Lyrics Yemi Alade – Fake Friends

 
Fake Friends Lyrics – Yemi Alade

Singer: Yemi Alade
Title: Fake Friends

When the money come, i go change my face
All of my fake friends, we no go dey relate
When the money come, i go change my face
All of my fake friends, we no go dey relate

Hmmm
You know o, everybody get opolo o
Eh depend on the way wey you use am
This life na freelance o

Now i’m getting money o
Locate the bag and i secure o
Dem hating ’cause i’m gеtting
I no want make dem near mе

Over me, iró òre, iró o, iró repete
If you love me now, make you no love me later
Iró òre, iró o, iró repete
If you no love me now, make you no love me later

If you no love me o, love me now
I no go fit love you later
When i make that paper
If you no love me o, love me now

I no go fit love you later
When i make that paper
Shey you go dey if money no dey my pocket oh oh
Back when i dey live my life on a low budget ah ah

I no dey pick your call, you dey vex for me
When i dey knock your door, you dey form for me
When i dey for streets you no remember
When i dey ebute metta

When you get money i been dey suffer
I been dey call, you no dey answer
Over me, iró òre, iró o, iró repete
If you love me now, make you no love me later

Iró òre, iró o, iró repete
If you no love me now, make you no love me later
If you no love me o, love me now
I no go fit love you later

When i make that paper
If you no love me o, love me now
I no go fit love you later
When i get that paper

Decale ma
Decale ma
Decale ma
Decale ma

You know o, everybody get opolo o
Locate the bag and i secure o
If you no love me o, love me now
I no go fit love you later

When i make that paper
If you no love me o, love me now
I no go fit love you later
When i get that paper
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Ella Fae - Haunted as Hell
Putrid Shark - Black Blood

Fake Friends – Terjemahan / Translation

Saat uang datang, saya pergi mengubah wajah saya
Semua teman palsu saya, kami tidak pergi dey
Saat uang datang, saya pergi mengubah wajah saya
Semua teman palsu saya, kami tidak pergi dey

hmmm
Anda tahu o, semua orang mendapatkan Opolo o
Eh bergantung pada cara yang Anda gunakan
Kehidupan ini na lepas o

Sekarang saya mendapatkan uang o
Temukan tas dan saya mengamankan o
Dem membenci karena aku akan mendapatkan
Saya tidak ingin membuat dem dekat saya

Atas saya, iró òre, iró o, iró repete
Jika Anda mencintaiku sekarang, buatlah Anda tidak mencintaiku nanti
Iró òre, Iró O, Iró Repete
Jika Anda tidak mencintaiku sekarang, buatlah kamu tidak mencintaiku nanti

Jika Anda tidak mencintaiku o, cintai aku sekarang
Aku tidak cocok mencintaimu nanti
Saat saya membuat kertas itu
Jika Anda tidak mencintaiku o, cintai aku sekarang

Aku tidak cocok mencintaimu nanti
Saat saya membuat kertas itu
Shey kamu pergi dey jika uang tidak dey sakuku oh oh
Kembali saat saya menjalani hidup saya dengan anggaran rendah ah ah

Saya tidak memilih panggilan Anda, Anda dey vex untuk saya
Ketika saya dey mengetuk pintu Anda, Anda merumuskan untuk saya
Ketika saya dey untuk jalanan Anda tidak ingat
Saat aku dey eBute metta

Saat Anda mendapatkan uang, saya menderita dey
Aku sudah menelepon dey, kamu tidak ada jawaban dey
Atas saya, iró òre, iró o, iró repete
Jika Anda mencintaiku sekarang, buatlah Anda tidak mencintaiku nanti

Iró òre, Iró O, Iró Repete
Jika Anda tidak mencintaiku sekarang, buatlah kamu tidak mencintaiku nanti
Jika Anda tidak mencintaiku o, cintai aku sekarang
Aku tidak cocok mencintaimu nanti

Saat saya membuat kertas itu
Jika Anda tidak mencintaiku o, cintai aku sekarang
Aku tidak cocok mencintaimu nanti
Saat saya mendapatkan kertas itu

Decale ma
Decale ma
Decale ma
Decale ma

Anda tahu o, semua orang mendapatkan Opolo o
Temukan tas dan saya mengamankan o
Jika Anda tidak mencintaiku o, cintai aku sekarang
Aku tidak cocok mencintaimu nanti

Saat saya membuat kertas itu
Jika Anda tidak mencintaiku o, cintai aku sekarang
Aku tidak cocok mencintaimu nanti
Saat saya mendapatkan kertas itu
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Yemi Alade – Fake Friends

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases