Lyrics Simi – Easy

 
Easy Lyrics – Simi

Singer: Simi
Title: Easy

Eh eh eh
Easy easy
Wait a minute
When you see me

Make you free me
Original dey China
If Naira no reach make we spend dollar
If champagne finish we drink water

Sometimes kpako dey turn butter oh
Life e dey funny
Rain dey fall when e dey sunny
I dey for people wey dey for me

I ain’t stressing for nobody
I just take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Will you take it easy easy easy oh

Easy easy oh, take it easy oh
Na everybody think say dem know pass
Some people read tire dem no pass
Some reach immigration dem no pass

And some carry last cos dem no fast
Life no balance I talk am before
Poor man dey suffer, the rich getting more
No be only 2 plus 2 give you 4

So you see life dey funny
Rain dey fall when e dey sunny
I dey for people wey dey for me
I ain’t stressing for nobody oh

I just take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Will you take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh

Will you take it easy easy easy oh
Easy easy oh [easy oh], take it easy oh
Ye oh ye oya rora oh rora
Rora oh rora

Sha ma rora baby
Easy easy oh [Jeje oh Jeje], take it easy oh
Easy baby
Take it Easy oh
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Simi - Loyal
June Freedom - Simplicity

Easy – Terjemahan / Translation

Eh eh eh
Tenanglah
Tunggu sebentar
Saat Anda melihat saya

Membuat Anda membebaskan saya
Dey China asli
Jika naira tidak mencapai jangkauan kita menghabiskan dolar
Jika sampanye selesai kita minum air

Terkadang kpako dey berubah mentega oh
Hidup E Dey Lucu
Hujan dey jatuh saat e dey cerah
Saya dey untuk orang -orang wey dey untuk saya

Saya tidak menekankan siapa pun
Saya hanya mudah mudah oh mudah oh
Mudah mudah oh, santai saja oh
Maukah Anda mudah mudah oh

Mudah mudah oh, santai saja oh
Na semua orang berpikir mengatakan diketahui lulus
Beberapa orang membaca ban no no pass
Beberapa mencapai imigrasi tidak lewat

Dan beberapa membawa cos terakhir tidak cepat
Hidup tidak ada keseimbangan yang saya bicarakan sebelumnya
Orang miskin dey menderita, orang kaya mendapatkan lebih banyak
Tidak hanya 2 plus 2 memberi Anda 4

Jadi Anda melihat hidup dey lucu
Hujan dey jatuh saat e dey cerah
Saya dey untuk orang -orang wey dey untuk saya
Saya tidak menekankan siapa pun oh

Saya hanya mudah mudah oh mudah oh
Mudah mudah oh, santai saja oh
Maukah Anda mudah mudah oh
Mudah mudah oh, santai saja oh

Maukah Anda mudah mudah oh
Mudah mudah oh [mudah oh], santai saja oh
Kamu oh kamu oya rora oh rora
Rora Oh Rora

Sha ma rora baby
Mudah mudah oh [jeje oh jeje], tenanglah oh
Bayi yang mudah
Tenang saja oh
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Simi – Easy

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases