Lyrics T.Ollyvar – Life Parol

 
Life Parol Lyrics – T.Ollyvar

Singer: T.Ollyvar
Title: Life Parol

No dey tell them your plans
This people fee dey act like say dem love you
But na lie
I don tire for this problem

Wey dey happen for life
This parol fit dey make man dey para-anger-vex-hate o o o o
Dem go dey pamper you so tey uno go know say dem dey chop you like termite for body o
And when e dry day come for you o, dem go drag e you woto woto like say no be you again

’Folabi Ogedengbe won lelе eh lele еh eh eh eh eh eehe. Won le pa
Do good thing, dem no go reason you
Small bad thing, your lamba everywhere
Human being, hater of human being

Life Parol
Life Parol
Life Parol
Dem go show u wen wen

Life Parol
Life Parol
Life Parol
You go see wen wen

Life Parol
Life Parol
Life Parol
Dem go show u wen wen

Life Parole
Life Parole
This life
Dem go throw pepper

For your eyes
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Neanderthal Man - Elton John
Ronggrik Shira - Tell Me A Joke

Life Parol – Terjemahan / Translation

Tidak ada dey memberi tahu mereka rencana Anda
Orang-orang ini berbayar dey bertindak seperti katakanlah mencintaimu
Tapi na bohong
Saya tidak membuang masalah ini

Wey Dey terjadi seumur hidup
Parol fit dey ini membuat manusia dey para-anger-vex-benci o o o o o
Dem pergi dey pamper you jadi tey uno pergi tahu bilang dem dey chop kamu suka rayap untuk tubuh o
Dan ketika hari kering datang untukmu o, Dem pergi seret kamu woto woto seperti mengatakan tidak menjadi kamu lagi

‘Folabi Ogedengbe memenangkan Lelе eh Lele ЕH eh eh eh eehe. Memenangkan Le Pa.
Melakukan hal yang baik, dem no go nasalah Anda
Hal buruk kecil, lamba Anda di mana-mana
Manusia, pembenci manusia

Hidup parol.
Hidup parol.
Hidup parol.
Dem pergi menunjukkan u wen wen

Hidup parol.
Hidup parol.
Hidup parol.
Anda pergi melihat Wen Wen

Hidup parol.
Hidup parol.
Hidup parol.
Dem pergi menunjukkan u wen wen

Hidup pembebasan bersyarat
Hidup pembebasan bersyarat
Hidup ini
Dem pergi melempar lada

Untuk mata Anda
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics T.Ollyvar – Life Parol

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases