Lyrics Sunny Blaize – Malo Phor

 
Malo Phor Lyrics – Sunny Blaize

Singer: Sunny Blaize
Title: Malo Phor

Malo Phor
Yeah yeah
Fire
Brother don’t relent the hustle go pay

Continue money go dey
Coz every hustler must get the day
To ma Shana wole
Me I no relent mo de gboju soke

Baba dakun jo wa gbe mi leke yeh
Bad belle stay faraway
I don go far mo ti lo far away
Brother Malo Phor

Continue money go come
Which day say when dem go sign the boy
O lord come lift me up
Come lift me up

Brother Malo Phor
Continue money go come
Which day say when dem go sign the boy
O lord come lift me up

Malo Phor
Stand on your point
Even if dem talk iwo sha malo stop
Sebi na the boy

Wey dey sing the song
People no know me buh me I know what I want
Malo Phooor
Money no dey and nothing dey sup o

Na why me I no go stop o
Coz surely I must dey on top o
Oh oh ha
No relent my brother

Na only God fit to answer your prayer
You know He’s the alpha and omega
Bless me lord make you bless my utter
No relent my brother

Na only God fit to answer your prayer
You know He’s the alpha and omega
Bless me lord make you bless my utter
Brother Malo Phor

Continue money go come
Which day say when dem go sign the boy
O lord come lift me up
Come lift me up

Brother Malo Phor
Continue money go come
Which day say when dem go sign the boy
O lord come lift me up

Me I no go Phor
Money must to come
If I no make this money wetin I go talk
I must dey on top

They must feel the boy
I go run the town say dem go feel my song
Me I no go relent o
I no dey prove say I be the best o

I no impress o
Brother Malo Phor
Continue money go come
Which day say when dem go sign the boy

O lord come lift me up
Come lift me up
Brother Malo Phor
Continue money go come

Which day say when dem go sign the boy
O lord come lift me up
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
KRYPTIQ - Practice
Permline - Gone in a blink of an eye

Malo Phor – Terjemahan / Translation

Malo Phor
Ya ya
Api
Saudara tidak mengalah dengan keramaian go pay

Lanjutkan uang pergi dey
Karena setiap penipu harus mendapatkan hari
Untuk Ma Shana Wole
Saya saya tidak mengalah mo de gboju soke

Baba Dakun Jo Wa Gbe Mi Leke Yeh
Bad Belle tetap jauh
Saya tidak pergi jauh
Saudara Malo Phor

Lanjutkan uang pergi
Hari mana yang dikatakan ketika dem pergi menandatangani bocah itu
Ya Tuhan, angkat aku
Ayo angkat aku

Saudara Malo Phor
Lanjutkan uang pergi
Hari mana yang dikatakan ketika dem pergi menandatangani bocah itu
Ya Tuhan, angkat aku

Malo Phor
Berdiri di poin Anda
Bahkan jika dem berbicara Iwo sha malo berhenti
Sebi na bocah itu

Wey dey menyanyikan lagu
Orang tidak mengenal saya buh saya saya tahu apa yang saya inginkan
Malo Phooor
Uang tidak ada dey dan tidak ada dey sup o

Na kenapa aku tidak pergi berhenti o
Karena pasti aku harus dey di atas o
Oh oh ha
Tidak ada yang menyerah saudaraku

Na hanya Tuhan yang cocok untuk menjawab doa Anda
Anda tahu dia alfa dan omega
Diberkat Aku Tuhan Membuatmu Memberkati Use -ku
Tidak ada yang menyerah saudaraku

Na hanya Tuhan yang cocok untuk menjawab doa Anda
Anda tahu dia alfa dan omega
Diberkat Aku Tuhan Membuatmu Memberkati Use -ku
Saudara Malo Phor

Lanjutkan uang pergi
Hari mana yang dikatakan ketika dem pergi menandatangani bocah itu
Ya Tuhan, angkat aku
Ayo angkat aku

Saudara Malo Phor
Lanjutkan uang pergi
Hari mana yang dikatakan ketika dem pergi menandatangani bocah itu
Ya Tuhan, angkat aku

Saya saya tidak pergi phor
Uang harus datang
Jika saya tidak menghasilkan uang ini, saya pergi bicara
Saya harus dey di atas

Mereka harus merasakan bocah itu
Saya menjalankan kota, katakanlah dem go feel lagunya
Saya saya tidak pergi mengalah o
Saya tidak terbukti bilang saya menjadi yang terbaik

Saya tidak mengesankan o
Saudara Malo Phor
Lanjutkan uang pergi
Hari mana yang dikatakan ketika dem pergi menandatangani bocah itu

Ya Tuhan, angkat aku
Ayo angkat aku
Saudara Malo Phor
Lanjutkan uang pergi

Hari mana yang dikatakan ketika dem pergi menandatangani bocah itu
Ya Tuhan, angkat aku
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Sunny Blaize – Malo Phor

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases