Lyrics Twh9lez – Bullet

 
Bullet Lyrics – Twh9lez

Singer: Twh9lez
Title: Bullet

You know I’m the nephilim
I don drink 2 more cans of this black bullet
And I still never jonze crusie never show for my eyes oh
Cause the thing wey dey my mind kill me pass gun bullet

And I still never jonze cruise nevr show for my eyes oh
I no go lie I sabi say i see the signs but i comot eye cause you lie
Andd i think say you go change with time
Baby why you do me like that?

Tell me why you leave me all stranded
Tell me why I shouldn’t pull the trigger 10 shots to your head
And your friends wouldn’t believe me when I call them
You don dey give them gist wey no pure baby you are just like them

Kele why?
Why you do me dirty every time I choose to wear white?
Tell me why I no know weytin make me think say you go even be wife
Be my wife yeah you cut me open without knife

Yeah I thought you staying in my life
But my friends always want to tell me otherwise
They say the kele no wan be your kele werey o fe gbe e sare
Towo ba pari o ma fi e le lo so do wale

Aiimoye alaye to ti gbe jaiye se iwo ro pe shade ma wa fe tele e dele ni?
I no go lie I sabi say i see the signs but i comot eye cause you lie
Andd i think say you go change with time
Baby why you do me like that?

Tell me why you leave me all stranded
Tell me why I shouldn’t pull the trigger 10 shots to your head
And your friends wouldn’t believe me when I call them
You don dey give them gist wey no pure baby you are just like them
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Jim Shepard - Quotients & Numbers
Lil Tame - Diamond in the Rough

Bullet – Terjemahan / Translation

Anda tahu saya nephilim
Saya tidak minum 2 kaleng peluru hitam ini
Dan saya masih tidak pernah Jonze Crusie tidak pernah muncul untuk mata saya oh
Karena hal itu wey dey pikiranku bunuh aku lulus peluru senjata

Dan saya masih tidak pernah melakukan jonze cruise nevr show untuk mata saya oh
Aku tidak berbohong aku sabi mengatakan aku melihat tanda -tandanya tapi aku datang karena kamu berbohong
Dan saya pikir Anda akan berubah seiring waktu
Sayang kenapa kamu membuatku seperti itu?

Ceritakan mengapa Anda meninggalkan saya semua terdampar
Ceritakan mengapa saya tidak harus menarik pemicu 10 tembakan ke kepala Anda
Dan teman -teman Anda tidak akan mempercayai saya saat saya menelepon mereka
Anda tidak memberi mereka GIST WEY NO PURE BABY Anda sama seperti mereka

Kele kenapa?
Mengapa Anda membuat saya kotor setiap kali saya memilih untuk memakai putih?
Ceritakan mengapa saya tidak tahu weytin membuat saya berpikir mengatakan Anda pergi bahkan menjadi istri
Jadilah istriku ya kamu memotongku tanpa pisau

Ya saya pikir Anda tinggal dalam hidup saya
Tapi teman -teman saya selalu ingin memberi tahu saya sebaliknya
Mereka mengatakan Kele no wan menjadi kele Anda wasey o fe gbe e see
Towo ba pari o ma fi e le lo jadi lakukan wale

Aiimoye alaye to ti gbe jaiye se iwo ro pe shade ma wa fe tele e dele ni?
Aku tidak berbohong aku sabi mengatakan aku melihat tanda -tandanya tapi aku datang karena kamu berbohong
Dan saya pikir Anda akan berubah seiring waktu
Sayang kenapa kamu membuatku seperti itu?

Ceritakan mengapa Anda meninggalkan saya semua terdampar
Ceritakan mengapa saya tidak harus menarik pemicu 10 tembakan ke kepala Anda
Dan teman -teman Anda tidak akan mempercayai saya saat saya menelepon mereka
Anda tidak memberi mereka GIST WEY NO PURE BABY Anda sama seperti mereka
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Twh9lez – Bullet

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases