Lyrics Ric Hassani – Amina

 
Amina Lyrics – Ric Hassani

Singer: Ric Hassani
Title: Amina

Intro
Amina Amina Amina
Amina Amina
I wan just know your mind mind

Verse 1
No dey lie for me omaima
You dey trigger me
Everyday you get company omaima

You know I no be small pikin
Dem no born me yesterday
You no dey love for free I know you know
So watin come carry you come near my zone

All the I love you I know say na scope
Na money be the koko so
Chorus
Tell me now amina amina

Amina amina
I wan just know your mind mind so
Tell me now amina amina
Amina amina

Na money dey your mind mind mind
You no dey love for free I know you know
So watin come carry you come near my zone
All the I love you I know say na scope

Na money be the koko so
Verse 2
How many lamba you wan give
How many lies you wan lie

How many people you wan deceive
Omoema kilode
Shey na because say you too fine
And say you sabi whyne

This your blue eyes
Omo you don carry me go away uuuh
Bridge
You no dey love for free I know you know

So wetin come carry you come near my zone
All the I love you I know say na choke
Na money be the koko so
Outro

Tell me now amina amina
Amina amina
I wan just know your mind mind so
Tell me now amina amina

Amina amina
Na money dey your mind mind
Tell me now amina amina
Amina amina

I wan just know your mind mind girl
Tell me now amina amina
Amina amina
Na money dey your mind mind
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Léa Sen - Hellcat
UselessXIII - Die in A Fire

Amina – Terjemahan / Translation

Intro
Amina Amina Amina
Amina Amina
Saya hanya ingin tahu pikiran pikiran Anda

Ayat 1
Tidak ada dey bohong untukku omaima
Anda Dey memicu saya
Setiap hari Anda mendapatkan perusahaan Omaima

Anda tahu saya tidak menjadi pikin kecil
Dem no born me kemarin
Anda tidak suka cinta gratis, saya tahu Anda tahu
Jadi Watin Come Membawa Anda mendekati zona saya

Semua aku mencintaimu aku tahu mengatakan na scope
Na uang jadilah koko begitu
Paduan suara
Katakan padaku sekarang Amina Amina

Amina Amina
Saya hanya ingin tahu pikiran Anda begitu
Katakan padaku sekarang Amina Amina
Amina Amina

Na Money Dey pikiran pikiran Anda
Anda tidak suka cinta gratis, saya tahu Anda tahu
Jadi Watin Come Membawa Anda mendekati zona saya
Semua aku mencintaimu aku tahu mengatakan na scope

Na uang jadilah koko begitu
Ayat 2
Berapa banyak lamba yang Anda berikan
Berapa banyak kebohongan yang Anda bohong

Berapa banyak orang yang Anda bukan menipu
Omoema Kilode
Shey na karena katakan kamu terlalu baik
Dan katakanlah Anda Sabi Whyne

Ini mata biru Anda
Omo kamu tidak membawaku pergi uuuh
Menjembatani
Anda tidak suka cinta gratis, saya tahu Anda tahu

Jadi wetin datang bawa kamu datang mendekati zona saya
Semua aku mencintaimu aku tahu katakan na choke
Na uang jadilah koko begitu
Outro

Katakan padaku sekarang Amina Amina
Amina Amina
Saya hanya ingin tahu pikiran Anda begitu
Katakan padaku sekarang Amina Amina

Amina Amina
Na Money Dey Mind Your Mind
Katakan padaku sekarang Amina Amina
Amina Amina

Aku hanya ingin tahu pikiran pikiran pikiranmu
Katakan padaku sekarang Amina Amina
Amina Amina
Na Money Dey Mind Your Mind
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Ric Hassani – Amina

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases