Fear Love Lyrics – Yemi Alade
Singer: Yemi Alade
Title: Fear Love
Say love go burst your head
And e fit to mess your mind
Dem no go know what you’re going through, baby, ayayayaya
Say love go burst your head
And you fit no chop for night
Ginger me daddy, l’m losing this fight, ayayayaya, hmmm
Na why i dey fear, i dey fear fear fear
Fear, i dey fear fear, fear
I dey fear, i dey fear fear fear your love
Na why i dey fear, i dey fear fear fear
Many tears wey i shed shed shed

I dey fear make you no go play with me, eh
Wetin my eyes e don see
Femi show me shege for this street, for this street
Ọ dịkwa jim jim when you dey with me
And when you leave me na how e go be?
My eyes red, wetin dey do to me?
For this street
Na why i dey fear, i dey fear fear fear
Fear, i dey fear fear, fear
I dey fear, i dey fear fear fear your love
Na why i dey fear, i dey fear fear fear
Many tears wey i shed shed shed
I dey fear, i dey fear fear fear your love
Say love go burst your head
And e fit to mess your mind
Dem no go know what you’re going through, baby, ayayayaya
Say love go burst your head
And you fit no chop for night
Ginger me daddy, l’m losing this fight, ayayayaya, hmmm
Na why i dey fear, i dey fear fear fear
Fear, i dey fear fear, fear
I dey fear, i dey fear fear fear your love
Na why i dey fear, i dey fear fear fear
Many tears wey i shed shed shed
I dey fear, i dey fear fear fear your love
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Fear the White Noise - Monkey Paw
Pegasisflame - say that then
Fear Love – Terjemahan / Translation
Katakanlah cinta pergi meledak kepala Anda
Dan saya cocok untuk mengacaukan pikiran Anda
Dem no go tahu apa yang Anda alami, sayang, ayayayaya

Dan Anda tidak cocok untuk malam
Ginger Me Daddy, L’M Kehilangan Pertarungan Ini, Ayayayaya, Hmmm
Na kenapa aku takut, aku takut takut takut
Takut, aku takut takut, takut
Aku takut, aku takut takut takut cintamu

Banyak air mata yang saya gudang gudang

Saya takut membuat Anda tidak bermain dengan saya, eh
Basah mataku dan lihat
Femi menunjukkan kepadaku shege untuk jalan ini, untuk jalan ini
Ọ Dịkwa Jim Jim When You Dey With Me
Dan ketika Anda meninggalkan saya na bagaimana kabarmu?
Mataku merah, wetin dey lakukan padaku?
Untuk jalan ini
Na kenapa aku takut, aku takut takut takut
Takut, aku takut takut, takut
Aku takut, aku takut takut takut cintamu
Na kenapa aku takut, aku takut takut takut
Banyak air mata yang saya gudang gudang
Aku takut, aku takut takut takut cintamu
Katakanlah cinta pergi meledak kepala Anda
Dan saya cocok untuk mengacaukan pikiran Anda
Dem no go tahu apa yang Anda alami, sayang, ayayayaya
Katakanlah cinta pergi meledak kepala Anda
Dan Anda tidak cocok untuk malam
Ginger Me Daddy, L’M Kehilangan Pertarungan Ini, Ayayayaya, Hmmm
Na kenapa aku takut, aku takut takut takut
Takut, aku takut takut, takut
Aku takut, aku takut takut takut cintamu
Na kenapa aku takut, aku takut takut takut
Banyak air mata yang saya gudang gudang
Aku takut, aku takut takut takut cintamu
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Yemi Alade – Fear Love
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂