Lyrics Simi – Woman

Woman Lyrics – Simi

Singer: Simi
Title: Woman

VERSE 1
Woman don suffer o, Lowo everybody
Suffer suffer for world “Aamen”
Enjoy for Heaven

Man no like woman, woman no like woman
She no be like water “water e no get enemy”
PRE-CHORUS
If woman no wan marry o “She no be woman”

If woman no wan carry omo “She no be woman”
If she no get man 4 side, dey go dey push her on aside
And Eventually o, Dem go suffer suffer woman
I never talk finish, I never talk finish (I never talk)

Woman woman woman, nobody be like woman

VERSE 2
Na so so submission o, shey we get assignment
Suffer suffer for world “Aamen”

Enjoy for Heaven
But you no pay attention, to the intimidation she dey face dripnaija
She no be like water “water e no get enemy”
PRE-CHORUS

If woman get confidence o “She no be woman”
Woman get money won ni ashewo ni “She no be woman”
If she no get man 4 side, dey go dey push on her aside drip naija
And Eventually o, Dem go suffer suffer woman

I never talk finish, I never talk finish (I never talk)
I never talk finish, I never talk finish (I never talk)
Woman woman woman, nobody be like woman
I never talk finish, I never talk finish (I never talk)

I never talk finish, I never talk finish (I never talk)
Woman woman woman, nobody be like woman
OUTRO
Aamen!!! Aamen!!!

Woman woman woman, nobody be like woman
Aamen!!! Aamen!!!
Woman woman woman, nobody be like woman
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Perseu - A Royal Affair
Bru-C & Tsuki - Dutty

Woman – Terjemahan / Translation

Ayat 1.
Wanita Don menderita O, Lowo semuanya
Menderita menderita untuk dunia “Aamen”
Nikmati untuk Surga

Pria tidak seperti wanita, wanita tidak seperti wanita
Dia tidak seperti air “air e tidak mendapatkan musuh”
Pra-Chorus.
Jika wanita no Wan menikahi o “dia tidak menjadi wanita”

Jika wanita no wan membawa omo “dia tidak menjadi wanita”
Jika dia tidak mendapatkan pria 4 sisi, dey pergi dey mendorongnya
Dan akhirnya o, dem menderita menderita wanita
Saya tidak pernah berbicara selesai, saya tidak pernah berbicara selesai (saya tidak pernah bicara)

Wanita wanita wanita, tidak ada yang seperti wanita

Ayat 2.
Na begitu puas dengan o, dia mendapatkan tugas
Menderita menderita untuk dunia “Aamen”

Nikmati untuk Surga
Tetapi Anda tidak memperhatikan, ke intimidasi dia menghadapi dripnaija
Dia tidak seperti air “air e tidak mendapatkan musuh”
Pra-Chorus.

Jika wanita mendapatkan kepercayaan diri, “Dia tidak menjadi wanita”
Wanita mendapatkan uang dimenangkan ni ashewo ni “dia tidak menjadi wanita”
Jika dia tidak mendapatkan pria 4 sisi, dey pergi dey mendorongnya ke samping menetes Naija
Dan akhirnya o, dem menderita menderita wanita

Saya tidak pernah berbicara selesai, saya tidak pernah berbicara selesai (saya tidak pernah bicara)
Saya tidak pernah berbicara selesai, saya tidak pernah berbicara selesai (saya tidak pernah bicara)
Wanita wanita wanita, tidak ada yang seperti wanita
Saya tidak pernah berbicara selesai, saya tidak pernah berbicara selesai (saya tidak pernah bicara)

Saya tidak pernah berbicara selesai, saya tidak pernah berbicara selesai (saya tidak pernah bicara)
Wanita wanita wanita, tidak ada yang seperti wanita
OUTRO.
Aamen !!! Aamen !!!

Wanita wanita wanita, tidak ada yang seperti wanita
Aamen !!! Aamen !!!
Wanita wanita wanita, tidak ada yang seperti wanita
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Simi – Woman

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂