Fake Friends Lyrics – Spicy Tee
Singer: Spicy Tee
Title: Fake Friends
Call me Spicy
I go reason you if you Dey reason me
Life na give and take o, na fifty fifty
Enemies yapa, na God dey save person
Make person no go put hand for wetin go kill person
Oh no
What I don’t know
No go kill me o
Oluwa shanu mi o
Oh no
What I don’t know
No go kill me o
Oluwa shanu mi o
Life na jejeje, you gats to cool your temper
Everyday I Dey pray to God o make he send my helper
As I dey pray for me, pray for me
I go Dey pray for you, pray for you
As e Dey soft for me, soft for me
Make e Dey soft for you too
But some people dey
Wey no want make you Dey see the grace
They just want make you Dey suffer suffer
But you Dey call them your friend and brother
But some people dey
Wey no want make you Dey see the grace
They just want make you Dey suffer suffer
But you Dey call them your friend and brother
Oh no
What I don’t know
No go kill me o
Oluwa shanu mi o
Oh no
What I don’t know
No go kill me o
Oluwa shanu mi o
I go reason you if you Dey reason me
Life na give and take o, na fifty fifty
Enemies yapa, na God dey save person
Make person no go put hand for wetin go kill person
For your front dey go call u friend oh
For your back dey call u smello
Oluwa help us unmask all the snake wey we Dey keep
Oluwa answer my prayer
I no want any betrayal
Oh Lord save me from fake friends wey go fit come to kill
Oh no
What I don’t know
No go kill me o
Oluwa shanu mi o
Oh no
What I don’t know
No go kill me o
Oluwa shanu mi o
Oh no
What I don’t know
No go kill me o
Oluwa shanu mi o
Oh no
What I don’t know
No go kill me o
Oluwa shanu mi o
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Mark Lanegan - Like Little Willie John
MAYI - Come Again
Fake Friends – Terjemahan / Translation
Panggil aku pedas
Saya pergi alasan Anda jika Anda merugikan saya
Hidup na memberi dan mengambil o, na lima puluh lima puluh
Musuh Yapa, na dewa dey menyelamatkan orang
Membuat orang tidak pergi tangan untuk basah pergi orang membunuh
Oh tidak
Apa yang saya tidak tahu
Tidak pergi bunuh aku o
Oluwa Shanu Mi o
Oh tidak
Apa yang saya tidak tahu
Tidak pergi bunuh aku o
Oluwa Shanu Mi o
Hidup Na Jejeje, Anda GATS untuk mendinginkan kesabaran Anda
Setiap hari saya berdoa berdoa kepada tuhan o membuat dia mengirim pembantu saya
Saat aku berdoa berdoa untukku, berdoalah untukku
Aku pergi berdoa untukmu, berdoalah untukmu
Sebagai dey lembut untukku, lembut untukku
Membuat dey lembut untuk Anda juga
Tetapi beberapa orang berbunyi
Wey tidak ingin membuatmu dey melihat rahmat
Mereka hanya ingin membuatmu dey menderita menderita
Tapi kamu dey menyebut mereka teman dan kakakmu
Tetapi beberapa orang berbunyi
Wey tidak ingin membuatmu dey melihat rahmat
Mereka hanya ingin membuatmu dey menderita menderita
Tapi kamu dey menyebut mereka teman dan kakakmu
Oh tidak
Apa yang saya tidak tahu
Tidak pergi bunuh aku o
Oluwa Shanu Mi o
Oh tidak
Apa yang saya tidak tahu
Tidak pergi bunuh aku o
Oluwa Shanu Mi o
Saya pergi alasan Anda jika Anda merugikan saya
Hidup na memberi dan mengambil o, na lima puluh lima puluh
Musuh Yapa, na dewa dey menyelamatkan orang
Membuat orang tidak pergi tangan untuk basah pergi orang membunuh
Untuk dey depan Anda pergi menelepon kamu teman oh
Untuk punggungmu, hubungimu bau
Oluwa Bantu kami membuka kedok semua Snake Wey We Dey Keep
Oluwa menjawab doaku
Saya tidak ingin dikhianati
Oh tuan selamatkan aku dari teman-teman palsu Wey fit datang untuk membunuh
Oh tidak
Apa yang saya tidak tahu
Tidak pergi bunuh aku o
Oluwa Shanu Mi o
Oh tidak
Apa yang saya tidak tahu
Tidak pergi bunuh aku o
Oluwa Shanu Mi o
Oh tidak
Apa yang saya tidak tahu
Tidak pergi bunuh aku o
Oluwa Shanu Mi o
Oh tidak
Apa yang saya tidak tahu
Tidak pergi bunuh aku o
Oluwa Shanu Mi o
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Spicy Tee – Fake Friends
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases