Lyrics Oritse Femi – Better

 
Better Lyrics – Oritse Femi

Singer: Oritse Femi
Title: Better

Young D on this one oh (Yah know oh)
Ore mi dakun te pa mo se re
Ka ye ma pe e lo’le
Se b’aiye ti e lo wa jẹ

Ma lo se akobata fe gbe re
Because idle mind is a devil workshop
Person wey no work e no go chop
And if you hustle hard, you’ll not get to the top

All these your beggi-beggi e go get full stop
So Ajibole le-le
Ajibole e no go dey oh
Ajibole le-le, ajibole е no go dey

I say
If e bettеr for every man oh
Every woman, everybody
Ajibole e no go dey

If e better for every man oh (V.E.C)
Everybody
Bambi Allah no go dey
Oritsefemi

How people go do the work wey no dey?
How you wan make dem show the love wey no dey?
How I wan respect the boss wey no dey pay?
How you wan enjoy salary when the pay no dey tey?

I dey fear for the future of the now
‘Cause men no dey chow
But we see am as dem dey blaw
If e better for every man and woman as a fact

I wouldn’t have to feature on this track
If to say life easy for the places like Ajegunle
Omo boys for their no go dey spray bullet
But I wonder why thief go dey aim me now

You wan rob me but my body no dey pain me now
Even meself no say no be today
All the yarns I dey yarn e don tey
If to say security dey for night

Ajibole no go dey
Ajibole le-le
Ajibole e no go dey
When ole no go catch ole

E go dey
I say
If e better for every man oh
Every woman, everybody

Ajibole e no go dey
If e better for every man
And every woman, everybody
Bambi Allah no go dey

Oritse dem go
Sangbene de-de de-de
Sangbene de-de de-de jejo
Sangbene de-de de-de, hmmmmm

Sangbene de-de de-de
Sangbene de-de de-de jejo
Sangbene de-de de-de, olè oh-oh, olè le lè le
Sufferation for my country dem yapa

If you be poor man for this country na yawa
Boys come dey join illuminality
Nobody wey wan die for this poverty
Government no dey send their citizen

Make the youth dem dey enter the street
Omo e no matter ona ta gbe gba
All we need is Pounds and Dollars
Shey na because of say we dey lack of cash

Make some North men dey commit suicide
Omo I dey beg oh-oh (Omo I dey beg oh-oh)
Make Iponju no go dey (Make ìpọ́njú no go dey)
If man dey work

And the money dey come beggi-beggi no go dey
Oritse dem go
Sangbene de-de-de-de
Sangbene de-de de-de jejo

Sangbene de-de de-de (bambi Allah e no go de)
Sangbene de-de-de-de de-de-de
Jejo sangbene de de de
Oh-oh-oh

Oh if you no get money for this world
You go just dey call all your mate yes boss
Ọrẹ mi dakun oh make we stay focus
We gat to get this money by fire by force

E no matter ona ta gbe gba
I don tire for this small-small naira
E no matter ona ta gbe gba
All we need is Pounds and Dollars

I say
If e better for every man oh
Every woman, everybody
Ajibole e no go dey

If e better for every man oh (yes boss)
And every woman, everybody
Bambi Allah no go dey
My music dey song of the year oh oh

Vector the viper
Alongside the musical taliman
Brain pon the mix
Yeah weh-weh-weh

Young Black agogo, respek you
Young g, arogo many things (oh-yeah)
Oh uh uh uh, eh-eh
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Alex G - Marry
The Platters - Until the Real Thing Comes Along

Better – Terjemahan / Translation

Doung D pada yang satu ini oh (yah tahu oh)
Ore mi dakun te pa mo se re
Ka ye ma pe e lo’le
Se B’aiye ti e lo wa jẹ

Ma lo se akobata fe gbe re
Karena pikiran idle adalah lokakarya iblis
Orang tidak bekerja e no go chop
Dan jika Anda bergegas dengan keras, Anda tidak akan sampai ke atas

Semua ini Beggi EGGI E GET FOLL HOP
Jadi Ajibole Le-le
Ajibole e no Go dey oh
Ajibole le-le, ajibole е no go dey

Kataku
Jika lebih baik untuk setiap pria oh
Setiap wanita, semuanya
Ajibole e no Go dey

Jika lebih baik untuk setiap pria oh (v.e.c)
Semua orang
Bambi Allah No Go Dey
Oritsefemi

Bagaimana orang melakukan pekerjaan itu tidak ada dey?
Bagaimana Anda ingin membuat dem menunjukkan cinta wey no dey?
Betapa saya ingin menghormati bos yang tidak dibayar?
Bagaimana Anda ingin menikmati gaji saat bayaran tidak ada?

Saya takut akan masa depan sekarang
‘Karena pria tidak dey chow
Tapi kita lihat aku sebagai DEY DEY BLAW
Jika lebih baik untuk setiap pria dan wanita sebagai fakta

Saya tidak perlu tampil di trek ini
Jika mengatakan hidup mudah bagi tempat -tempat seperti Ajegunle
Anak laki -laki omo untuk peluru semprot no go dey mereka
Tapi aku bertanya -tanya mengapa pencuri pergi membidikku sekarang

Anda ingin merampok saya tetapi tubuh saya tidak membuat saya sakit sekarang
Bahkan meself tidak mengatakan tidak menjadi hari ini
Semua benang yang saya dey benang e don tey
Jika mengatakan keamanan dey untuk malam

Ajibole No Go Dey
Ajibole Le-le
Ajibole e no Go dey
Saat ole no go tangkap ole

E Go Dey
Kataku
Jika lebih baik untuk setiap pria oh
Setiap wanita, semuanya

Ajibole e no Go dey
Jika lebih baik untuk setiap pria
Dan setiap wanita, semuanya
Bambi Allah No Go Dey

Oritse dem pergi
Sangbene de-de de-de
Sangbene de-de de-de jejo
Sangbene de-de de-de, hmmmmm

Sangbene de-de de-de
Sangbene de-de de-de jejo
Sangbene de-de de-de, olè oh-oh, olè le lè le
Custom untuk negara saya dem yapa

Jika Anda menjadi orang miskin untuk negara ini na yawa
Anak laki -laki datang dey bergabung dengan iluminalitas
Tidak ada yang wey wan mati untuk kemiskinan ini
Pemerintah Tidak ada dey mengirim warganya

Jadikan pemuda dem dey memasuki jalan
Omo e tidak peduli ona ta gbe gba
Yang kita butuhkan hanyalah pound dan dolar
Shey na karena mengatakan kita kekurangan uang tunai

Membuat beberapa pria utara bunuh diri
Omo I Dey Beg oh-oh (Omo I Dey Beg oh-oh)
Buat iponju no go dey (buat ìpọ́njú no go dey)
Jika pria dey bekerja

Dan uangnya datang beggi-beggi no go dey
Oritse dem pergi
Sangbene de-de-de-de
Sangbene de-de de-de jejo

Sangbene de-de de-de (Bambi Allah e no Go de)
Sangbene de-de-de-de de-de-de
Jejo Sangbene de de de
Oh-oh-oh

Oh jika Anda tidak mendapatkan uang untuk dunia ini
Anda pergi hanya menelepon semua pasangan Anda ya bos
Ọrẹ mi dakun oh membuat kita tetap fokus
Kami gat untuk mendapatkan uang ini dengan api dengan paksa

E tidak peduli ona ta gbe gba
Saya tidak ban untuk naira kecil kecil ini
E tidak peduli ona ta gbe gba
Yang kita butuhkan hanyalah pound dan dolar

Kataku
Jika lebih baik untuk setiap pria oh
Setiap wanita, semuanya
Ajibole e no Go dey

Jika lebih baik untuk setiap pria oh (ya bos)
Dan setiap wanita, semuanya
Bambi Allah No Go Dey
Lagu dey musik saya tahun ini oh oh

Vektor Viper
Bersamaan dengan Taliman musikal
Otak pon campuran
Ya weh-weh-weh

Agogo hitam muda, respek Anda
Goung G, Arogo banyak hal (oh-yeah)
Oh uh uh uh, eh-eh
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Oritse Femi – Better

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases