Lyrics soundgang – afro love

 
afro love Lyrics – soundgang

Singer: soundgang
Title: afro love

My baby
Dey feel you pass
Kekedike eehh my baby
Oh nanana

Everything i do
Litty litty
Woman wey i carry
Pretty pretty

Everything i do
E be litty litty
Woman wey i carry
She be pretty pretty

Like a bell e dey ring
Your matter for my head
Sey i no fit dey sleep
Ah ah ah

Ooh yeah
Shey you thinking of me
When you are falling asleep
Shey na me you dey see

Ahh ha ha!
Shey you know
Sey your hips
No dey lie

When you move
From the left to the right
Fire burning
Inna your eyеs

Say na you be my
Number one
No go lеt another man
Ever come around

Sey they wanna take my place
Me i go forget
Bullet for head
Make you no forget

Ooh yeah
Me i dey forget
Bullet for head
Any one wey no

Want make we connect
Ooh yeah
Ahaha
I’m winning though

I’m not fighting
She keep on loving
My kind thing
She halla at me eeh

Halla at me ehh
Tell me can we
Can date
Whatever you want

Baby sey na
Wetin i go
Anything you want
Baby sey na

Wetin i go dooooo
I go let my chest
Be your pillow
Whenever you want

To lay your head
Your head
Me and you go dance
To awilo

Memories you no fit to forget
Forget !
Shey you know sey
Your hips no dey lie

When you move from
The left to the right
Fire burning inna your eyes
Say na you be my number one

No go let another man
Ever come around
Sey they wanna
Take my place

Me i go forget
Bullet for head
Make you no forget
Ooh yeah

Me i dey forget
Bullet for head
Any one wey no
Want make we connect

Oh yeah
Ahaha
I got love for you
Know i never lied

Anything you want
Girl i swipe
Said i want it
So i go

Pay the price
Love get me high
Thinking bou’ you
Day & night

Yea
Listen
Uh
Exotic girls steady calling

I never listen
Gave you d
Gave you heart
Leave ‘em wishing

Fly to bali, pocket heavy
So i put the tip in
n#gg#z steady wishing
But can never hit it

Yea
Three strokes now
Now she wan date now
Off clothes now

And she want some loud
Pretty sweet vibe
She’on like big mouths
She like fly boys

Dislike you touts
Dislike you touts
Dislike you touts oo
Shawtie stuck

Inna me mind o
Steady missing
Dat behind o
Behind o

Behind ooo
Yeah
See me now
One biggie man

Shawties ah
Following mua
Turn ‘em down
Yeah i turn ‘em down

Turn ‘em down
Say na you i want
See me now
One biggie man

Shawties ah
Following mua
Turn ‘em down
Yeah i turn ‘em down

Turn ‘em down
Say na you i want
Say na you be my number one
No go let another man

Ever come around
Sey they wanna
Take my place
Me i go forget

Bullet for head
Make you no forget
Ooh yeah
Me i go forget

Bullet for head
Any one wey no want
Make we connect
Oooh yea
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Zoan - Lucky Me
Sheep - Slenders Bad

afro love – Terjemahan / Translation

Sayangku
Dey merasa Anda lulus
Kekedike eehh bayiku
Oh Nanana.

Segala hal yang aku lakukan
Litty Litty.
Wanita Wey yang saya bawa
Cantik cantik

Segala hal yang aku lakukan
E menjadi litty litty
Wanita Wey yang saya bawa
Dia cukup cantik

Seperti cincin bel dey
Masalah Anda untuk kepalaku
Sey aku tidak cocok tidur dey
Ah ah ah.

Ooh yeah.
Shey kamu memikirkan aku
Ketika Anda tertidur
Shey na me you dey lihat

Ahh ha ha!
Shey lho
Sey pinggul Anda
Tidak ada dey lie

Saat Anda pindah
Dari kiri ke kanan
Api membakar
Inna estey Anda

Katakan kamu menjadi milikku
Nomor satu
Tidak pergi, lega pria lain
Pernah datang

Sey mereka ingin mengambil tempat saya
Saya saya pergi lupa
Peluru untuk kepala
Membuatmu tidak lupa

Ooh yeah.
Saya saya dey lupa
Peluru untuk kepala
Salah satu wey no

Ingin membuat kita terhubung
Ooh yeah.
Ahaha.
Saya menang

Saya tidak berkelahi
Dia terus mencintai
Hal baikku
Dia halla padaku eeh

Halla padaku ehh
Katakan padaku bisakah kita
Dapat berkencan
Apapun yang kamu mau

Bayi Sey Na.
Basah aku pergi
Apa pun yang Anda inginkan
Bayi Sey Na.

Basah aku pergi doooo
Aku pergi, biarkan dadaku
Jadilah bantal Anda
Kapanpun kamu mau

Untuk meletakkan kepala Anda
Kepalamu
Saya dan Anda pergi menari
Untuk Awilo.

Kenangan Anda tidak cocok untuk dilupakan
Lupa !
Shey kamu tahu sey
Pinggulmu tidak berbohong dey

Ketika Anda pindah
Kiri ke kanan
Api membakar inna mata Anda
Katakan na Anda menjadi nomor satu saya

Jangan pergi biarkan orang lain
Pernah datang
Sey mereka ingin
Ambil tempat saya

Saya saya pergi lupa
Peluru untuk kepala
Membuatmu tidak lupa
Ooh yeah.

Saya saya dey lupa
Peluru untuk kepala
Salah satu wey no
Ingin membuat kita terhubung

Oh ya
Ahaha.
Aku punya cinta untukmu
Tahu aku tidak pernah berbohong

Apa pun yang Anda inginkan
Gadis aku geser
Bilang aku menginginkannya
Jadi saya pergi

Bayar harga
Cinta membuatku tinggi
Berpikir bou ‘kamu
Hari & Malam

Ya
Mendengarkan
Uh.
Gadis eksotis menelepon stabil

Saya tidak pernah mendengarkan
Memberi Anda D.
Memberimu hati
Tinggalkan mereka Berharap

Terbang ke Bali, Saku Berat
Jadi saya meletakkan ujungnya
n#gg#z steady wishing.
Tetapi tidak pernah bisa mengenainya

Ya
Tiga stroke sekarang
Sekarang dia berkencan sekarang
Dari pakaian sekarang

Dan dia ingin beberapa keras
Getaran yang cukup manis
Dia suka mulut besar
Dia suka terbang anak laki-laki

Tidak menyukai Anda
Tidak menyukai Anda
Tidak menyukai Anda calo oo
Shawtie macet

Inna Me Mind o
Mantap hilang
Dat di belakang O.
Di belakang O.

Di belakang ooo.
Ya
Lihat aku Sekarang
Satu pria biusgie.

Shawties ah.
Mengikuti Mua.
Turunkan mereka
Ya saya menolaknya

Turunkan mereka
Katakan na kamu aku mau
Lihat aku Sekarang
Satu pria biusgie.

Shawties ah.
Mengikuti Mua.
Turunkan mereka
Ya saya menolaknya

Turunkan mereka
Katakan na kamu aku mau
Katakan na Anda menjadi nomor satu saya
Jangan pergi biarkan orang lain

Pernah datang
Sey mereka ingin
Ambil tempat saya
Saya saya pergi lupa

Peluru untuk kepala
Membuatmu tidak lupa
Ooh yeah.
Saya saya pergi lupa

Peluru untuk kepala
Ada yang tidak mau
Membuat kita terhubung
Oooh ya
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics soundgang – afro love

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

https://www.youtube.com/watch?v=ZzasIf5NWms