Billionaire’s Dream Lyrics – Osi Maria
Singer: Osi Maria
Title: Billionaire’s Dream
Billionaires Dream
Liza due kpa
Go far from me
Eyes dey red
Coz my people still wait for me
E go sure for me
Say a prayer for me
Put together all this pain go be testimony
I Dey on my Jameson trips
And i never know their wish for me
Whatever themma plan
Jah make sure
Make i no fall
Fake friends wanna snitch on me
Hustle Nkemjika
As i dey grind dey hustle
Make i find better
Make i no diе young
For the street matter
If you chop my kpa
Omo na big para
So me say
Nеver let me me fail
Coz dem dey pray make i fall from Grace
But my head too strong
Trying to survive and live
So many things wey dey go through my head
But i know say
Man wey dey chase my race
For this grace man still dey go
High high high
Me i never know what dem wish
But man no go fall from Grace
Footballer nabi Okocha
I don dey chop life no be today sha
Ozao nwu kpawo
Make U hear me sha
Iseh Dey for river
God dey for heaven
But Bible meh gwomeh believe what you know sha
Make i no jam obstacle
Akateh dwifa ku
Dem no go chop my knuckle
Coz man never stumble
All of them put together man never fall
Yeh
Yeh
Yah
Man never fall
I Dey on my Jameson trips
And i never know their wish for me
Whatever themma plan
Jah make sure
Make i no fall
Fake friends wanna snitch on me
Hustle Nkemjika
As i dey grind dey hustle
Make i find better
Make i no die young for the street matter
If you chop my kpa omo na big para
Hustle Nkemjika
As i dey grind dey hustle
Make i find better
Make i no die young for the street matter
If you chop my kpa omo na big para
Never let me me fail
Coz dem dey pray make i fall from Grace
But my head too strong
Trying to survive and live
So many things wey dey go through my head
But i know say
Man wey dey chase my race
For this grace man still dey go high high high
Me i never know what dem wish
But man no go fall from Grace
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
kennedyxoxo - North Carolina
YkpManny - Blicky SZN
Billionaire’s Dream – Terjemahan / Translation
Miliarder bermimpi
Liza karena KPA
Pergi jauh dari saya
Mata dey red
Karena orang -orang saya masih menunggu saya
E Go Purt For Me
Ucapkan doa untukku
Kumpulkan semua rasa sakit ini menjadi kesaksian
Saya melakukan perjalanan Jameson saya
Dan saya tidak pernah tahu keinginan mereka untuk saya
Apapun rencana mereka
Jah pastikan
Buat saya tidak jatuh
Teman palsu ingin mengadu saya
Hustle Nkemjika
Saat aku menggeram hustle dey
Membuat saya menemukan lebih baik
Buatlah saya tidak muda
Untuk masalah jalanan
Jika Anda memotong KPA saya
Omo na Big ParA
Jadi saya berkata
N, Let Me Me Fail
Coz dem dey doa membuat saya jatuh dari rahmat
Tapi kepalaku terlalu kuat
Mencoba untuk bertahan hidup dan hidup
Begitu banyak hal yang wey dey melewati kepalaku
Tapi saya tahu berkata
Man Wey Dey mengejar ras saya
Untuk orang rahmat ini masih dey pergi
Tinggi tinggi
Saya, saya tidak pernah tahu apa yang Dem inginkan
Tapi manusia tidak jatuh dari kasih karunia
Pesepakbola Nabi Okocha
I Don Dey Chop Life No Be Today Sha
Ozao Nwu Kpawo
Membuatmu mendengarku sha
Iseh dey untuk sungai
Tuhan dey untuk surga
Tapi Alkitab meh gwomeh percaya apa yang kamu tahu sha
Buatlah saya tidak ada rintangan selai
Akateh Dwifa Ku
Dem no go chops saya buku jari saya
Coz Man Never GOUD
Mereka semua mengumpulkan manusia tidak pernah jatuh
Ya
Ya
Yah
Manusia tidak pernah jatuh
Saya melakukan perjalanan Jameson saya
Dan saya tidak pernah tahu keinginan mereka untuk saya
Apapun rencana mereka
Jah pastikan
Buat saya tidak jatuh
Teman palsu ingin mengadu saya
Hustle Nkemjika
Saat aku menggeram hustle dey
Membuat saya menemukan lebih baik
Membuat saya tidak mati muda untuk masalah jalanan
Jika Anda memotong KPA omo na Big ParA saya
Hustle Nkemjika
Saat aku menggeram hustle dey
Membuat saya menemukan lebih baik
Membuat saya tidak mati muda untuk masalah jalanan
Jika Anda memotong KPA omo na Big ParA saya
Never Let Me Me Fail
Coz dem dey doa membuat saya jatuh dari rahmat
Tapi kepalaku terlalu kuat
Mencoba untuk bertahan hidup dan hidup
Begitu banyak hal yang wey dey melewati kepalaku
Tapi saya tahu berkata
Man Wey Dey mengejar ras saya
Untuk pria rahmat ini masih tinggi tinggi
Saya, saya tidak pernah tahu apa yang Dem inginkan
Tapi manusia tidak jatuh dari kasih karunia
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Osi Maria – Billionaire’s Dream
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases