Brokeland Lyrics – Rudeboy
Singer: Rudeboy
Title: Brokeland
Intro :
Yeah eh brokeland X3
Ye ye ye eh (don’t wanna be in brokeland no more ) (ye ye ye eh x 2)
Verse 1:
Once upon a time in a brokeland, them girls just dey fall hand
E bad as e bad if you be poor man, cos dem no dey hear that one yeah
This life is freaking so hard (so hard) but u gonna make it somehow (somehow )
And u gonna take it so far (u gonna take it so far)
Verse hook :
This thing wey dem call money Nobody fit call you honey
If you no get am you are just a dummy to dem girls you are acting funny x 2
Chorus :
In this life, money must be made oh,
Nobody be your mate oh, go ask Bill Gate oh x 2 (yeah)
Verse 2:
If you want to know who you really are, check your pocket that is who you are
That will surely take you very far make you keep hustling, brother chase the bar
Cos everyday no be holiday (holiday) but sometimes na the rainy day (rainy day )
Just dey find where the money dey ( dey find where the money dey)
Verse hook :
This thing wey dem call money Nobody fit call you honey
If you no get am you are just a dummy to dem girls you are acting funny x 2
Chorus :
In this life, money must be made oh,
Nobody be your mate oh, go ask Bill Gate oh x 2 (yeah)
Bridge :
Ye ye ye eh x 2 (don’t wanna be in brokeland no more ) x 2
Verse hook :
This thing wey dem call money Nobody fit call you honey
If you no get am you are just a dummy to dem girls you are acting funny x 2
Chorus :
In this life, money must be made oh,
Nobody be your mate oh, go ask Bill Gate oh x 2 (yeah)
Outro
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Rudeboy - Hey Mama
TGEQuon - Born 4 This
Brokeland – Terjemahan / Translation
Intro:
Ya eh brokeland x3
Ye Ye Ye eh (jangan ingin berada di Brokeland lagi) (Ye Ye Ye eh x 2)
Ayat 1:
Sekali waktu di Brokeland, mereka gadis-gadis hanya jatuh tangan
E BURUK SEBAGAI E BURUK JIKA ANDA MENJADI Pria MASA, COS DY NO Dey mendengar itu ya
Hidup ini sangat sulit (sangat keras) tetapi Anda akan membuatnya entah bagaimana (entah bagaimana)
Dan kamu akan mengambilnya sejauh ini (kamu akan mengambilnya sejauh ini)
Kait ayat:
Hal ini wey dem panggilan uang tidak ada yang cocok memanggilmu sayang
Jika Anda tidak mengerti, Anda hanya dummy kepada gadis-gadis dem Anda berakting lucu x 2
CHORUS:
Dalam kehidupan ini, uang harus dibuat oh,
Tidak ada yang menjadi teman Anda oh, pergi tanyakan Bill Gate Oh x 2 (yeah)
Ayat 2:
Jika Anda ingin tahu siapa Anda sebenarnya, periksa saku Anda siapa Anda
Yang pasti akan membawa Anda sangat jauh membuat Anda terus bergegas, Brother Chase the Bar
Cos setiap hari tidak ada liburan (liburan) tetapi kadang-kadang na hari hujan (hari hujan)
Hanya dey menemukan di mana uang dey (dey menemukan di mana uang dey)
Kait ayat:
Hal ini wey dem panggilan uang tidak ada yang cocok memanggilmu sayang
Jika Anda tidak mengerti, Anda hanya dummy kepada gadis-gadis dem Anda berakting lucu x 2
CHORUS:
Dalam kehidupan ini, uang harus dibuat oh,
Tidak ada yang menjadi teman Anda oh, pergi tanyakan Bill Gate Oh x 2 (yeah)
Menjembatani :
Ye Ye Ye eh x 2 (jangan ingin berada di Brokeland lagi) x 2
Kait ayat:
Hal ini wey dem panggilan uang tidak ada yang cocok memanggilmu sayang
Jika Anda tidak mengerti, Anda hanya dummy kepada gadis-gadis dem Anda berakting lucu x 2
CHORUS:
Dalam kehidupan ini, uang harus dibuat oh,
Tidak ada yang menjadi teman Anda oh, pergi tanyakan Bill Gate Oh x 2 (yeah)
OUTRO.
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Rudeboy – Brokeland
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
https://www.youtube.com/watch?v=FrUl–4Xq8w