Lyrics Ruggedman – Situation

 
Situation Lyrics – Ruggedman

Singer: Ruggedman
Title: Situation

Nawa oo
When you go tire to dey fight us
Park innocent people for cell like Titus
For your eyes i no holy but you self no righteous

They say police na your friend but e be like them dey whine us (cuz na only for the write ups)
When them see you for street them go change am for you
If you no no when e bad I sorry for you
Them say bail is free which bail is free to comot from there you must pay the fee

Ah ah.. na which kind life be this
Oga police wetin be this eh
I be your fellow Nigerian oo we no Dey beef o eh
Oga police wetin be this

We be your fellow Nigerians oo we no Dey beef o eh
…Instruments…
When una go tire to Dey whine us
National treasuries Dey read for minus

International depths e just dey pileup
To collect pension elders still dey lineup
Some of them even kpai up
If you come to protest them go change am for you

Na who tell the soldiers say make them shoot
Now them dey change the gist who changed gist them say nobody die for street ah ah Na which kind life be this
Oga politician Wetin be this
I be your fellow Nigerian oo we no dey beef oh eh

Oga politician Wetin be this eh
We be your fellow Nigerians oo we no dey beef oh eh
So politicians, police all of una do the right thing so we don’t have to fight
(When you come to protest them go change am for you) people have the right to protest

(Na who tell the soldiers say make they shoot) we still dey wait to know oo
Now them dey change the gist who changed gist, them say nobody die for street ah ah na which kind life be this
(Soro soke) When you come to protest them go change am for you
Na who tell the soldiers say make them shoot

Now them dey change the gist who changed gist them say nobody die for street ah ah na which kind life be thiiis
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Unspoken Tradition - The old Swinging Bridge
YXNG Mc - Unfair

Situation – Terjemahan / Translation

Nawa oo
Saat Anda pergi ban untuk melawan kami
Taman orang yang tidak bersalah untuk sel seperti Titus
Untuk matamu, aku tidak kudus tetapi kamu sendiri tidak benar

Mereka mengatakan polisi na teman Anda tetapi e menjadi seperti mereka dey merengek kami (karena hanya untuk menulis)
Ketika mereka melihat Anda untuk jalanan mereka pergi berubah saya untuk Anda
Jika Anda tidak, tidak, jika saya buruk, saya minta maaf untuk Anda
Mereka mengatakan jaminan gratis mana jaminan yang gratis untuk datang dari sana Anda harus membayar biaya

Ah ah .. na kehidupan yang baik ini
Oga Police Wetin menjadi eh ini
Aku menjadi sesama Nigeria oo, kami tidak tahu daging sapi o eh
Oga Police Wetin Be This This

Kami menjadi rekan -rekan Anda Nigeria oo kami tidak ada daging sapi o eh
… instrumen …
Saat una pergi ban ke dey merengek kami
Treasury Nasional Dey Dibaca untuk minus

Kedalaman internasional E Just dey pileup
Untuk mengumpulkan penatua pensiun yang masih dey lineup
Beberapa dari mereka bahkan kpai naik
Jika Anda datang untuk memprotes mereka, ubahlah untuk Anda

Na yang memberi tahu tentara mengatakan membuat mereka menembak
Sekarang mereka mengubah intisari yang mengubah intisari mereka mengatakan tidak ada yang mati untuk jalan ah ah na yang baik kehidupan ini
OGA Politician Wetin Be This This
Aku menjadi sesama Nigeria OO We No Dey Beef Oh Eh

Oga politisi wetin menjadi eh ini
Kami menjadi rekan -rekan Nigeria Anda, kami tidak tahu daging sapi oh eh
Jadi politisi, polisi semua Una melakukan hal yang benar sehingga kami tidak perlu bertarung
(Ketika Anda datang untuk memprotes mereka, pergi berubah, saya), orang -orang memiliki hak untuk memprotes

(Na yang memberi tahu tentara mengatakan membuat mereka menembak) Kami masih menunggu untuk mengetahui oo
Sekarang mereka mengubah intisari yang berubah, mereka mengatakan tidak ada yang mati untuk jalan ah ah na yang baik kehidupan ini
(Soro Soke) Saat Anda datang untuk memprotes mereka, pergi berubah untuk Anda
Na yang memberi tahu tentara mengatakan membuat mereka menembak

Sekarang mereka mengubah intisari yang mengubah intisari mereka mengatakan tidak ada yang mati untuk jalan ah ah na yang baik kehidupan menjadi thiiis
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Ruggedman – Situation

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases