Lyrics Superwozzy – Higher

 
Higher Lyrics – Superwozzy

Singer: Superwozzy
Title: Higher

Yorubadboi
Ayaa yaa yaa yaa yaa yaa
Fine boy shmurda yea eh yeah ey ey ey ey yea
Fine boy shmurda oyea oyea oyea

Ishe ori ran mi ni mo shey eleda mi ma gba bode
Tin ba shishe ki ri aje shey ra aje shey
Ishe ori ran mi ni mo shey eleda mi ma je gba bode
Ojojumo ti n ba wale ki ri aje shey ra aje shey ra aje shey

Higher higher
Oluwa lift me higher higher
Dem want make i falling nevеr never
Dem say thе boy dey hot fire fire

Higher higher higher higher
Dem say make i rest i no tire tire
Shebi na my song e dey scatter scatter
From lagos down to gwagalada gwagalada

Oluwa give me your blessings make dem fit share reach me
As you dey share for them make dem share reach me
Bad belle people wan dey envy me based on say i be king for my territory
When i gather with my n#gg#rs say na molly we dey pop

This life omo na race and am heading to the top
As i dey press i dey pray i dey see the sleep
I no t settle for less why you still dey sleep
Na me know wetin i dey reason day and night

And if e no be money matter make you fade aside
You no fit run my race cos i dey pray for grace
And me and my ruba we dey go higher higher
For this life me i no fit settle for less

Me i no fit settle for less
I dey grind i dey pray for the best
Me no wan dey beg for the bread
Me no wan dey beg for the bread

For this life me i no want settle for less
Me i no want settle for less
I dey grind i dey pray for the best
Me no wan dey beg for the bread

Me no wan dey beg for the bread
Higher higher
Oluwa lift me higher higher
Dem want make i falling never never

Dem say the boy dey hot fire fire
Higher higher higher higher
Dem say make i rest i no tire tire
Shebi na my song e dey scatter scatter

From lagos down to gwagalada gwagalada
Ishe ori ran mi ni mo shey eleda mi ma je gba bode
Ojojumo ti n ba wale ki ri aje shey ra aje shey ra aje shey
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Skyler Barajas - I'm Broken
Ched - We Were Young

Higher – Terjemahan / Translation

Yorubadboi.
Ayaa Yaa Yaa Yaa Yaa Yaa YAA
Bocah baik shmurda ya eh ya mata mata mata ya ya
Bocah Baik Shmurda Oyea Oyea Oyea

Ishe Ori Ran Mi Ni Mo Shey Eleda Mi Ma Gba Bode
Timah ba shishe ki ri aje shey ra aje shey
Ishe Ori Ran Mi Ni Mo Shey Eleda Mi Ma Je Gba Bode
Ojojumo ti n ba wale ki ri aje shey ra aje shey ra aje shey

Lebih tinggi lebih tinggi
Oluwa mengangkatku lebih tinggi lebih tinggi
Dem ingin membuat saya jatuh nevеr tidak pernah
Dem mengatakan bocah itu dey api api api

Lebih tinggi lebih tinggi lebih tinggi lebih tinggi
Dem mengatakan membuat saya istirahat saya tidak ban ban
Shebi na lagu saya e de hamber hamburan
Dari Lagos ke Gwagalada Gwagalada

Oluwa beri aku berkatmu membuat dem fit mencapai aku
Saat Anda berbagi dey untuk mereka membuat Dem berbagi mencapai saya
Orang Belle Buruk Wan Dey Envy saya berdasarkan mengatakan saya menjadi raja untuk wilayah saya
Ketika saya berkumpul dengan negro saya mengatakan na molly kita dey pop

Kehidupan ini omo ras dan saya menuju ke atas
Ketika saya dey press i dey berdoa saya dey melihat tidur
Saya tidak puas dengan lebih sedikit mengapa Anda masih tidur
Na saya tahu basah saya mouly dey siang dan malam

Dan jika tidak ada masalah uang membuat Anda memudar
Anda tidak cocok menjalankan ras saya karena saya dey berdoa untuk rahmat
Dan saya dan ruba saya, kami dey lebih tinggi lebih tinggi
Untuk hidup ini aku, aku tidak cocok untuk kurang

Saya saya tidak bugar puas kurang
Saya dey menggiling saya dey berdoa untuk yang terbaik
Saya tidak wan dey memohon roti
Saya tidak wan dey memohon roti

Untuk hidup ini aku, aku tidak ingin puas kurang
Saya, saya tidak ingin puas kurang
Saya dey menggiling saya dey berdoa untuk yang terbaik
Saya tidak wan dey memohon roti

Saya tidak wan dey memohon roti
Lebih tinggi lebih tinggi
Oluwa mengangkatku lebih tinggi lebih tinggi
Dem ingin membuat saya jatuh tidak pernah

Dem mengatakan bocah itu dey api api api
Lebih tinggi lebih tinggi lebih tinggi lebih tinggi
Dem mengatakan membuat saya istirahat saya tidak ban ban
Shebi na lagu saya e de hamber hamburan

Dari Lagos ke Gwagalada Gwagalada
Ishe Ori Ran Mi Ni Mo Shey Eleda Mi Ma Je Gba Bode
Ojojumo ti n ba wale ki ri aje shey ra aje shey ra aje shey
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Superwozzy – Higher

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases