Lyrics Okey Sokay – Confam

 
Confam Lyrics – Okey Sokay

Singer: Okey Sokay
Title: Confam

Daddy your way na Confam oo
Yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah

Yeah yeah yeah
If God Be for me (oh no no)
Tell me wetin be the strong thing
Wey go fit stand against me (Yeah, Yeah)

Daddy I know that you got me
You prove it in so many ways
You never leave nor forsake me (yeah yeah)
You never leave nor forsake me (No No No)

Na the way wey you dey take care of me
The way wey you dey fight all of my battles
The way wey you dey shower your blessings on me
Oh my Father I no fit describe this your way oh

Daddy your way na Confam
Mo mo wi’pe, Iwo Loba
Daddy your way na Confam
And everything I get na you dey run am

Daddy your way na Confam
Mo mo wi’pe, Iwo Loba
Daddy your way na Confam
And everything I get na you dey run am

Everyday when I wake up o
I dey count all my blessings
And I can see that you have done me well ooo
And I testify that you are good

And no man do me like you do
You’re a very good father
Daddy wey dey Pamper me
Na the way wey you dey take care of me

The way wey you dey fight all of my battles
The way wey you dey shower your blessings on me
Oh my Father I no fit describe this your way oh
Daddy your way na Confam

Mo mo wi’pe, Iwo Loba
Daddy your way na Confam
And everything I get na you dey run am
Daddy your way na Confam

Mo mo wi’pe, Iwo Loba
Daddy your way na Confam
And everything I get na you dey run am
Daddy your way na Confam oo

Daddy your way na Confam oo
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
iayze - Anarchy
Promonant - Need Me

Confam – Terjemahan / Translation

Ayah caramu na confam oo
ya ya ya
ya ya ya
ya ya ya

ya ya ya
Jika Tuhan untuk saya (oh tidak tidak)
Katakan padaku wetin menjadi hal yang kuat
Wey Go Fit Stand Against Me (ya, ya)

Ayah saya tahu bahwa Anda mendapatkan saya
Anda membuktikannya dalam banyak hal
Anda tidak pernah pergi atau meninggalkan saya (ya ya)
Anda tidak pernah pergi atau meninggalkan saya (tidak, tidak)

Na cara Anda dey merawat saya
Cara Anda melawan semua pertempuran saya
Cara wey Anda menghujani saya, berkat saya
Oh ayahku, aku tidak cocok menggambarkan ini dengan caramu oh

Ayah caramu na confam
Mo mo wi’pe, iwo loba
Ayah caramu na confam
Dan semua yang saya dapatkan na you dey run

Ayah caramu na confam
Mo mo wi’pe, iwo loba
Ayah caramu na confam
Dan semua yang saya dapatkan na you dey run

Setiap hari saat saya bangun o
Saya menghitung semua berkah saya
Dan saya dapat melihat bahwa Anda telah melakukannya dengan baik ooo
Dan saya bersaksi bahwa Anda baik

Dan tidak ada orang yang melakukannya seperti Anda
Anda adalah ayah yang sangat baik
Ayah wey dey memanjakan saya
Na cara Anda dey merawat saya

Cara Anda melawan semua pertempuran saya
Cara wey Anda menghujani saya, berkat saya
Oh ayahku, aku tidak cocok menggambarkan ini dengan caramu oh
Ayah caramu na confam

Mo mo wi’pe, iwo loba
Ayah caramu na confam
Dan semua yang saya dapatkan na you dey run
Ayah caramu na confam

Mo mo wi’pe, iwo loba
Ayah caramu na confam
Dan semua yang saya dapatkan na you dey run
Ayah caramu na confam oo

Ayah caramu na confam oo
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Okey Sokay – Confam

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases