Lyrics ODUMODUBLVCK – Picanto

 
Picanto Lyrics – ODUMODUBLVCK

Singer: ODUMODUBLVCK
Title: Picanto

[J sounds killed this
Blvcksheep for life, Blvcksheep forever
Izgaaju ’til we kpeme, Antiworldgangstars
Fizo in the building, praa

They know I came [Ayiii] in a Picanto [Kapaichumarimaichupako
[Hundred men] dey my doormot [Casablancadecatamatopia
Kosi gateman
You go contact oh [Astalavi, give dem

[Yes] They know I came in a Picanto
Hundred men dey your doormot [Native
Kosi gateman
You go contact oh

Wey wey, wey dem?
Fall out, who goes
Check out, nack am
Dull am, jam am

March am, wey dem?
Fall out, who goes
Check out, nack am
Dull am, jam am, march am

We squeeze, we march
They tench oh [Commot body
We dey observe [Bad guy
Dey go discharge [Who dey?

We dey cantab [C’mon]
Wetin I go do for you? [Ayi oh
Tej gimme cloth, make I denge pose
Before we go march, I go sip agbo [Fi

Fizo dey my back e dey mole igbo
Shayo dey the room
Desperado na why we mezebu
The banger wey been scatter settings for my city

Coti been dey find am all along [We dey jogodo, long
Today we go pump am
Load dem, shank am
We no go fit to breath

The banger wey been scatter settings for my city
Coti been dey find am all along [How many?, how many?
Today we go pump am, load dem, shank am
We no fit to-

They know I came in a Picanto
[Hundred men] dey my doormot
Kosi gateman
You go contact oh [Hundred men

They know I came in a Picanto
Hundred men dey my doormot
Kosi gateman [Ibile
You go contact oh [Ayiiii]

I say
Bottega wey dey my face, no dey see enemies [See
That plenty money must be made by any means [Yes
Abi your papa no go like denge po

Inside rolls royce with two bad b#tches from Miami
Ebelebe na who come correct dey get padi
Young boy wey your sister dey call sugar daddy
Odumodu na who we see korokoro when we dey soak garri

Such a guy, we must gather get
You go fear when you see cartel, when we started
Dem look us less, child of the man
Now everything bless

Now popo stop me say e sabi person
Money and fame don dey my eye since like thirteen
Booyaka booyakam, when we enter, when we scatter
Stab anybody with my cloak and dagger

Ta gba gbori wole omo ase ma japa
Make nothing join me, join me with sapa
They know I came in a Picanto
Hundred men dey your doormot

Kosi gateman
You go contact oh
Abobi roll the kpoli make I kprass [Yeah
I no get time to partake, na hin make I ask

Na the rabba dey my mind, I no need to cast
I don grind, I don find, I no to dey cap
E be like say, the thing don cast
E be like say, your kele don kprass

She go jogodo [Jogodo
Drop better high she go follow go, ay
Secure the bag and gbese, hey
Throway for nyash and face, bullet

Today na crate by crate, we go soft and
Kele dey crash my place
I go f#ck am, I go block down
Ego necessary, owo necessary
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Pixey - Kids!
Noahh - Narcotics

Picanto – Terjemahan / Translation

[J terdengar membunuh ini
Blvcksheep seumur hidup, blvcksheep selamanya
Izgaaju ’til we kpeme, antiworldgangstars
Fizo di gedung, praa

Mereka tahu saya datang [Ayiii] di picanto [Kapachumarimaichupako
[Ratusan pria] dey doormot saya [casablancadecatamatopia
Kosi Gateman
Anda pergi kontak oh [astalavi, berikan dem

[Ya] mereka tahu saya datang dengan picanto
Seratus pria dey doormot Anda [asli
Kosi Gateman
Anda pergi kontak oh

Wey Wey, Wey Dem?
Jatuh, siapa yang pergi
Lihat, Nack AM
Kusam, selai am

Maret AM, Wey Dem?
Jatuh, siapa yang pergi
Lihat, Nack AM
Kusam am, selai am, pawai am

Kami memeras, kami berbaris
Mereka tench oh [bodi komot
Kami dey mengamati [orang jahat
Dey pergi keluar [siapa dey?

We Dey Cantab [Ayo]
Wetin aku pergi lakukan untukmu? [Ayi Oh
Tej kain gimme, buat aku berpose denge
Sebelum kita pergi Maret, saya SIP AGBO [FI

Fizo dey punggung saya e dey mole igbo
Shayo dey kamar
Desperado na kenapa kita mezebu
Banger Wey telah menyebarkan pengaturan untuk kota saya

Coti sudah dey temukan selama ini [kami dey jogodo, panjang
Hari ini kita pergi pompa am
Muat dem, shank am
Kami tidak cocok untuk bernafas

Banger Wey telah menyebarkan pengaturan untuk kota saya
Coti sudah dey temukan aku selama ini [berapa banyak?, Berapa banyak?
Hari ini kita pergi pompa am, muat dem, shank am
Kami tidak cocok untuk-

Mereka tahu saya datang dengan picanto
[Seratus orang] dey doormot saya
Kosi Gateman
Anda pergi kontak oh [seratus orang

Mereka tahu saya datang dengan picanto
Seratus orang dey doormot saya
Kosi Gateman [Ibile
Anda pergi kontak oh [ayiiii]

Kataku
Bottega wey dey wajahku, tidak ada dey melihat musuh [lihat
Bahwa banyak uang harus dihasilkan dengan cara apa pun [ya
Abi papa your no go like danje po

Di dalam Rolls Royce dengan dua pelacur buruk dari Miami
Ebelebe na yang datang dengan benar, dapatkan PADI
Anak laki -laki wey adikmu dey menelepon ayah gula
Odumodu na yang kita lihat Korokoro saat kita merendam Garri

Pria seperti itu, kita harus berkumpul
Anda takut ketika Anda melihat kartel, saat kami mulai
Dem lebih sedikit terlihat kita, anak pria itu
Sekarang semuanya memberkati

Sekarang popo hentikan aku katakanlah orang sabi
Uang dan ketenaran, jangan mataku sejak tiga belas tahun
Booyaka Booyakam, saat kita masuk, saat kita menyebar
Menusuk siapa pun dengan jubah dan belati saya

Ta gba gbori wole omo ase ma japa
Tidak membuat apa pun bergabung dengan saya, bergabunglah dengan saya dengan sapa
Mereka tahu saya datang dengan picanto
Seratus orang dey doormot Anda

Kosi Gateman
Anda pergi kontak oh
Abobi Roll the Kpoli Make I Kprass [ya
Saya tidak punya waktu untuk mengambil bagian, na hin membuat saya bertanya

Na the rabba dey pikiranku, aku tidak perlu melemparkan
Saya tidak menggiling, saya tidak menemukan, saya tidak menggunakan topi dey
E Be Like Say, The Thing Don Cast
E Be Like Say, Kele Don Kprass Anda

Dia pergi jogodo [jogodo
Jatuhkan lebih baik dia pergi ikuti pergi, ay
Amankan tas dan gbese, hei
Lempar untuk Nyash dan Wajah, Bullet

Hari ini peti na dengan peti, kita menjadi lembut dan
Kele dey crash tempat saya
Aku pergi, aku pergi memblokir
Ego perlu, oWo perlu
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics ODUMODUBLVCK – Picanto

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases