Arsenal Lyrics – Srkii Nadi
Singer: Srkii Nadi
Title: Arsenal
Money dey come money dey go
If dem do you no go take am personal
Money dey come money dey go
Money dey come money dey go
If dem do you no go take am personal
You know Arsenal naso table turn
Money dey come money dey go
If dem do you no go take am personal
You know Arsenal naso table turn
No reason am my n#gg#
Money dey come money dey go
If dem do you no go take am personal
Soldier come soldier go barracks dey
No dey form for me
Show me show me way
No dey form for me
Anyhow e be we go shine one day
No dey form for me
I been on my grind I been tryna get my ten
All the hearts I broke I been tryna make amends
n#gg#s in my back dey been tryna cause me pain
If you look my eyes you can see we not the same
Roaches in my bed
Every night me no dey sleep
Everything wey you dey see
Make you cast you no dey sin
I’m steady on diet
No time no time
Don’t want your bad energy
No time no time
I been on my grind I been tryna get my ten
All the hearts I broke I been tryna make amends
n#gg#s in my back dey been tryna cause me pain
If you look my eyes you can see we not the same
Soldier come soldier go barracks dey
No dey form for me
Show me show me way
No dey form for me
Anyhow e be we go shine one day
No dey form for me
Money dey come money dey go
If dem do you no go take am personal
You know Arsenal naso table turn
Money dey come money dey go
If dem do you no go take am personal
You know Arsenal naso table turn
Money dey come money dey go
If dem do you no go take am personal
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
INURFAVOR - Mhm
飛行船 - Lily Chou-Chou
Arsenal – Terjemahan / Translation
Uang dey datang uang dey pergi
Jika dem do you no go ambil saya pribadi
Uang dey datang uang dey pergi
Uang dey datang uang dey pergi
Jika dem do you no go ambil saya pribadi
Anda tahu giliran meja Arsenal Naso
Uang dey datang uang dey pergi
Jika dem do you no go ambil saya pribadi
Anda tahu giliran meja Arsenal Naso
Tidak ada alasan saya n#gg# saya
Uang dey datang uang dey pergi
Jika dem do you no go ambil saya pribadi
Prajurit datang prajurit go barak dey
Tidak ada bentuk dey untuk saya
Tunjukkan saya jalan
Tidak ada bentuk dey untuk saya
Bagaimanapun, kita akan bersinar suatu hari nanti
Tidak ada bentuk dey untuk saya
Saya sudah siap, saya sudah mencoba mendapatkan sepuluh
Segala hati yang saya hancurkan, saya telah mencoba memperbaiki kesalahan
n#gg#s di punggungku dey telah mencoba karena rasa sakitku
Jika Anda melihat mata saya, Anda dapat melihat kami tidak sama
Kecoak di tempat tidurku
Setiap malam aku tidak tidur nyenyak
Semuanya wey dey lihat
Membuat Anda tidak memberikan dosa dey
Saya mantap sedang diet
Tidak Ada Waktu Tidak Ada Waktu
Tidak ingin energi buruk Anda
Tidak Ada Waktu Tidak Ada Waktu
Saya sudah siap, saya sudah mencoba mendapatkan sepuluh
Segala hati yang saya hancurkan, saya telah mencoba memperbaiki kesalahan
n#gg#s di punggungku dey telah mencoba karena rasa sakitku
Jika Anda melihat mata saya, Anda dapat melihat kami tidak sama
Prajurit datang prajurit go barak dey
Tidak ada bentuk dey untuk saya
Tunjukkan saya jalan
Tidak ada bentuk dey untuk saya
Bagaimanapun, kita akan bersinar suatu hari nanti
Tidak ada bentuk dey untuk saya
Uang dey datang uang dey pergi
Jika dem do you no go ambil saya pribadi
Anda tahu giliran meja Arsenal Naso
Uang dey datang uang dey pergi
Jika dem do you no go ambil saya pribadi
Anda tahu giliran meja Arsenal Naso
Uang dey datang uang dey pergi
Jika dem do you no go ambil saya pribadi
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Srkii Nadi – Arsenal
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases