Lyrics Roozy feat. Jaido P – ONE WAY

 
ONE WAY Lyrics – Roozy feat. Jaido P

Singer: Roozy feat. Jaido P
Title: ONE WAY

I don′t know I don’t know
But I gat to make am for this life
I get plenty at home
Plenty Dey the street Dey try survive

As I Dey ride Dey go
Baba take the wheel and just Dey Drive
E no easy at all o but for this life gat To strive
Demma act like dem happy yeh

Some ah fi lie dem care about me
I dey do like i no sabi
Steady chasing cheddar no dey whine Me
Dey wan find how i dey function

Dey wan follow me to my junction
But issa Real situation
Everybody cannot feel your pain
Omo this life na one way oh

Shey you go flex or you go to church Osunday oh
No be to carry motor follow dey for One lane oh
My brother
Omo this life na one way oh

Omo na one way oh
One way
Ti o ba ti si gas
Show dem say you get stove

T′ aye ba ka e mo corner
Show dem say you get scope
To ba ni pe o ti tan
Show dem say you get hope

Put on your best clothes
Stand on your ten toes get glory
Odi dandan if i get story
In love pelu hustle mi na hin i send Roses lol

Ojukoro e no get emoji
Mo fun won ni bars cause Roozy get Melody
Lo bi babalawo wetin i don sacrifice
Everybody fe je oju mi like its one Partyrice

Journey of a thousand miles
f#ck You and your traffic lights
Stop acting nice
O fun mi jollof ti o ni maggi spice . No

Won fe ki star di beggar
Won fe stop mi peddar
Won fe wa rob mi cheddar
Kilode ti wo sise na

I no enough pretender
Been through a lot mi bredda
And i for like reset am
If i look at how e be for the street

Omo your matter no concern me
Me ah fi take a deep reason inna me Head
But still your matter still concern me
Say straight from Alaba

Dem dey jam am to Asaba
Say for my matter everybody start to Gather
Dey start to gather kuz they know i’m Awinner
Say all the girls dem dey whine Katakata

Omo this life na one way oh
Shey you go flex or you go to church Osunday oh
No be to carry motor follow dey for One lane oh
My brother

Omo this life na one way oh
Omo na one way oh
One way
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Divineisgodlike - Call Them Shots
inci0 - tenfold

ONE WAY – Terjemahan / Translation

Saya tidak tahu saya tidak tahu
Tapi saya gat untuk membuat saya untuk hidup ini
Saya mendapat banyak di rumah
Banyak dey jalan dey berusaha bertahan hidup

Saat aku dey naik dey pergi
Baba mengambil roda dan hanya dey drive
E tidak mudah sama sekali o tetapi untuk kehidupan ini gat untuk berjuang
Demma bertindak seperti dem bahagia yeh

Beberapa AH berbohong Dem peduli tentang saya
Aku dey memang suka aku tidak sabi
Steady Chasing Cheddar No Dey Whine Me
Dey wan menemukan bagaimana saya fungsi dey

Dey Wan Ikuti saya ke persimpangan saya
Tetapi situasi nyata issa
Semua orang tidak bisa merasakan sakit Anda
Omo kehidupan ini na satu arah oh

Shey kamu pergi fleksibel atau pergi ke gereja osunday oh
Tidak akan membawa motor mengikuti dey untuk satu jalur oh
Abang saya
Omo kehidupan ini na satu arah oh

Omo na satu arah oh
SATU ARAH
Ti O Ba Ti Si Gas
Tampilkan dem mengatakan Anda mendapatkan kompor

T ‘Aye Ba Ka E Mo Corner
Tampilkan dem mengatakan Anda mendapatkan ruang lingkup
Untuk ba ni pe o ti tan
Tampilkan dem mengatakan Anda mendapatkan harapan

Memakai pakaian terbaik Anda
Berdiri di atas sepuluh jari kaki Anda mendapatkan kemuliaan
ODI DANDAN Jika saya mendapatkan cerita
Dalam cinta pelu hustle mi na hin aku mengirim mawar lol

Ojukoro e tidak mendapatkan emoji
Mo Fun Won Ni Bars Penyebab Roozy Dapatkan Melody
Lo bi babalawo basah aku don korban
Semua orang fe je oju mi ​​seperti satu partai

Perjalanan seribu mil
Persetan dengan Anda dan lampu lalu lintas Anda
Berhenti bertingkah baik
O Menyenangkan Mi Jollof Ti O Ni Maggi Spice. Tidak

Won ki bintang di pengemis
Memenangkan Fe Stop Mi Peddar
Won fe wa rob mi cheddar
Kilode ti wo sise na

Saya tidak cukup pretender
Telah melalui banyak mi bredda
Dan saya suka reset am
Jika saya melihat bagaimana bagi jalan

Omo, matanya tidak peduli padaku
Saya ah fi mengambil alasan yang dalam karena saya kepala
Tapi tetap saja matamu masih menjadi perhatian padaku
Katakan langsung dari Alaba

Dem Dey Jam untuk ASABA
Katakan untuk masalah saya, semua orang mulai berkumpul
Dey mulai mengumpulkan Kuz mereka tahu saya awinner
Katakan semua gadis Dem Dey Whine Katakanda

Omo kehidupan ini na satu arah oh
Shey kamu pergi fleksibel atau pergi ke gereja osunday oh
Tidak akan membawa motor mengikuti dey untuk satu jalur oh
Abang saya

Omo kehidupan ini na satu arah oh
Omo na satu arah oh
SATU ARAH
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Roozy feat. Jaido P – ONE WAY

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases