Lyrics Yemmy Smith – LET THEM SAY

 
LET THEM SAY Lyrics – Yemmy Smith

Singer: Yemmy Smith
Title: LET THEM SAY

CHORUS
Let them say (4ce)
VERSE 1
I remember when dem talk say i no go grow o/dem

Talk say i dey dull o/dem say i no soji/me I dey face
My God,i dey run to my church o/pray to my
Jehovah o/make He answer my prayer o
HOOK

My pastor say make I dey wait on the Lord/i dey try
I dey wait on the Lord/but the people just dey laugh
Me/dem say i no soji/my pastor say make I do fast
And prayer/i dey try I dey do fast and prayer/but

The people just dey laugh me/dеm say wey your God
O/but God reply me,Him say
CHORUS
Lеt them say(if dem yab you,curve you)/let them say

(my son I go bless you)/let them say(make you just dey
Serve God o)/let them say/dem fit talk say you don
Kololo/dem fit talk say you don jogodo/but my God
Is a good God o/He will always make you shine o/dem

Fit talk say you don kololo/dem fit talk say you don
Jogodo/but my God is a good God o/He will always
Make you shine o
VERSE 2

I remember when I talk/dem dey yinmu/dem Talk say
Na wash,dem dey binu/dem try to underate,dem no
Know say we be kings/dem try to bury us,dem no
Know say we be seeds o/me I just dey pray,i no dey

Look face/jejely on my lane I took my case/to Jehovah
God in the high place/oju lo pesi,Oluwa lo ni glory
HOOK
My pastor say make I wait on the lord/I dey try I dey

Wait on the Lord…
CHORUS
Let them say (if dem yab you,dem curve you)/let them
Say (my son I go bless you)… till fades…
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Tutu Puoane - River
Kristina - Diam Diam

LET THEM SAY – Terjemahan / Translation

PADUAN SUARA
Biarkan mereka berkata (4Ce)
Ayat 1.
Saya ingat ketika Dem berbicara mengatakan saya tidak tumbuh o / dem

Bicara bilang aku dey kusam o / dem mengatakan aku tidak ada soji / me i dey wajah
Ya Tuhan, aku dey berlari ke gereja saya o / berdoa kepada saya
Yehuwa o / membuat dia menjawab doa saya o
KAIT

Pendeta saya mengatakan membuat saya dey menunggu di tuan / saya dey mencoba
Aku dey menunggu Tuhan / tetapi orang-orang hanya tawa dey
Saya / dem mengatakan saya tidak ada soji / pendeta saya mengatakan membuat saya lakukan cepat
Dan doa / aku dey mencoba aku dey do fast and sholat / tapi

Orang-orang hanya dey tertawa saya / tidak mengatakan wey tuhan Anda
O / Tapi Tuhan membalasku, dia berkata
PADUAN SUARA
Lestilah mereka berkata (jika Dem yab kamu, kurva kamu) / biarkan mereka katakan

(Anakku aku akan memberkatimu) / membiarkan mereka berkata (membuatmu hanya dey
Melayani dewa o) / biarkan mereka mengatakan / dem bit mengatakan Anda tidak
Kololo / Dem Fit Talk Say You Don Jogodo / Tapi Tuhanku
Adalah dewa yang baik o / dia akan selalu membuat Anda bersinar o / dem

Fit talk mengatakan Anda don kololo / dem cocok mengatakan Anda tidak
Jogodo / tetapi tuhan saya adalah dewa yang baik o / dia akan selalu
Membuatmu bersinar
Ayat 2.

Saya ingat ketika saya berbicara / dem dey yinmu / dem bicara
Na cuci, dem dey binu / dem cobalah untuk diperdebatkan, dem no
Tahu mengatakan kita menjadi raja / dem cobalah untuk mengubur kita, dem no
Tahu katakanlah kita menjadi biji o / aku aku hanya berdoa dey, aku bukan dey

Terlihat wajah / jejely di jalur saya, saya mengambil kasus saya / kepada Yehuwa
Tuhan di tempat tinggi / oju lo Pesi, Oluwa Lo Ni Glory
KAIT
Pendeta saya mengatakan membuat saya menunggu di tuan / saya dey mencoba saya dey

Tunggu TUHAN …
PADUAN SUARA
Biarkan mereka berkata (jika Dem yab kamu, dem kurva) / biarkan mereka
Katakan (anakku aku pergi memberkatimu) … sampai memudar …
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Yemmy Smith – LET THEM SAY

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases