Thunda Lyrics – SESS & Falz
Singer: SESS & Falz
Title: Thunda
(Hmmmm
Oh wow wow)
Oh my baby boo
Sebi you don see mugu
Wey follow you go
Wey go chop your Bobo (oh yea)
Look me wella
Omo shey mo kola
Malo gbemi mora
Uh I’m ready for ya
If you play me
Thunder go fire you
God will punish you
Shey you Dey hear me so so so
If you play me
God will judge you
Me I no go swear for you
(I no go swear for you)
(Ha my dear, in fact, the manner of situation
And circumstance that I find myself I don’t
Even understand)
She say me I cannot swear for you na
But you can never be fortunate in life
E sure
Oh you think say I Dey laugh, Dey smile
Try me make you see wetin go pa Walahi
Relationship wey we just start e never ripe
Them don Dey threaten to off me like NEPA light
I be think say December life
Na wetin we Dey chop
She no remember guys by January
Ha I f#ck up
I should have just shut up
Help me tell am say I no go take am play
Help me beg aunty, na only she I need
Cuz where the matter reach I don Dey see lightning
And you know what use to follow when e be like this
Them don Dey gimmie food chop in my dreams
I’m hearing incantation, midnight things
And anytime she see me, she go say
If you play me
Thunder go fire you
God will punish you
Shey you Dey hear me so so so
If you play me
God will judge you
Me I no go swear for you
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
John Martyn - I Don't Know
Hayes Carll - In The Mean Time
Thunda – Terjemahan / Translation
(Hmmmm.
Oh wow wow)
Oh baby boo
Sebi kamu tidak melihat mugu
Wey ikuti kamu pergi
Wey pergi memotong bobo Anda (oh ya)
Lihat aku juga
Omo Shey Mo Kola
Malo Gbemi Mora.
Uh aku siap untukmu
Jika Anda memainkan saya
Thunder pergi menembakmu
Tuhan akan menghukummu
Syekmu, Dey mendengarku begitu
Jika Anda memainkan saya
Tuhan akan menghakimi Anda
Saya tidak akan bersumpah untuk Anda
(Saya tidak akan bersumpah untuk Anda)
(Ha sayangku, pada kenyataannya, cara situasi
Dan keadaan yang saya temukan sendiri saya tidak
Bahkan mengerti)
Dia bilang aku tidak bisa bersumpah untukmu na
Tetapi Anda tidak akan pernah bisa beruntung dalam hidup
E pasti
Oh kamu pikir bilang aku dey tertawa, senyum dey
Cobalah aku membuatmu melihat Wetin pergi pa walahi
Hubungan wey kita baru saja mulai tidak pernah matang
Mereka dey meremehkan saya seperti cahaya NEPA
Saya berpikir mengatakan kehidupan Desember
Na basah kita dey chop
Dia tidak ingat teman-teman Januari
Ha aku bercinta
Saya seharusnya diam saja
Bantu saya katakan saya katakan saya tidak perlu bermain
Bantu saya memohon bibi, hanya dia yang saya butuhkan
Cuz di mana materi mencapai saya tidak dey melihat petir
Dan Anda tahu apa yang digunakan untuk mengikuti saat ini seperti ini
Mereka don dey gimmie food chill dalam mimpiku
Saya mendengar mantra, hal-hal tengah malam
Dan kapan saja dia melihatku, dia berkata
Jika Anda memainkan saya
Thunder pergi menembakmu
Tuhan akan menghukummu
Syekmu, Dey mendengarku begitu
Jika Anda memainkan saya
Tuhan akan menghakimi Anda
Saya tidak akan bersumpah untuk Anda
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics SESS & Falz – Thunda
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases