Motherland Lyrics – Sound Sultan
Singer: Sound Sultan
Title: Motherland
(Intro)
Oh……
Oh..Oh..Oh
Verse 1:
(Johnny drille’s verse)
My baby my Love
Its been so long i heard from you
Oh stacy Lahor , you dont pick up my calls no more..
Please remember me o..o..o
Dont let this Love go..o o
You will break my heart o o o o
If you follow Allen go o o o o
Choruse:
(Johnny drille’s Part)
Oh how i wish say, i fit reach you anywhere you dey
You dey..
Ajo o da bi ile eh eh!
No matter where you go
No forget area o, Area O!
How i wish Bebe that i could be there wherevеr you are
You are ah ah ah!
So far away hey
That dont takе the shine from your star
Cos what you are, is my shining star
Verse 2:
Chinedu somebody borrow you ego
Make you take travel go chicago
Remember Nnamdi sell him car, so you go go America
And all these people wey bin dey raise you
Still dey dey face me i face you
Promise say you no go fashi dem
Say every month you go tashi dem
Hilary wey you promise to marry
She dey wait she dey tarry
Wetin she see for inside ovation
Na oyinbo from another nation
Use mago mago get Doe O..
Oyinbo wife don know o
Next thing you know
She don go report you
(Chorus)
OH how i wish say, i fit reach you anywhere you dey
You dey..
Ajo o da bi ile eh eh!
No matter where you go
No forget area o, Area O!
How i wish Bebe that i could be there wherever you are
You are ah ah ah!
So far away hey
That dont take the shine from your star
Cos what you are, is my shining star
La La La La-La La La La La La
Hu-Hu-Hu-Hu
La La La La-La La La La La La
Cos what you are is my shinning star
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Timea - FEELING
Hoshie star - molly
Motherland – Terjemahan / Translation
(Intro)
Oh……
Oh..oh..oh
Ayat 1:
(Johnny Drille’s Ayat)
Bayi saya cintaku
Sudah lama aku dengar darimu
Oh Stacy Lahor, Anda tidak mengambil panggilan saya lagi ..
Tolong ingat aku o..o..o
Jangan biarkan cinta ini pergi..o o
Anda akan menghancurkan hatiku o o o o o
Jika Anda mengikuti Allen go o o o o o
Choruse:
(Bagian Johnny Drille)
Oh, bagaimana saya ingin mengatakan, saya cocok menjangkau Anda di mana pun Anda dey
Kamu dey ..
Ajo o da bi ile eh eh!
Di mana pun Anda pergi
Tidak lupa area o, area o!
Bagaimana saya berharap Bebe bahwa saya bisa berada di sana ke mana Anda berada
Kamu ah ah ah!
Sangat jauh hei
Itu tidak membuat kilau dari bintangmu
Karena siapa kamu, adalah bintang bersinarku
Ayat 2:
Chinedu seseorang meminjammu ego
Membuat Anda melakukan perjalanan pergi chicago
Ingat namdi menjualnya mobil, jadi kamu pergi ke Amerika
Dan semua orang ini wey bin dey membangkitkan Anda
Masih dey dey menghadapiku aku menghadapmu
Janji bilang kamu tidak pergi fashi dem
Katakan setiap bulan Anda pergi tashi dem
Hilary Wey Anda berjanji untuk menikah
Dia dey menunggu dia dey tarry
Basah dia melihat untuk ovasi di dalam
Na oyinbo dari bangsa lain
Gunakan mago mago dapatkan doe o ..
Oyinbo istri tidak tahu o
Hal berikutnya yang Anda tahu
Dia tidak melaporkanmu
(Paduan suara)
Oh, bagaimana saya ingin mengatakan, saya cocok menjangkau Anda di mana pun Anda dey
Kamu dey ..
Ajo o da bi ile eh eh!
Di mana pun Anda pergi
Tidak lupa area o, area o!
Bagaimana saya berharap Bebe bahwa saya bisa berada di sana di mana pun Anda berada
Kamu ah ah ah!
Sangat jauh hei
Itu tidak mengambil kilau dari bintang Anda
Karena siapa kamu, adalah bintang bersinarku
La la la la la la la la la
Hu-hu-hu-hu
La la la la la la la la la
Karena apa yang Anda adalah bintang shinning saya
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Sound Sultan – Motherland
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases