Lyrics Victor AD – Anymore

 
Anymore Lyrics – Victor AD

Singer: Victor AD
Title: Anymore

Victor take time oooo
Take time for my house
Make me go kill you, kill you throw way for nothing
Victor abeg leave this people o

They ready to kill you well well
Your love is slow
Something like a Lagos traffic
Girl I dey hold up for you

And I go hold up for you
Your love is bogus
Something I can never practice
Baby girl you too get tactics

You draw attention you be artist
Your love no focus
Wahala for who no get tactics
Baptize me with lie, John the baptist

Nor dey do like say you nor notice
Love don’t live here anymore ooooo
Say love don’t live here anymore ooooo
Say love don’t live here anymore

E don go, e don go
Love don’t live here anymore
Yeah you see I don’t wanna ever live my life without you
The place I wanna stay na beside you

Your fire is too hot to handle
Turn me into a f00l because say I chop your apple
Negodi! you dey show me love so nso mgbe ego di
Mana ego gu you come draw my energy

So get the fvck out of my memory
Wetin I never see
Wanna be your king, make you call me your Oba
But wetin I receive nor be wetin I order

Lee ka i si we ji de obi nwa guy wey do ka
If I begin yarn you wetin dey e ma n wota
Shay I tell you say I ready die for your matter
But after ma choputa na asa bu actor

Nka na reason na a ba ga another chapter
And now I know that love don’t live you here anymore
Love don’t live here anymore
E don go, don go

Love don’t live here anymore ooooo
Before I talk one you talk two
Emotional blackmail u dey cry too
I dey say sorry For things I nor do

Omor I no get choice I just have to
Because I carry Rebecca you dey carry gun, na..
Oh baby take it easy na love I carry come
And I say know that thing say I love you

Your love no focus
Wahala for who no get tactics
Baptize me with lie, John the baptist
Nor dey do like say you nor notice

Love don’t live here anymore ooooo
Say love don’t live here anymore ooooo
Say love don’t live here anymore
E don go, e don go

Love don’t live here anymore (Extraordinary)
Ladies and gentlemen
Na person bill I carry car when she carry gun
Wahala for who no get tactics

Kulboy
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Make Them Suffer - Scraping The Barrel
Taylor Swift - All Too Well

Anymore – Terjemahan / Translation

Victor mengambil waktu oooo
Luangkan waktu untuk rumah saya
Buat aku bunuh kamu, bunuh kamu membuang apa-apa
Victor Abeg meninggalkan orang ini o

Mereka siap membunuhmu dengan baik
Cintamu lambat
Sesuatu seperti lalu lintas lagos
Gadis aku dey tahan untukmu

Dan saya tahan untuk Anda
Cintamu palsu
Sesuatu yang tidak pernah bisa saya latih
Bayi perempuan Anda juga mendapatkan taktik

Anda menarik perhatian Anda menjadi artis
Cinta Anda tidak fokus
Wahala untuk siapa yang tidak mendapatkan taktik
Baptis saya dengan berbohong, Yohanes Pembaptis

Maupun dey lakukan seperti mengatakan kamu atau perhatikan
Cinta tidak tinggal di sini lagi ooooo
Katakanlah cinta jangan tinggal di sini lagi ooooo
Katakanlah cinta tidak tinggal di sini lagi

E DON GO, E DON GO
Cinta tidak tinggal di sini lagi
Ya kamu lihat aku tidak ingin menjalani hidupku tanpamu
Tempat saya ingin tinggal na di samping Anda

Api Anda terlalu panas untuk ditangani
Mengubah saya menjadi F00L karena mengatakan saya memotong apel Anda
NEGODI! Anda dey menunjukkan saya cinta jadi nso mgbe ego di
Mana ego gu Anda datang menarik energi saya

Jadi dapatkan fvck keluar dari ingatanku
Basah aku tidak pernah melihat
Ingin menjadi raja Anda, membuat Anda memanggil saya OBA Anda
Tetapi basah saya menerima atau basah ku

Lee ka i si kita ji de obi nwa guy wey do ka
Jika saya mulai benang Anda basah dey e ma n wota
Shay aku katakan padamu mengatakan aku siap mati untuk masalahmu
Tetapi setelah Ma Choputa Na Asa aktor

Nka na alasan na a ga bab lain
Dan sekarang aku tahu bahwa cinta tidak tinggal di sini lagi
Cinta tidak tinggal di sini lagi
E DON GO, DON GO

Cinta tidak tinggal di sini lagi ooooo
Sebelum saya berbicara satu Anda berbicara dua
Pemerasan emosional kamu juga menangis
Saya dey meminta maaf atas hal-hal yang saya tidak lakukan

Omor saya tidak punya pilihan saya hanya perlu
Karena saya membawa rebecca Anda dey membawa senjata, na ..
Oh sayang mengambilnya na cinta yang saya bawa datang
Dan saya katakan tahu hal itu mengatakan aku mencintaimu

Cinta Anda tidak fokus
Wahala untuk siapa yang tidak mendapatkan taktik
Baptis saya dengan berbohong, Yohanes Pembaptis
Maupun dey lakukan seperti mengatakan kamu atau perhatikan

Cinta tidak tinggal di sini lagi ooooo
Katakanlah cinta jangan tinggal di sini lagi ooooo
Katakanlah cinta tidak tinggal di sini lagi
E DON GO, E DON GO

Cinta tidak tinggal di sini lagi (luar biasa)
Wanita dan pria
Na orang tagihan saya membawa mobil ketika dia membawa senjata
Wahala untuk siapa yang tidak mendapatkan taktik

Kulboy.
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Victor AD – Anymore

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases