Need A Woman Lyrics – YolyBoy
Singer: YolyBoy
Title: Need A Woman
Is around and around and around
And again nana
I need a woman
Wey go stay with me to the end
I need a woman
Wey go stand by me to the end
This kind woman
Wey no make man craze for the head
This kind woman
Wey go love me here to the end
It’s been a long time my brother
January since to December
From one girl to another
Omo this girls toh badah
It’s been a long time no lover
Cos me fah I don try e no work out
For many times without numbers
Come see how love turn murder
Dey go left and right
Just to find daily bread
None of the woman go dеy say I do
Now you don dey live right
Everything don dеy light
Now she go show say na me be the bright
Brother (Pah Pah Pah Pah Pah Pah)
Say make you no dey
Use sam joke think kam twice
Brother (Pah Pah Pah Pah Pah Pah)
Say make you use your head
I need a woman
Wey go stay with me to the end
I need a woman
Wey go stand by me to the end
This kind woman
Wey no make man craze for the head
This kind woman
Wey go love me here to the end
I need a woman
I need that woman
I need a woman
I need a woman
Yeah eyeah eyeah
For my life me I don work hard
To gather wetin I fit to live life
I no say me no be fly guy
Atleast e don dey better
Me right now I don’t care
Black and tall
Weather na short and fair
Me right now I no sent
All I need na true love
Dey go left and right
Just to find daily bread
None of the woman go dey say I do
Now you don dey live right
Everything don dey light
Now she go show say na me be the bright
Brother (Pah Pah Pah Pah Pah Pah)
Say make you no dey
Use sam joke think kam twice
Brother (Pah Pah Pah Pah Pah Pah)
Say make you use your head
I need a woman
Wey go stay with me to the end
I need a woman
Wey go stand by me to the end
This kind woman
Wey no make man craze for the head
This kind woman
Wey go love me here to the end
I need a woman
I need that woman
I need a woman
I need a woman
Yeah eyeah eyeah
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Cisalo - Home Coming
southsidesilhouette - Focused
Need A Woman – Terjemahan / Translation
Ada di sekitar dan sekitar dan sekitar
Dan lagi Nana
Saya butuh wanita
Wey pergi tinggal bersamaku sampai akhir
Saya butuh wanita
Wey pergi berdiri di ujung saya
Wanita baik ini
Wey tidak membuat pria menggila
Wanita baik ini
Wey pergi mencintaiku di sini sampai akhir
Sudah lama sekali saudaraku
Januari sejak Desember
Dari satu gadis ke gadis lain
Omo gadis ini toh barah
Sudah lama tidak ada kekasih
Cos me fah, saya tidak mencoba tidak berolahraga
Untuk berkali -kali tanpa angka
Ayo lihat bagaimana cinta berubah pembunuhan
Dey pergi ke kiri dan kanan
Hanya untuk menemukan roti harian
Tak satu pun dari wanita itu pergi mengatakan saya lakukan
Sekarang Anda tidak tinggal benar
Semuanya Don Dony Light
Sekarang dia pergi pertunjukan katakan na me be the bright
Saudara (Pah Pah Pah Pah Pah Pah)
Katakanlah membuatmu tidak dey
Gunakan Sam Joke Think Kam dua kali
Saudara (Pah Pah Pah Pah Pah Pah)
Katakan membuat Anda menggunakan kepala Anda
Saya butuh wanita
Wey pergi tinggal bersamaku sampai akhir
Saya butuh wanita
Wey pergi berdiri di ujung saya
Wanita baik ini
Wey tidak membuat pria menggila
Wanita baik ini
Wey pergi mencintaiku di sini sampai akhir
Saya butuh wanita
Saya membutuhkan wanita itu
Saya butuh wanita
Saya butuh wanita
Ya eyeah eyeah
Untuk hidup saya, saya tidak bekerja keras
Untuk mengumpulkan wetin, saya cocok untuk menjalani hidup
Saya tidak mengatakan saya tidak menjadi pria terbang
Minimal don dey lebih baik
Saya sekarang saya tidak peduli
Hitam dan tinggi
Cuaca pendek dan adil
Saya sekarang saya tidak dikirim
Semua yang saya butuhkan na cinta sejati
Dey pergi ke kiri dan kanan
Hanya untuk menemukan roti harian
Tak satu pun dari wanita itu pergi dey bilang aku lakukan
Sekarang Anda tidak tinggal benar
Semuanya Don Dey Light
Sekarang dia pergi pertunjukan katakan na me be the bright
Saudara (Pah Pah Pah Pah Pah Pah)
Katakanlah membuatmu tidak dey
Gunakan Sam Joke Think Kam dua kali
Saudara (Pah Pah Pah Pah Pah Pah)
Katakan membuat Anda menggunakan kepala Anda
Saya butuh wanita
Wey pergi tinggal bersamaku sampai akhir
Saya butuh wanita
Wey pergi berdiri di ujung saya
Wanita baik ini
Wey tidak membuat pria menggila
Wanita baik ini
Wey pergi mencintaiku di sini sampai akhir
Saya butuh wanita
Saya membutuhkan wanita itu
Saya butuh wanita
Saya butuh wanita
Ya eyeah eyeah
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics YolyBoy – Need A Woman
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases