Loko Lyrics – Saviourfrisky
Singer: Saviourfrisky
Title: Loko
Yeah yeah
See look!
I no fit tell you how dem count the cheddar
Dem no dey teach person to count the cheddar
Too many things wey don turn to bother
E no get as e be I go still work harder
Call the boys make dem come together oo
Alomo no dey like mineral oo
Choose your side make e make e serve you better oo
Make my song fit dey serve me bеtter oo
They been think say the boy mumu
I givе dem more work to do
My music sweet like kunu
They been dey think say the boy mumu
Back then when the boy zuzu
My music sweet like kunu
*Chorus*
Tell me who don dey burst your loko
Na me don dey burst your loko
I get many songs you no know
Oya iceee!!!
YFAG!
Loko Loko loko
I fit dey rap any day
Sing any day, give you gbedu wey dey scatter your brain
I get my pay oo, I dey my day o
Never let person to scatter my way oo
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Sonic-Till - Level 2
Island Apollo - Hold It Down
Loko – Terjemahan / Translation
Yeah yeah.
Lihat lihat!
Saya tidak cocok memberi tahu Anda betapa dem menghitung cheddar
Tidak dey tidak mengajar orang untuk menghitung cheddar
Terlalu banyak hal Wey Don berbalik untuk mengganggu
Tidak mendapatkan apa-apa saya pergi masih bekerja lebih keras
Hubungi anak laki-laki membuat dem datang bersama oo
Alomo no dey seperti mineral oo
Pilih sisi Anda membuat e membuat Anda melayani Anda lebih baik oo
Buat lagu saya cocok dey melayani saya bntter oo
Mereka berpikir kata boy mumu
Saya memberi lebih banyak pekerjaan untuk dilakukan
Musikku manis seperti Kunu
Mereka pernah berpikir kata boy mumu
Saat itu ketika bocah zuzu
Musikku manis seperti Kunu
*Paduan suara*
Katakan padaku siapa don dey meledak lokomu
Na me dey dey meledak loko Anda
Saya mendapatkan banyak lagu Anda tidak tahu
OYA ICEEE !!!
YFAG!
Loko Loko Loko.
Saya cocok dengan dey rap setiap hari
Bernyanyi setiap hari, memberi Anda Gbedu Wey Dey menyebarkan otak Anda
Saya mendapatkan bayaran saya OO, saya dey hari saya o
Jangan biarkan orang menyebarkan jalan saya
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Saviourfrisky – Loko
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases