Lyrics T.Ollyvar – Lórílé

 
Lórílé Lyrics – T.Ollyvar

Singer: T.Ollyvar
Title: Lórílé

Sote u no be solidstar
U dey gahu like say u be superman
Choping anoda man pikin work
Bobo no be by force o

Feeling for her that’s not a crime
But the problem be say she’s not feeling back
Take it easy don’t fight her back
Everyone got their choice o

E no mean say she no gree for u
Make you ugly boy
Or she say
You no be her type

Well, that can be the point
All the same
That one no make u dey act like Pikin boy
My guy pick some sense o

Trust me e go work
Lorilе!
Bebenlo o
Lorile o yеh yeh

Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Won ti k’eran Mero
Lorile o yeh yeh

Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Bebenlo lo o
Lorile o yeh yeh

Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Won ti k’eran Mero
Lorile o yeh yeh

Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Sote she don spoil your package
You won pour her acid run away

Untop wetin you wan spoil her face
Win with love not with violence
Nobody holy is not the point
The point be say she’s too young for that

Harassing children cos of sex
You go born your own one day
E no mean say she no gree for u
Make you ugly boy

Or she say
You no be her type
Well, that can be the point
All the same

That one no make u dey act like Pikin boy
My guy pick some sense o
Trust me e go work
Bebenlo

Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Won ti k’eran Mero

Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Bebenlo lo o

Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Won ti k’eran Mero

Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Carl Perkins - Hey Good Lookin'
Harrysong - She Knows

Lórílé – Terjemahan / Translation

Sote u ada be solidstar
U dey gahu seperti mengatakan u menjadi superman
Choping anoda pria kerja PIKIN
Bobo tidak akan dengan kekuatan o

Merasa baginya itu bukan kejahatan
Tapi masalahnya menjadi mengatakan dia tidak merasa kembali
Tenang saja tidak melawan dia kembali
Semua orang punya pilihan o mereka

E tidak berarti mengatakan ia tidak gree untuk u
Membuat Anda anak jelek
Atau dia mengatakan
Anda tidak menjadi tipe nya

Nah, yang dapat titik
Semua sama
Bahwa tidak ada yang membuat u dey bertindak seperti PIKIN anak
cowok saya memilih beberapa rasa o

Percayalah e kerja go
Lorilе!
Bebenlo o
Lorile o yеh yeh

Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Won ti k’eran Mero
Lorile o yeh yeh

Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Bebenlo lo o
Lorile o yeh yeh

Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Won ti k’eran Mero
Lorile o yeh yeh

Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
SOTE dia don memanjakan paket Anda
Anda memenangkan tuangkan run asam menjauh

Untop wetin Anda wan jarahan wajahnya
Menang dengan cinta tidak dengan kekerasan
Tidak ada yang suci tidak titik
Intinya harus mengatakan dia terlalu muda untuk itu

Melecehkan anak-anak cos seks
Anda pergi lahir Anda sendiri satu hari
E tidak berarti mengatakan ia tidak gree untuk u
Membuat Anda anak jelek

Atau dia mengatakan
Anda tidak menjadi tipe nya
Nah, yang dapat titik
Semua sama

Bahwa tidak ada yang membuat u dey bertindak seperti PIKIN anak
cowok saya memilih beberapa rasa o
Percayalah e kerja go
Bebenlo

Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Won ti k’eran Mero

Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Bebenlo lo o

Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Won ti k’eran Mero

Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics T.Ollyvar – Lórílé

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases