Lyrics Nuel – Our love

 
Our love Lyrics – Nuel

Singer: Nuel
Title: Our love

For our love am dazy
For our love am crazy
For our love i gat u this rose
For our love am dazy

For our love am crazy
For our love i gat u this ring
Je ki n fun ó ni standing oh my baby
Je ki n fun ó ni standing oh my baby

Je ki n fun ó ni standing oh my lady oh nana
Je ki n fun ó ni riding oh my lady
Je ki n fun ó ni riding oh my lady
Je ki n fun ó ni riding oh my lady oh nana

Oh my god wait dis babe make sense
I ready to come kneel down for your two parents
But e no go go well if you don’t say yes
You can take your time babe i get e patience

I no know wetin you do me wey dey high me like this
You don’t look like your dad is your mom chinese?
Gimme sweet sweet love babe i want to own it
This na clear cappings i no be n#gg# wey dey talk sh#t

I no dey show muscle unless i don dey love you
Everything we go settle wen we don be couple
I no dey concentrate oo since d day i met you
I be tight player but ur love make me humble

Shey you come dey raise shoulder it’s a pity
I don see plenty fine girls but none is as pretty
I want your heart and body it’s not that i’m greedy
Rub me make e sweet me i no mind if you bill me

Why don’t you hold me, hold me, hold me
Come close and kiss me, kiss me, kiss me
Oh don’t you leave me, leave me, leave me tonight
Your loving lifts me up when am down

Your touches turns me on i want more
Can’t get sick cause of this our love oh princess
You dey talk like say your voice contain charm
Anytime you speak my body dey become calm

Dating you initially was not the game plan
I don fall in love with you i swear your body bam
I want to spend my whole life with only one babe
I fit die for your matter na you i wante

Bannies dey wey dey find me cus i be hot cake
You dey whine me no know why you come dey hesitate
(repeat hook and chorus)
Aiit, legacy
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Claire Wyndham - Same Old Story
Moveek - Manya

Our love – Terjemahan / Translation

Untuk cinta kita dazy
Untuk cinta kita gila
Untuk cinta kita aku gat kamu mawar ini
Untuk cinta kita dazy

Untuk cinta kita gila
Untuk cinta kita aku gat kamu cincin ini
Je ki n yang menyenangkan ó ni berdiri oh bayiku
Je ki n yang menyenangkan ó ni berdiri oh bayiku

Je ki n yang menyenangkan ó ni berdiri oh my lady oh nana
Je ki n yang menyenangkan ó ni riding oh nona
Je ki n yang menyenangkan ó ni riding oh nona
Je ki n yang menyenangkan ó ni riding oh my wan oh nana

Oh my god tunggu dis bayi masuk akal
Saya siap berlutut untuk dua orang tua Anda
Tetapi tidak pergi berjalan dengan baik jika Anda tidak mengatakan ya
Anda bisa meluangkan waktu Anda sayang. Saya mendapatkan kesabaran

Saya tidak tahu basah Anda melakukan saya, Wey Dey tinggi saya seperti ini
Anda tidak terlihat seperti ayahmu adalah ibumu, Cina?
Gimme sayang manis sayang sayang aku ingin memilikinya
Ini caping yang jelas saya tidak menjadi n#gg# wey dey bincang sial

Aku tidak pernah menunjukkan otot, kecuali aku tidak mencintaimu
Segala sesuatu yang kita pilih Wen kita tidak pasangan
Saya tidak ada dey konsentrat OO sejak hari d saya bertemu Anda
Saya menjadi pemain ketat tetapi cinta Anda membuat saya rendah hati

Shey kamu datang dey meningkatkan bahu itu sangat disayangkan
Saya tidak melihat banyak gadis yang baik tetapi tidak ada yang cantik
Saya ingin hati dan tubuh Anda bukan karena saya serakah
Gosok aku membuatmu manis aku tidak keberatan jika kamu menagihku

Kenapa kau tidak memelukku, pegang aku, pegang aku
Tutup dan cium aku, cium aku, cium aku
Oh, jangan tinggalkan aku, tinggalkan aku, tinggalkan aku malam ini
Loving Anda mengangkat saya ketika saya turun

Sentuhan Anda mengubah saya, saya ingin lebih
Tidak bisa sakit karena ini cinta kita oh putri
Anda dey berbicara seperti mengatakan suara Anda mengandung pesona
Kapan saja Anda berbicara dey tubuh saya menjadi tenang

Kencan Anda awalnya bukan rencana permainan
Saya tidak jatuh cinta dengan Anda, saya bersumpah bam tubuh Anda
Saya ingin menghabiskan seluruh hidup saya dengan hanya satu bayi
Saya cocok mati untuk masalah Anda, na, saya ingin

Bannies dey wey dey menemukan saya cus saya menjadi kue panas
Anda dey merengek saya tidak tahu mengapa Anda datang ragu-ragu
(Ulangi kait dan paduan suara)
Aiit, warisan
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Nuel – Our love

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases