Lyrics Soundz – Pressure

 
Pressure Lyrics – Soundz

Singer: Soundz
Title: Pressure

Sounds how fa na
You dey drop jams you dey drop jams na
You should be bigger than you’re na
What’s going on

I’m on the run my bro
They tried to get me down my bro
Dey try to make my life better
Cause time no dey slow my bro

And that’s why me go dey my dey
Because i no like gbege
They might try to block my region
But dem might go try and fail

So find me some palm wine
My melanin girl my fine wine
Fake girls all over my timeline
Scroll pass e no be my concern

Many things wеy dey happen for the onlinе
Many talents confide dem dey give me nonsense make i concern
Na wahala wey you dey find (dey find ah-aaa)
I’m on the road all alone

And i no know when i go blow
But i get patience
So don’t pressure me (don’t pressure me)
I know industry idols

But i go still dey kill the show
Cause i get God oh
So don’t pressure me (don’t pressure me)
Oni kaluku pa lu soro

My happiness their soros
Nothing we go make me fall o (Amin o)
I go dey lead dem follow
I go dey funwo (funwo)

I go dey Funwo till e suwo (suwo)
And when them say they don tire me
I go dey put in more fire
So find me some palm wine

My melanin girl my fine wine
Fake girls all over my timeline
Scroll pass e no be my concern
Many things wey dey happen for the online

Many talents confide dem dey give me nonsense make i concern
Na wahala wey you dey find (ah-aaa)
I’m on the road all alone
And i no know when i go blow

But i get patience
So don’t pressure me (don’t pressure me)
I know industry idols
But i go still dey kill the show

Cause i get God oh
So don’t pressure me (don’t pressure me)
I’m on the road all alone
And i no know when i go blow

But i get patience
So don’t pressure me (don’t pressure me)
I know industry idols
But i go still dey kill the show

Cause i get God oh
So don’t pressure me (don’t pressure me)
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Allie Sherlock - Overthinking
Madison Kozak - Loud House

Pressure – Terjemahan / Translation

Terdengar bagaimana fa na
Anda dey drop selai Anda dey drop selai na
Anda harus lebih besar dari Anda na
Apa yang sedang terjadi

Saya sedang menjalankan bro saya
Mereka mencoba menjatuhkan saya bro saya
Dey mencoba membuat hidup saya lebih baik
Menyebabkan waktu tidak ada dey memperlambat bro saya

Dan itulah mengapa saya pergi dey dey saya
Karena saya tidak suka gbege
Mereka mungkin mencoba memblokir wilayah saya
Tapi dem mungkin mencoba dan gagal

Jadi temukan saya anggur palem
Gadis Melanin saya anggur saya yang lezat
Gadis palsu di seluruh timeline saya
Gulir lulus e no jadilah perhatian saya

Banyak hal yang tidak terjadi pada saat ini
Banyak bakat menceritakan dem dey memberi saya omong kosong membuat saya khawatir
Na wahala wey you dey temukan (dey temukan ah-aaa)
Saya berada di jalan sendirian

Dan saya tidak tahu kapan saya pergi
Tapi saya mendapatkan kesabaran
Jadi jangan tekan saya (jangan tekan saya)
Saya tahu idola industri

Tapi aku masih pergi membunuh pertunjukan
Karena saya mendapatkan Tuhan oh
Jadi jangan tekan saya (jangan tekan saya)
Oni kaluku pa lu soro

Kebahagiaan saya soros mereka
Nothing We Go Make Me Fall O (Amin O)
Saya pergi dey lead dem ikuti
I Go Dey Funwo (Funwo)

I Go Dey Funwo Till E Suwo (Suwo)
Dan ketika mereka mengatakan mereka tidak melelahkan saya
Aku pergi ke lebih banyak api
Jadi temukan saya anggur palem

Gadis Melanin saya anggur saya yang lezat
Gadis palsu di seluruh timeline saya
Gulir lulus e no jadilah perhatian saya
Banyak hal yang terjadi pada online

Banyak bakat menceritakan dem dey memberi saya omong kosong membuat saya khawatir
Na wahala wey you dey temukan (ah-aaa)
Saya berada di jalan sendirian
Dan saya tidak tahu kapan saya pergi

Tapi saya mendapatkan kesabaran
Jadi jangan tekan saya (jangan tekan saya)
Saya tahu idola industri
Tapi aku masih pergi membunuh pertunjukan

Karena saya mendapatkan Tuhan oh
Jadi jangan tekan saya (jangan tekan saya)
Saya berada di jalan sendirian
Dan saya tidak tahu kapan saya pergi

Tapi saya mendapatkan kesabaran
Jadi jangan tekan saya (jangan tekan saya)
Saya tahu idola industri
Tapi aku masih pergi membunuh pertunjukan

Karena saya mendapatkan Tuhan oh
Jadi jangan tekan saya (jangan tekan saya)
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Soundz – Pressure

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases