Lyrics Tolaní – Chosen One

 
Chosen One Lyrics – Tolaní

Singer: Tolaní
Title: Chosen One

Verse 1
Many many things dey to talk
If I start to dey talk
No beat fit to contain am

Many many times dem been take my peace away
So I Dey try to regain am
Say man wan dey judge
Walk a mile in my shoes

And him leg start to dey pain am
So abeg make you pompei now, just go sit down, down down
Close your eyes and (see)
Na when you Kpai dem go like you..

You dey hungry dem no cut you
You go hustle, dem go George you Finidi
Woh woh woh
Panel beater no fit run this one

And Osita no go act this one
Dey wish death on me… dem wan pree the chosen one
Verse 2
They be like dead virgin never getting laid

So everyday they Wana talk about my daily bread
How I’m getting paid
Say it’s not your biz
Make you deyy for your lane

Just Free me abeg
…I don’t want nothing from none of you
If you see me for your hood I got nothing to lose
Anamachikawanu

I Runtown with my goons
And aswear You no go like am if I mad over you
Losing my faith
Losing my head

Losing my mind
Praying for grace
Day to day
Just try survive

Bridge
From Ikorodu down to Banana
Different monkey chasing banana
Go slow for banana

Jump tree for banana
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Joshua - Jump
Russell Crowe & 30 Odd Foot Of Grunts - She's Not Impressed

Chosen One – Terjemahan / Translation

Ayat 1.
Banyak hal yang dibicarakan oleh DEY
Jika saya mulai berbicara Dey
Tidak beat fit untuk mengandung AM

Sering kali Dem telah menjauh
Jadi saya dey mencoba untuk mendapatkan kembali
Katakanlah pria Wan Dey Hakim
Berjalan satu mil di sepatuku

Dan dia kaki mulai merasakan sakit
Jadi Abeg membuat Anda pompei sekarang, hanya duduk, turun ke bawah
Tutup matamu dan (lihat)
NA ketika Anda KPAI DEM pergi seperti Anda ..

Anda dey lapar, tidak memotong Anda
Anda pergi hustle, dem george you finidi
Woh Woh Woh.
Pemukul panel tidak cocok menjalankan yang ini

Dan osita tidak pergi bertindak yang ini
Dey ingin mati pada saya … Dem Wan Pree yang dipilih
Ayat 2.
Mereka seperti perawan mati tidak pernah bercinta

Jadi setiap hari mereka wana berbicara tentang roti harian saya
Bagaimana saya dibayar
Katakan itu bukan Biz Anda
Jadikan Anda Deyy untuk jalur Anda

Just Free Me Abeg
… Aku tidak ingin apa-apa darimu
Jika Anda melihat saya untuk kap Anda, saya tidak akan rugi
Anamachikawanu.

Saya menjalankan kembali dengan got saya
Dan aswear Anda tidak pergi seperti saya jika saya marah atas Anda
Kehilangan iman saya
Kehilangan kepalaku

Kehilangan akal sehat
Berdoa untuk Grace.
Hari ke hari
Coba selamat bertahan

Menjembatani
Dari Ikorodu turun ke pisang
Monyet yang berbeda mengejar pisang
Pergi lambat untuk pisang

Melompat pohon untuk pisang
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Tolaní – Chosen One

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases