Ganja Riddim Lyrics – Saint Keliz
Singer: Saint Keliz
Title: Ganja Riddim
Mi get my ganja
Pass me risla
Everywhere me I go I’m with my lighter
Breddaman life fit dey so
Breddaman life fit dey so tough
Jah rastafari love will be enough
Many things make me wonder
So many things to ponder on
Consumed by the thoughts just a bit too much.
Opelope Mary Jane
No be today ay ayy
Call mi ganjaman to save the day
Canadian loud for the stress
My kind of strain
Ooouh… look inna mi eyes shey
You can see Mary Jane love of my life that i fancy
The herb is so divine get me lit
And get me high so very much that I’m happy
Shmoke lot of trees
Don’t joke with my spliff
We roll like a gee
Tell momma I’m sorry
Coz
Na ganja gimme liver
If I kush me and you no dey same calibre
My God I love this indica
And I can do anything for my sativa
I no go lie I go testify
I dey bake no be bread but e dey gimme ginger
You fit ask my dealer
See me go stone till the day wey mi go exit earth
Mi get my ganja
Pass me risla
Everywhere me I go I’m with my lighter
Ka jewe ola lateni dola
Ijoba ofe kilokan ru awa
Shebi won timo p’oloja niwa
A de gboja sori bi t’ali baba
No case no case
Cause with dem greens I feel alive and I feel great
No dey look face anytime I dey on baba I no send uche
Ay ay ayy
Coz man dey four twenty way
Na ganja gimme liver
If I kush me and you no dey same calibre
My God I love this indica
And I can do anything for my sativa
I no go lie I go testify
I dey bake no be bread but e dey gimme ginger
You fit ask my dealer
See me go stone till the day wey mi go exit earth
Mi get my ganja
Pass me risla
Everywhere me I go I’m with my lighter
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
ZREALITY - Glass
Shirley Horn - Light Out of Darkness
Ganja Riddim – Terjemahan / Translation
Mi mendapatkan ganja saya
Lewati aku risla
Kemana -mana saya pergi, saya dengan korek api saya
Breddaman Life Fit Dey So
Breddaman Life Fit dey sangat tangguh
Cinta jah rastafari sudah cukup
Banyak hal membuatku bertanya -tanya
Begitu banyak hal yang harus direnungkan
Dikonsumsi oleh pikiran -pikiran itu terlalu banyak.
Opelope Mary Jane
Tidak hari ini ayy
Hubungi Mi Ganjaman untuk menyelamatkan hari
Kanada keras untuk stres
Jenis ketegangan saya
OOUUH … Lihat Inna Mi Eyes Shey
Anda dapat melihat cinta Mary Jane dalam hidup saya yang saya suka
Ramuan itu sangat ilahi, membuat saya menyala
Dan membuat saya sangat tinggi sehingga saya bahagia
Shmoke Lot of Trees
Jangan bercanda dengan spliff saya
Kami berguling seperti gee
Beri tahu momma, aku minta maaf
Coz
Na ganja gimme hati
Jika saya membuat saya dan Anda tidak memiliki kaliber yang sama
Ya Tuhan, saya suka indica ini
Dan saya bisa melakukan apa saja untuk sativa saya
Saya tidak berbohong, saya bersaksi
Saya Dey Bake No Be Bread TAPI E DEY GIMME GINGER
Anda cocok bertanya kepada dealer saya
Lihat aku pergi batu sampai hari wey mi pergi keluar bumi
Mi mendapatkan ganja saya
Lewati aku risla
Kemana -mana saya pergi, saya dengan korek api saya
Kae ola lateni dola
Ijoba ofe kilokan ru awa
Shebi memenangkan Timo P’oloja Niwa
A de gboja sori bi t’ali baba
Tidak ada kasus
Karena Dem Greens Saya merasa hidup dan saya merasa hebat
No Dey Look Face kapan saja saya dey di baba saya tidak mengirim uche
Ay ay ayy
Coz man dey empat dua puluh jalan
Na ganja gimme hati
Jika saya membuat saya dan Anda tidak memiliki kaliber yang sama
Ya Tuhan, saya suka indica ini
Dan saya bisa melakukan apa saja untuk sativa saya
Saya tidak berbohong, saya bersaksi
Saya Dey Bake No Be Bread TAPI E DEY GIMME GINGER
Anda cocok bertanya kepada dealer saya
Lihat aku pergi batu sampai hari wey mi pergi keluar bumi
Mi mendapatkan ganja saya
Lewati aku risla
Kemana -mana saya pergi, saya dengan korek api saya
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Saint Keliz – Ganja Riddim
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
https://www.youtube.com/watch?v=yokg54zjfE8