Lyrics Singnature – Kilode

 
Kilode Lyrics – Singnature

Singer: Singnature
Title: Kilode

You said it I heard you clearly
You tell me say o ma femi
You said I’m your one and only
The vision inside your telly

I put others girls dem for pending
I tell ma mama say you’re coming
Even all of my ex dem vexing
Anytime dem see you for my dp

So tell me why
Which kind lie be dis
Youve torn my heart to pieces
And you left me down alone

Shebi wo lo so wipe
O ma bami lo sile
So baby tell me kilode nana
Shebi wo lo so wipe

O ma bamidele o
O my mama nreti o
Oh baby girliе don’t shatter me
Wey you Sunita wеtin dey worry you?

If to say you calm down I for marry you
This Benz wey I buy I for carry you
But e clear say na breakup been dey hungry you
Now we don breakup

You say you wanna make up
But when i been dey beg you shay you tell me make i lock up
I don move on, so shut up
Why you go dey tell your aunty say na me f#ck up?

I remember all the love we shared
Things we said, the hug and the kiss for head
But that was then, now all the love is dead
Go abeg

Make I no vex break your leg
Shebi wo lo so wipe
O ma bami lo sile
So baby tell me kilode nana

Shebi wo lo so wipe
O ma bamidele o
O my mama nreti o
Oh baby girlie don’t shatter me

I still dey hear your gist like “Whoa!”
Three nights ago
I call you Mother Christmas yo
Why? Oh, you’re three times a ho! Get it?

Girl I ain’t playing no more
The game is over
You are not the same no more
You changed over

Tell your man to take cover
Cus omo I get strikers
And they no come here to play soccer
Baby why? (Why oh)

Tears no dey fall when I cry (Why oh)
Devil sef go see you, run for life
Our story wey be “happily ever after”
E don turn to “Once upon a time”

Shebi wo lo so wipe
O ma bami lo sile
So baby tell me kilode nana
Shebi wo lo so wipe

O ma bamidele o
O my mama nreti o
Oh baby girlie don’t shatter me
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Joseph Trapanese, Joey Batey, Sneha Koorse - The Golden One
DAY6 - 누군가 필요해 [Easy Romanization]

Kilode – Terjemahan / Translation

Anda mengatakan itu saya mendengar Anda dengan jelas
Anda memberitahu saya katakan o ma femi
Anda bilang aku Anda satu-satunya
Visi dalam televisi Anda

Saya menempatkan orang lain gadis-gadis DEM untuk tertunda
Saya katakan ma mama bilang kau datang
Bahkan semua mantan dem menjengkelkan
Kapan saja dem melihat Anda untuk dp saya

Jadi, katakan padaku mengapa
Yang jenis kebohongan menjadi dis
Youve robek hati saya untuk potongan
Dan kau meninggalkan aku turun sendiri

Shebi wo lo jadi menghapus
O ma bami lo sile
Jadi bayi ceritakan kilode nana
Shebi wo lo jadi menghapus

O ma Bamidele o
O mama saya nreti o
Oh girliе bayi tidak menghancurkan saya
Wey Anda Sunita wеtin dey khawatir Anda?

Jika untuk mengatakan Anda tenang saya untuk menikah
Benz ini Wey saya membeli saya untuk membawa Anda
Tapi e jelas katakanlah na perpisahan pernah dey lapar Anda
Sekarang kita tidak putus cinta

Anda mengatakan Anda ingin membuat
Tapi ketika saya pernah dey beg Anda Shay Anda memberitahu saya membuat saya mengunci
Aku tidak bergerak, sehingga tutup mulut
Mengapa Anda pergi dey memberitahu katakanlah bibi Anda na aku mengacaukan?

Aku ingat semua cinta kita bersama
Hal yang kita mengatakan, pelukan dan ciuman untuk kepala
Tapi itu dulu, sekarang semua cinta sudah mati
Go Abeg

Membuat saya tidak menyakitkan hati mematahkan kaki Anda
Shebi wo lo jadi menghapus
O ma bami lo sile
Jadi bayi ceritakan kilode nana

Shebi wo lo jadi menghapus
O ma Bamidele o
O mama saya nreti o
Oh bayi girlie tidak menghancurkan saya

Aku masih Dey mendengar inti Anda seperti “Whoa!”
Tiga malam yang lalu
Saya menghubungi Anda yo Ibu Natal
Mengapa? Oh, Anda tiga kali ho! Mengerti?

Girl Saya tidak bermain lagi
Permainan berakhir
Anda tidak sama lagi
Anda berubah

Memberitahu pria Anda untuk berlindung
Cus Omo saya mendapatkan striker
Dan mereka tidak datang ke sini untuk bermain sepak bola
Bayi mengapa? (Mengapa oh)

Air mata tidak ada dey jatuh ketika saya menangis (Mengapa oh)
Iblis SEF pergi melihat Anda, menjalankan untuk hidup
Cerita kita Wey menjadi “bahagia selamanya”
E don beralih ke “Once upon a time”

Shebi wo lo jadi menghapus
O ma bami lo sile
Jadi bayi ceritakan kilode nana
Shebi wo lo jadi menghapus

O ma Bamidele o
O mama saya nreti o
Oh bayi girlie tidak menghancurkan saya
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Singnature – Kilode

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases