Faaji Lyrics – Raybekah
Singer: Raybekah
Title: Faaji
Fi di boys
Me I want to faaji
Me I want to drive the flashy, flashy, flashy
Me no want anybody stress me, nothing
‘Cause I dey carry the money wey dey choke you
Choke them, choke even auntie
Aye-aye-aya-aye, you know we bad
When we step inna the place, dem know dem mad
Dem go wait for road, dem go see as we dey shine
As the money pile, dem go see as we dey rise
Say fire burn, fire burn them
If dem no wish any of us well
‘Cause we dey give them jeje
Na why dem belleful, there belle swell, oh
Fire burn, fire burn them
See as we show them power, dem fear
Know say we biggie badder hotter than the ones wey you dey know, know, know, eh
‘Cause I carry, carry money for the gorodon
Omo you party, but now we get bank, we no dey slow
‘Cause I carry, carry money for the gorodon
Omo we party, ’cause now we get bar wey don dey choke, oh
Puff puff to the guys dem fi the hood
Dem know say we badder dem man know she we choose
If we know dey naughty, dem go know say we crook
Crookedness, crookedness, dem go choose
Me I want to faaji
Me I want to drive the flashy, flashy, flashy
Me no want anybody stress me, nothing
‘Cause I dey carry the money wey dey choke you
Choke them, choke even auntie
Aye-aye-aya-aye, you know we bad
When we step inna the place, dem know dem mad
Dem go wait for road, dem go see as we dey shine
As the money pile, dem go see as we dey rise
‘Cause I carry, carry money for the gorodon
Omo you party, but now we get bank, we no dey slow
‘Cause I carry, carry money for the gorodon
Omo we party, ’cause now we get bar wey don dey choke
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
NyuKyung - One More Ride
Yot Club - Nostalgia
Faaji – Terjemahan / Translation
Fi di boys
Saya saya ingin faaji
Saya saya ingin mengendarai mencolok, mencolok, mencolok
Saya tidak ingin ada yang membuat saya stres, tidak ada
Karena aku membawa uang yang wey dey mencekikmu
Mencekik mereka, bahkan menjadi bibi
Aye-aye-waya-aye, Anda tahu kami buruk
Saat kita melangkah di tempat itu, Dem kenal Dem Mad
Dem pergi menunggu jalan, dem pergi melihat saat kami bersinar
Sebagai tumpukan uang, dem pergi melihat saat kami naik
Katakanlah api menyala, api membakar mereka
Jika dem tidak berharap ada di antara kita dengan baik
Karena kami memberi mereka jeje
Na kenapa dem belleful, di sana belle membengkak, oh
Api membakar, api membakar mereka
Lihat saat kami menunjukkan kekuatan mereka, Dem Fear
Ketahui Katakan Kami Biggie Badder Lebih Panas Daripada Yang Anda Ketahui Dey, Tahu, Ketahui, Eh
Karena saya membawa, membawa uang untuk gorodon
Omo kamu pesta, tapi sekarang kita mendapatkan bank, kita tidak lambat lambat
Karena saya membawa, membawa uang untuk gorodon
Omo we party, karena sekarang kita mendapatkan bar wey don dey choke, oh
Puff Puff ke Guys Dem Fi The Hood
Dem tahu katakan kita pria jahat tahu dia kita pilih
Jika kita tahu dey nakal, dem go tahu katakanlah kita crook
Kebengkokan, Broarkedness, Dem Go Choose
Saya saya ingin faaji
Saya saya ingin mengendarai mencolok, mencolok, mencolok
Saya tidak ingin ada yang membuat saya stres, tidak ada
Karena aku membawa uang yang wey dey mencekikmu
Mencekik mereka, bahkan menjadi bibi
Aye-aye-waya-aye, Anda tahu kami buruk
Saat kita melangkah di tempat itu, Dem kenal Dem Mad
Dem pergi menunggu jalan, dem pergi melihat saat kami bersinar
Sebagai tumpukan uang, dem pergi melihat saat kami naik
Karena saya membawa, membawa uang untuk gorodon
Omo kamu pesta, tapi sekarang kita mendapatkan bank, kita tidak lambat lambat
Karena saya membawa, membawa uang untuk gorodon
Omo we party, karena sekarang kita mendapatkan bar wey don dey choke
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Raybekah – Faaji
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases