Lyrics YolyBoy – Oh My Africa

 
Oh My Africa Lyrics – YolyBoy

Singer: YolyBoy
Title: Oh My Africa

Charap pap pap parap
Parap parap parap parap parap
Oh my Africa
Why man dey work like machine

To get one naira, to get one dollar
Oh my Africa
Why man dey work like machine
To get one naira, to get one dollar

Come to Africa
Where boys dey hustle like a mental
Omo over here no be first class
Man no fit rest no break time

Even for the Naija
Wey be say na giant of Africa
Notin dey for ground wey we see hah
Our leaders dey talk wetin dey want

We dey try, е dey hard woh
Some evеn die for the try woh
I dey cry, e dey bad woh
Wetin you go do you wan chop

I no go lie, I no go lie
I dey feel for boys
Wey dey hustle hard woh
No be lie I say no lie

Boys dey hustle all day and night hey
I no go lie, I no go lie
I dey feel for boys
Wey dey hustle hard woh

No be lie I say no lie
Boys dey hustle all day and night
Oh my Africa
Why man dey work like machine

To get one naira, to get one dollar
Oh my Africa
Why man dey work like machine
To get one naira, to get one dollar

Omo you know omo you know
Over here na anywhere
Wey your belle face
Omo dey hear make you dey hear

Nobody care whether you go school na na
Do and get money yeah
No be for bloody yeah
Try get clean money

No dey there dey dulling na na
I no go lie, I no go lie
I dey feel for boys
Wey dey hustle hard woh

No be lie I say no lie
Boys dey hustle all day and night hey
I no go lie, I no go lie
I dey feel for boys

Wey dey hustle hard woh
No be lie I say no lie
Boys dey hustle all day and night
Oh my Africa

Why man dey work like machine
To get one naira, to get one dollar
Oh my Africa
Why man dey work like machine

To get one naira, to get one dollar
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Craig G - The Blues
David July - Henny Shots

Oh My Africa – Terjemahan / Translation

Charap pap pap parkir
Parkir parkir parkir parkir parkir
Oh saya Afrika
Mengapa Man Dey Bekerja Seperti Mesin

Untuk mendapatkan satu naira, untuk mendapatkan satu dolar
Oh saya Afrika
Mengapa Man Dey Bekerja Seperti Mesin
Untuk mendapatkan satu naira, untuk mendapatkan satu dolar

Datanglah ke Afrika
Dimana anak laki -laki bergegas seperti mental
Omo di sini tidak menjadi kelas satu
Man tidak bugar tidak ada waktu istirahat

Bahkan untuk naija
Wey bilang na raksasa Afrika
Tidak ada dey for ground wey kita melihat hah
Pemimpin kami Dey Talk Wetin Dey Want

Kami mencoba, е dey hard woh
Beberapa mati untuk mencoba woh
Aku menangis, e dey bad woh
Wetin Anda pergi apakah Anda ingin memotong

Aku tidak berbohong, aku tidak berbohong
Saya merasa untuk anak laki -laki
Wey dey hustle hard woh
Tidak bohong, saya bilang tidak ada bohong

Anak laki -laki dey bergegas sepanjang siang dan malam hei
Aku tidak berbohong, aku tidak berbohong
Saya merasa untuk anak laki -laki
Wey dey hustle hard woh

Tidak bohong, saya bilang tidak ada bohong
Anak laki -laki dey hustle sepanjang hari dan malam
Oh saya Afrika
Mengapa Man Dey Bekerja Seperti Mesin

Untuk mendapatkan satu naira, untuk mendapatkan satu dolar
Oh saya Afrika
Mengapa Man Dey Bekerja Seperti Mesin
Untuk mendapatkan satu naira, untuk mendapatkan satu dolar

Omo kamu tahu omo kamu tahu
Di sini na di mana saja
Wey wajah belle Anda
Omo dey mendengar membuatmu dey mendengar

Tidak ada yang peduli apakah Anda pergi sekolah na na
Lakukan dan mendapatkan uang ya
Tidak untuk berdarah ya
Coba dapatkan uang bersih

Tidak ada dey di sana dey menular na na
Aku tidak berbohong, aku tidak berbohong
Saya merasa untuk anak laki -laki
Wey dey hustle hard woh

Tidak bohong, saya bilang tidak ada bohong
Anak laki -laki dey bergegas sepanjang siang dan malam hei
Aku tidak berbohong, aku tidak berbohong
Saya merasa untuk anak laki -laki

Wey dey hustle hard woh
Tidak bohong, saya bilang tidak ada bohong
Anak laki -laki dey hustle sepanjang hari dan malam
Oh saya Afrika

Mengapa Man Dey Bekerja Seperti Mesin
Untuk mendapatkan satu naira, untuk mendapatkan satu dolar
Oh saya Afrika
Mengapa Man Dey Bekerja Seperti Mesin

Untuk mendapatkan satu naira, untuk mendapatkan satu dolar
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics YolyBoy – Oh My Africa

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases