sentiments

I no fit say i bе gentleman
I dey work harder, to reap all the benjamin’s
All to make due with my settlements
Maybe i’m burning adrenaline

Maybe i no dey uncommon eh
Maybe i work hard all time in the season
To get to the rooftop finally
Me i dey focus

Bad belle no go fit avoid us
Badaboom bap dey our nature
Na we be the kings of our nation
Make way

King don show
Unu maintain
Two fingers in the air
Una dey game

Right nah nah
Every change
Make way
King don show

Unu maintain
Two fingers in the air
Una dey game
Right nah nah

Every change
Two seconds everything don burst
E go be like say bet don cut
Everything i dey do on god!

I made my words my bond
I started my race from the start to the finish
I’m straight down to bidness, i no dey do gimmicks
I no dey deny am, all i do is win win

If e no be mulla, no put in it
Imma hustler ask about me
No doubt about the fact
How i’m cashing out

Bucks i’m stashing up
No i’m not backing down
See as i’m trapping all
Links connecting now

Now you see me now
No need to hate me now
Catch me if you can
Reach to hold my hand

I get the masterplan
Na be the genie man
Na be fire man
Shouting out to my fans

Me i dey focus
Bad belle no go fit avoid us
Badaboom bap dey our nature
Na we be the kings of our nation

Make way
King don show
Unu maintain
Two fingers in the air

Una dey game
Right nah nah
Every change
Make way

King don show
Unu maintain
Two fingers in the air
Una dey game

Right nah nah
Every change
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Calvsy - Break-Up Song
Death Lurks - Happiness Pie

Make Way – Terjemahan / Translation

Memijakkan
Raja Don tampil
Unu Menjaga
Dua jari di udara

Una dey game
Benar nah nah.
Setiap perubahan
Memijakkan

Raja Don tampil
Unu Menjaga
Dua jari di udara
Una dey game

Benar nah nah.
Setiap perubahan
Saya datang, saya bertarung, saya menaklukkan
Saya melakukannya seperti saya tidak punya yang lain

Na saya menjadi roh wey dey mengubah air
Ketika Una melihat saya siap untuk Japa
Namun saya menjadi pembuat perdamaian
The Beat Killla, Soothsayer

Saya walikota terakhir, Imm a True Playa
Saya tidak pernah menyebabkan kekacauan, tetapi saya sangat terkenal
Oluwa no go shamе us
Saya tidak ada dey melakukan hal-hal dengan sentimen

Saya tidak cocok mengatakan saya pria
Aku dey bekerja lebih keras, untuk menuai semua Benjamin
Semua untuk disebabkan oleh pemukiman saya
Mungkin saya membakar adrenalin

Mungkin aku tidak pernah tidak biasa eh
Mungkin saya bekerja keras sepanjang waktu di musim
Untuk sampai ke atap akhirnya
Saya, saya dey fokus

Belle buruk tidak cocok menghindari kita
Badaboom bap dey sifat kita
Na kita menjadi raja-raja bangsa kita
Memijakkan

Raja Don tampil
Unu Menjaga
Dua jari di udara
Una dey game.

Benar nah nah.
Setiap perubahan
Memijakkan
Raja Don tampil

Unu Menjaga
Dua jari di udara
Una dey game
Benar nah nah.

Setiap perubahan
Dua detik semuanya don burst
E pergi seperti katakanlah bertaruh don cut
Semua yang saya lakukan pada Tuhan!

Saya membuat kata-kata saya ikatan saya
Saya memulai balapan saya dari awal hingga akhir
Saya langsung menawar, saya tidak melakukan dey gimmicks
Saya tidak ada dey tolak am, yang saya lakukan adalah menang menang

Jika tidak menjadi Mulla, tidak dimasukkan ke dalamnya
Imma Hustler bertanya tentang saya
Tidak diragukan tentang fakta
Bagaimana saya menguangkan

Bucks aku staring
Tidak, saya tidak mundur
Lihat saat aku menjebak semua
Tautan menghubungkan sekarang

Sekarang Anda melihat saya sekarang
Tidak perlu membenci saya sekarang
Tangkap aku jika kamu bisa
Jangkau untuk memegang tanganku

Saya mendapatkan masterplan
Na menjadi pria jin
Na menjadi manusia api
Berteriak kepada penggemar saya

Saya, saya dey fokus
Belle buruk tidak cocok menghindari kita
Badaboom bap dey sifat kita
Na kita menjadi raja-raja bangsa kita

Memijakkan
Raja Don tampil
Unu Menjaga
Dua jari di udara

Una dey game.
Benar nah nah.
Setiap perubahan
Memijakkan

Raja Don tampil
Unu Menjaga
Dua jari di udara
Una dey game.

Benar nah nah.
Setiap perubahan
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics YUNG ROC – Make Way

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases