Lyrics Sambizzi – Jeje

 
Jeje Lyrics – Sambizzi

Singer: Sambizzi
Title: Jeje

Intro
Music na the life
Bad man
Verse1

If you gimme chop i no go run o
Run o run o
I no go ever mind wetin dem talk o
Talk o talk o

Come inna my room make we blow some trees
Blow some trees
If you like we go book room 306
Till 6 to 6 …

Bridge:
Baby kilo de kilo de
I no go ever meet governor ambode
I no go ever leave you and run away

I just want you to come be my bae
With the way you wiggle and whine that thing
You dey make my thing dey ding ding ding
You make me want to dey put it in in put it in in o put it in in

Say bizziboy make i do jeje she call me bizziboy biko otito and i no wan hear i just dey carry go o o oo
Say bizziboy make i do jeje she call me bizziboy biko otito and i no wan hear i just dey carry go o o oo
Ajeje (jeje) ajeje (jeje) ajeje
She say bizzi biko do me jeje

Ajeje o o jeje
Bizzi biko do me jeje (jeje)
Ajeje (jeje) ajeje (ajeje)
She say

Bizzi biko do me jeje
Ajeje o o jeje eh eh eh eh
Verse2:
You fine die like ar mami water

You dey cause trouble with your megan stallion baka
Shawdy no dey ever make kurukere waka
You dey do the nice one like mighty oga sapa
She tell me master make i do faster

I be burna dey run kilometers
My thing is big like kano pillars
I go jam you like dangote trailer
Baby lemme drip your v tonight

I swear you go like am o
If you come inside my bedroom just tonight
I can never ever say no
Bridge:

With the way you wiggle and whine that thing
You dey make my thing dey ding ding
You make me want to dey put it in in put it in in o put it in in
Say bizziboy make i do jeje

She call me bizzi boy biko otito
And i no wan hear i just dey carry go o o oo
Say bizziboy make i do jeje
She call me bizziboy biko otito

And i no wan hear i just dey carry go o o oo
Ajeje (jeje) ajeje (jeje) ajeje
She say bizzi biko do me jeje
Ajeje o o jeje

Bizzi biko do me jeje (jeje)
Ajeje (jeje) ajeje
She say bizzi biko do me jeje
Ajeje o o jeje eh eh eh eh
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Ryler Smith & Mikey - Lake Side Views
Song Suffragettes - Female

Jeje – Terjemahan / Translation

Intro.
Musik na kehidupan
Orang jahat
Ayat1.

Jika Anda memberi saya memotong, jangan jalankan o
Jalankan o jalankan o
Saya tidak perlu memikirkan wetin dem bicara o
Bicara o bicara o

Datang inna kamar saya membuat kami meniup beberapa pohon
Meniup beberapa pohon
Jika Anda suka kami pergi kamar book 306
Hingga 6 hingga 6 …

Menjembatani:
Baby Kilo de Kilo de
Saya tidak pernah bertemu Ambode Gubernur
Saya tidak pernah meninggalkan Anda dan melarikan diri

Aku hanya ingin kamu datang menjadi bae saya
Dengan cara Anda menggoyangkan dan merengek benda itu
Anda dey membuat hal saya dey ding ding ding
Anda membuat saya ingin dey memasukkannya ke dalamnya di o memasukkannya ke dalam

Ucapkan bizziboy membuat saya melakukan jeje dia memanggil saya biko biko otito dan saya tidak ingin mendengar saya hanya dey membawa pergi o o o o o o oo
Ucapkan bizziboy membuat saya melakukan jeje dia memanggil saya biko biko otito dan saya tidak ingin mendengar saya hanya dey membawa pergi o o o o o o oo
Ajeje (jeje) ajeje (jeje) ajeje
Dia bilang Bizzi biko do me jeje

Ajeje o jeje
Bizzi Biko do Me Jeje (jeje)
Ajeje (jeje) ajeje (ajeje)
Dia berkata

Biko bizzi do me jeje
Ajeje o jeje eh eh eh eh
Ayse2:
Anda baik-baik saja mati seperti air AR MAMI

Anda Dey menyebabkan masalah dengan Megan Stallion Baka Anda
Shawdy no dey pernah membuat KURUKERE WAKA
Anda dey melakukan yang bagus seperti oga sapa yang perkasa
Dia memberi tahu saya Guru membuat saya melakukan lebih cepat

Saya menjadi burna dey menjalankan kilometer
My Thing Is Big Like Kano Pillars
Aku pergi kemari kamu suka trailer dangote
Baby Lemme meneteskan v Anda malam ini

Aku bersumpah kau pergi seperti AM O
Jika Anda masuk ke kamar saya, malam ini
Saya tidak pernah bisa mengatakan tidak
Menjembatani:

Dengan cara Anda menggoyangkan dan merengek benda itu
Kamu dey membuatku dey ding ding ding
Anda membuat saya ingin dey memasukkannya ke dalamnya di o memasukkannya ke dalam
Katakanlah bizziboy membuat saya lakukan jeje

Dia memanggilku boyzi boy biko otito
Dan aku tidak mendengar aku hanya dey membawa pergi o o o o o oo
Katakanlah bizziboy membuat saya lakukan jeje
Dia memanggil saya biko otito bizziboy

Dan aku tidak mendengar aku hanya dey membawa pergi o o o o o oo
Ajeje (jeje) ajeje (jeje) ajeje
Dia bilang Bizzi biko do me jeje
Ajeje o jeje

Bizzi Biko do Me Jeje (jeje)
Ajeje (jeje) ajeje
Dia bilang Bizzi biko do me jeje
Ajeje o jeje eh eh eh eh
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Sambizzi – Jeje

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases