Lyrics Sirlammz – Language

 
Language Lyrics – Sirlammz

Singer: Sirlammz
Title: Language

Oya tell me wetin you
Oya tell me wetin you
Oya tell me wetin you
Oya tell me wetin you

Oya tell me wetin you
Beribuktibukanjanji
Ah , one step at a time , no mind if i take two
Though there’s always a break before a breakthrough

Many danger wey eye see wey man scale through
Before you break bread
Man you gotta break rules , (yh)
I swear no be lie , god is able

Na him be dj wey dey turn the table
E dey do dem like make i turn disable
But connect strong , dem no fit shake the cable (yh)
Tell me why i no go make my money

Abi you want make i de , (just)
De sleep dey go
Suffer no be for person like me
I no go mind make i just dey rich dey go

Oya tell me wetin you want make i do my brother
If i no get money
Sheybi dem no need tell you
Everybody know say

This broke life is not funny
Oya tell me wetin you want make i do my brother
If i no get money
Sheybi dem no need tell you

Everybody know say
This broke life is not funny
Money, money
Na him be everybody language o

Na him be everybody language o
Na him be everybody language o
Money, money
Na him be everybody language o

Na him be everybody language o
Na him be everybody language o
God punish any man wey say
Me no go harvest when it’s my time

Emi le se anybody le se
If you try to cheat on my grind
I no dey joke to ba d’oro owo
I’m just about the money , oya pay me on time

So if you’re not ready malo whine
And you know me i’m fine
I no ready to commit crime (yeh)
Say me i no dey farawe

Like i take gbana, i dey feel high ray
Original badman no dey sha laye
Every bad energy stay far away (ehn ehn)
So i remain unbothered , baba god lon cover mi

Everyday na shut down, steady way up all my g
Oya tell me wetin you want make i do my brother
If i no get money
Sheybi dem no need tell you

Everybody know say
This broke life is not funny
Oya tell me wetin you want make i do my brother
If i no get money

Sheybi dem no need tell you
Everybody know say
This broke life is not funny
Money, money

Na him be everybody language o
Na him be everybody language o
Na him be everybody language o
Money, money

Na him be everybody language o
Na him be everybody language o
Na him be everybody language o
So i remain unbothered , baba god lon cover mi

Everyday na shut down, steady way up all my g
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
LIONAIRE - NEBULA FREESTYLE
Lukai Society - Green

Language – Terjemahan / Translation

Oya katakan padaku basah kamu
Oya katakan padaku basah kamu
Oya katakan padaku basah kamu
Oya katakan padaku basah kamu

Oya katakan padaku basah kamu
Beribuktibukanjanji.
Ah, selangkah demi selangkah, tidak ada keberatan jika saya mengambil dua
Meskipun selalu ada istirahat sebelum terobosan

Banyak bahaya mata wey melihat skala manusia wey
Sebelum Anda memecahkan roti
Pria Anda harus melanggar aturan, (yh)
Aku bersumpah tidak berbohong, Tuhan bisa

Na dia menjadi dj wey dey putar meja
E dey do dem seperti membuat saya mati menonaktifkan
Tetapi terhubung kuat, dem tanpa fit goyang kabel (yh)
Katakan padaku mengapa aku tidak mengambil uangku

ABI Anda ingin membuat saya de, (adil)
De sleep dey pergi
Menderita tidak untuk orang seperti saya
Saya tidak keberatan membuat saya hanya dey dey kaya

Oya katakan padaku basah kau ingin membuat aku melakukan saudaraku
Jika saya tidak mendapatkan uang
Sheybi dem tidak perlu memberitahumu
Semua orang tahu berkata

Kehidupan yang bangkrut ini tidak lucu
Oya katakan padaku basah kau ingin membuat aku melakukan saudaraku
Jika saya tidak mendapatkan uang
Sheybi dem tidak perlu memberitahumu

Semua orang tahu berkata
Kehidupan yang bangkrut ini tidak lucu
Uang uang
Na dia adalah bahasa semua orang o

Na dia adalah bahasa semua orang o
Na dia adalah bahasa semua orang o
Uang uang
Na dia adalah bahasa semua orang o

Na dia adalah bahasa semua orang o
Na dia adalah bahasa semua orang o
Tuhan menghukum siapa pun, Wey berkata
Saya tidak memanen ketika saatnya saya

Emi le se siapa pun le se
Jika Anda mencoba untuk menipu pada kesibukan saya
Saya tidak punya lelucon dey untuk ba d’oro owo
Saya hanya tentang uang, Oya membayar saya tepat waktu

Jadi jika Anda belum siap Malo merengek
Dan Anda tahu saya, saya baik-baik saja
Saya tidak siap melakukan kejahatan (yeh)
Katakan aku, aku bukan dey farawe

Seperti saya mengambil Gbana, saya merasakan sinar tinggi
Badman Asli No Dey Sha Laye
Setiap energi buruk tetap jauh (EHN EHN)
Jadi saya tetap unbota, baba tuhan lon cover mi

Setiap hari na dimatikan, steady car up semua g saya
Oya katakan padaku basah kau ingin membuat aku melakukan saudaraku
Jika saya tidak mendapatkan uang
Sheybi dem tidak perlu memberitahumu

Semua orang tahu berkata
Kehidupan yang bangkrut ini tidak lucu
Oya katakan padaku basah kau ingin membuat aku melakukan saudaraku
Jika saya tidak mendapatkan uang

Sheybi dem tidak perlu memberitahumu
Semua orang tahu berkata
Kehidupan yang bangkrut ini tidak lucu
Uang uang

Na dia adalah bahasa semua orang o
Na dia adalah bahasa semua orang o
Na dia adalah bahasa semua orang o
Uang uang

Na dia adalah bahasa semua orang o
Na dia adalah bahasa semua orang o
Na dia adalah bahasa semua orang o
Jadi saya tetap unbota, baba tuhan lon cover mi

Setiap hari na dimatikan, steady car up semua g saya
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Sirlammz – Language

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

https://www.youtube.com/watch?v=EYsIj9rpK8g