Lyrics Runtown – If E Happen For Lagos

If E Happen For Lagos Lyrics – Runtown

Singer: Runtown
Title: If E Happen For Lagos

If you no know big man ,you never know person
You no shine your eyes ,you never see something
You never party for eko ,omo you never do nothing
Government na yawa,dem no Dey do nothing

Verse 1
Na so dem waKa ,waka , waka
Everybody searching for the answer
The matter ,matter ,matter

If you ask me ,who I go ask am
Omo Wetin Dey pa pa pa
Governor talk say na federal
The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still Dey japa

If e happen for Lagos
Make e Dey inside Lagos
And as e happen for Lagos

Verse2
Gats keep am on a low
Eyes on my money gats keep am on the low
Gidi gidi gada gada no Dey win fight

So we bring the fire brother me i can’t shout
Shey cos you see me in a Bentley
You want to friend me ,just to end me
Shey na my fault say God Dey bless me

Na so dem waKa ,waka , waka
Everybody searching for the answer
The matter ,matter ,matter
If you ask me ,who I go ask am

Omo Wetin Dey pa pa pa
Governor talk say na federal
The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still Dey japa
If e happen for Lagos

Make e Dey inside Lagos
And as e happen for Lagos
Make e Dey inside Lagos
If you no know big man ,you never know person

You no shine your eyes ,you never see something
You never party for eko ,omo you never do nothing
Government na yawa,dem no Dey do nothing
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
flora cash - Don't You Look At Me That Way
The Stooges - Hard to Beat

If E Happen For Lagos – Terjemahan / Translation

Jika Anda tidak tahu pria besar, Anda tidak pernah tahu orang
Anda tidak menyinari mata Anda, Anda tidak pernah melihat sesuatu
Anda tidak pernah berpesta untuk Eko, Omo Anda tidak pernah melakukan apa pun
Pemerintah NA YAWA, DEM NO DEG tidak melakukan apa-apa

Ayat 1.
Na so dem waka, waka, waka
Semua orang mencari jawabannya
Masalah, masalah, masalah

Jika Anda bertanya kepada saya, siapa saya bertanya kepada saya
Omo Wetin Dey Pa Pa Pa
Gubernur bicara mengatakan na federal
Alasan yang sama mengapa orang kaya semakin kaya alasan mengapa orang miskin masih dey japa

Jika E terjadi untuk Lagos
Membuat dey di dalam lagos
Dan sebagai E terjadi untuk Lagos

Ayat2.
Gats tetap rendah
Mata pada uang saya GATS tetap rendah
Gidi Gidi Gada Gada No Dey Win Fight

Jadi kami membawa saudara api saya, saya tidak bisa berteriak
Shey karena kamu melihatku di bentley
Anda ingin berteman saya, hanya untuk mengakhiri saya
Shey Na, kesalahan saya, kata Tuhan Dey memberkati saya

Na so dem waka, waka, waka
Semua orang mencari jawabannya
Masalah, masalah, masalah
Jika Anda bertanya kepada saya, siapa saya bertanya kepada saya

Omo Wetin Dey Pa Pa Pa
Gubernur bicara mengatakan na federal
Alasan yang sama mengapa orang kaya semakin kaya alasan mengapa orang miskin masih dey japa
Jika E terjadi untuk Lagos

Membuat dey di dalam lagos
Dan sebagai E terjadi untuk Lagos
Membuat dey di dalam lagos
Jika Anda tidak tahu pria besar, Anda tidak pernah tahu orang

Anda tidak menyinari mata Anda, Anda tidak pernah melihat sesuatu
Anda tidak pernah berpesta untuk Eko, Omo Anda tidak pernah melakukan apa pun
Pemerintah NA YAWA, DEM NO DEG tidak melakukan apa-apa
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Runtown – If E Happen For Lagos

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases