Lyrics Phavour B – Hammer

 
Hammer Lyrics – Phavour B

Singer: Phavour B
Title: Hammer

God on the beat
Oluwa your blessings is noticeable on the boy
On a normally
Normally person go work as in dey pray yeye

So na why everyday my hustle no dey stop
Make i be juice wey dey hot
I go scatter my domot
Two seconds e go burst

Money sweet oh manya manya
Na to put am for pocket kpata kpata
Make the thing go wara wara
Everyday money plenty sarambada

Money sweet oh manya manya
Na to put am for pocket kpata kpata
Make the thing go wara wara
Everyday money plenty sarambada

Two seconds hammer me
Two seconds pay
E no dе hard u baba
Daddy mi oya nu nu

Two seconds hammer me
Two sеconds pay
E no de hard u baba
Daddy mi oya nu nu

For money i no kill nobody
Ooooooo i no kill nobody
Enemy dem go wan jealousy
For their head i de pop hennessy

For money i no kill nobody
Ooooooo i no kill nobody
Enemy them go wan jealousy
For their head i de pop hennessy

Bad belly no fit stop my shine
Poverty no fit kill my vibe
If i spend all my money e no concern you
Odogwu i don come online

Money sweet oh manya manya
Na to put am for pocket kpata kpata
Mek de tin go wara wara
Everyday money plenty sarambada

Money sweet oh manya manya
Na to put am for pocket kpatakpata
Make the thing go wara wara
Everyday money plenty sarambada

Two seconds hammer me
Two seconds pay
E no de hard u baba
Daddy mi oya nu nu

Two seconds hammer me
Two seconds pay
E no de hard u baba
Daddy mi oya nu nu

For money i no kill nobody
Ooooooo i no kill nobody
Enemy dem go wan jealousy
For their head i de pop hennessy

For money i no kill nobody
Ooooooo i no kill nobody
Enemy dem go wan jealousy
For their head i de pop hennessy
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Wally Fattz - Spain Freestyle
Ydegirl - Just A Scene

Hammer – Terjemahan / Translation

Tuhan dengan irama
Oluwa berkatmu terlihat pada bocah itu
Pada secara normal
Biasanya orang pergi bekerja seperti pada dey berdoa yeye

Jadi na mengapa sehari-hari saya tidak ada dey berhenti
Membuat saya jus wey dey panas
Saya pergi menyebarkan domot saya
Dua detik e go burst

Uang manis oh manya m …
NA untuk menempatkan saya untuk kantong KPATA KPATA
Buat hal itu wara wara
Uang sehari-hari banyak sarambada

Uang manis oh manya m …
NA untuk menempatkan saya untuk kantong KPATA KPATA
Buat hal itu wara wara
Uang sehari-hari banyak sarambada

Dua detik palu saya
Dua detik membayar
E tidak ada yang keras kamu baba
Ayah mi oya nu nu

Dua detik palu saya
Dua Bayar Siswa
E no de hard u baba
Ayah mi oya nu nu

Untuk uang saya tidak membunuh siapa pun
Ooooooo aku tidak membunuh siapa pun
Musuh dem go embe
Untuk kepala mereka aku de pop hennessy

Untuk uang saya tidak membunuh siapa pun
Ooooooo aku tidak membunuh siapa pun
Musuh mereka pergi dengan cemburu
Untuk kepala mereka aku de pop hennessy

Perut buruk tidak cocok menghentikan shine saya
Kemiskinan tidak cocok membunuh getaran saya
Jika saya menghabiskan semua uang saya, tidak masalah Anda
Odogwu I Don datang online

Uang manis oh manya m …
NA untuk menempatkan saya untuk kantong KPATA KPATA
Mek de tin go wara wara
Uang sehari-hari banyak sarambada

Uang manis oh manya m …
Na untuk menempatkan saya untuk pocket kpatakpata
Buat hal itu wara wara
Uang sehari-hari banyak sarambada

Dua detik palu saya
Dua detik membayar
E no de hard u baba
Ayah mi oya nu nu

Dua detik palu saya
Dua detik membayar
E no de hard u baba
Ayah mi oya nu nu

Untuk uang saya tidak membunuh siapa pun
Ooooooo aku tidak membunuh siapa pun
Musuh dem go embe
Untuk kepala mereka aku de pop hennessy

Untuk uang saya tidak membunuh siapa pun
Ooooooo aku tidak membunuh siapa pun
Musuh dem go embe
Untuk kepala mereka aku de pop hennessy
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Phavour B – Hammer

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

https://www.youtube.com/watch?v=PR22Wor3ApU