Lyrics OLATBOUI – Defense

 
Defense Lyrics – OLATBOUI

Singer: OLATBOUI
Title: Defense

Intro
Hmmm…
Heyyii
I repent o, i repent o

You don break down my defense oh
My defense o
Dahun
Verse 1

You don scatter my heart
You dey give me chest burn
f#cking with my head
Say na headshot

I’m so drunk in love
I need to detoxxx
I see it with my eyes
Say wetin i feel for u na true love

You scatter my formation
And i no fit do sub
And for my eyes girl, you no fit do wrong
Chorus

So see what you done to me, i hope you like am like am
Na wetin you do to me, i dey try find out find out
The love wey you give to me, i no fit fight am fight am
The love wey you show to me, i no fit hide am hide am

She tell me say she dey like am
Wetin i dey do to her, she no fit find out
The love wey i dey give am, she no fit fight am
The love wey i dey show her, she no fit hide am

Bridge
Girl you make a bad man to repent oh
I repent o i repent o
You don break down my defense oh

My defense o my defense o
Girl you make a bad man to repent oh
I repent o i repent o
You don break down my defense oh

My defense o my defense o
Verse 2
Girl your body hottie like stove
Chocolate girl sweet like parago

I dunno how you do it
But keep on doing
That thing you dey do to me
Ahhh

She dey ride me like danfo oh
As i dey chop her thing like a mango o
I dunno how i’m feeling
But i love how i’m feeling

Anytime i dey with yaaa
Chorus
So see what you done to me, i hope you like am (like am)
Na wetin you do to me, i dey try find out (find out)

The love wey you give to me, i no fit fight am (fight am)
The love wey you show to me, i no fit hide am hide am
She tell me say she dey like am
Wetin i dey do to her, she no fit find out

The love wey i dey give am, she no fit fight am
The love wey i dey show her, she no fit hide am
Bridge
Girl you make a bad man to repent oh

I repent o i repent o
You don break down my defense oh
My defense o my defense o
Girl you make a bad man to repent oh

I repent o i repent o
You don break down my defense oh
My defense o my defense o
Outro

As she dey baptize me with lo lo love
Go make badman repent o
As shower me with lo lo love
Go breakdown my defense o

As she dey baptize me with lo lo love
As shower me with lo lo love lo lo love o
Some lo lo love
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Zevia - i only miss you on christmas
Billy Marchiafava, ANH - 18 DAYS

Defense – Terjemahan / Translation

Intro.
Hmmm…
Heyyii.
Saya bertobat O, saya bertobat o

Anda tidak memecah pertahanan saya oh
Pertahanan saya O.
Dahun.
Ayat 1.

Anda tidak menyebarkan hatiku
Anda dey memberi saya bakar dada
Sialan dengan kepalaku
Katakan na headshot.

Aku sangat mabuk cinta
Saya perlu detoxxx
Saya melihatnya dengan mata saya
Katakanlah basah aku merasa untukmu cinta sejati

Anda menyebarkan formasi saya
Dan saya tidak cocok melakukan sub
Dan untuk mataku gadis, kamu tidak cocok berbuat salah
Paduan suara

Jadi lihat apa yang Anda lakukan kepada saya, saya harap Anda seperti saya
Na wetin yang kamu lakukan padaku, aku dey mencoba mencari tahu
Cinta wey yang Anda berikan kepada saya, saya tidak cocok melawan saya berkelahi
Cinta wey Anda tunjukkan kepada saya, saya tidak cocok menyembunyikan saya

Dia bilang bilang dia dey seperti aku
Basah saya dey lakukan padanya, dia tidak cocok mencari tahu
Cinta wey i dey memberi saya, dia tidak fit fight am
Cinta wey i dey menunjukkan padanya, dia tidak cocok menyembunyikan am

Menjembatani
Gadis kamu membuat pria jahat untuk bertobat oh
Saya bertobat O saya bertobat
Anda tidak memecah pertahanan saya oh

Pertahananku o pertahananku o
Gadis kamu membuat pria jahat untuk bertobat oh
Saya bertobat O saya bertobat
Anda tidak memecah pertahanan saya oh

Pertahananku o pertahananku o
Ayat 2.
Gadis tubuhmu keren seperti kompor
Gadis cokelat manis seperti parago

Saya tidak tahu bagaimana Anda melakukannya
Tapi terus lakukan
Hal yang kamu lakukan untukku
Ahhh.

Dia berdey naik aku seperti Danfo oh
Ketika saya dey memotong hal seperti mangga o
Saya tidak tahu bagaimana perasaan saya
Tapi aku suka bagaimana perasaanku

Kapan saja aku dey dengan yaaa
Paduan suara
Jadi lihat apa yang Anda lakukan untuk saya, saya harap Anda suka (seperti AM)
Na Wetin yang Anda lakukan kepada saya, saya dey mencoba mencari tahu (mencari tahu)

Cinta Wey yang Anda berikan kepada saya, saya tidak fit fight am (fight am)
Cinta wey Anda tunjukkan kepada saya, saya tidak cocok menyembunyikan saya
Dia bilang bilang dia dey seperti aku
Basah saya dey lakukan padanya, dia tidak cocok mencari tahu

Cinta wey i dey memberi saya, dia tidak fit fight am
Cinta wey i dey menunjukkan padanya, dia tidak cocok menyembunyikan am
Menjembatani
Gadis kamu membuat pria jahat untuk bertobat oh

Saya bertobat O saya bertobat
Anda tidak memecah pertahanan saya oh
Pertahananku o pertahananku o
Gadis kamu membuat pria jahat untuk bertobat oh

Saya bertobat O saya bertobat
Anda tidak memecah pertahanan saya oh
Pertahananku o pertahananku o
OUTRO.

Saat dia berdey membaptis saya dengan lo lo love
Pergi make badman bertobat o
Saat mandi saya dengan lo lo love
Pergi kerusakan pertahanan saya o

Saat dia berdey membaptis saya dengan lo lo love
Saat mandi saya dengan lo lo love lo lo love o
Beberapa lo lo love
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics OLATBOUI – Defense

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases