Lyrics Nahtay – By Me

 
By Me Lyrics – Nahtay

Singer: Nahtay
Title: By Me

Killer in a dancehall
What you saying?
Where you go I go dey go
We go dey kill am in a dancehall

To what is playing
Now you go dey know why dem dey call me ogaranya
Owo ti deey
I for like know

When I go dey spend all my raba, is you staying?
When I’m all alone
Come hol’ me
Just use your body

Control me
You don dey do the things wey don dey confuse me
My baby be mine
My baby don’t jonze me

I’m all alone
Come hol’ me
Just use your body
Control me

You don dey do the things wey don dey confuse me
My baby be mine
My baby don’t jonze me
Love my baby by me

And I don’t wanna see no other lady by me
Owo ti dey
Just my lady by me
Love my baby by me

And I don’t wanna see no other lady by me
Just my lady by me
You can bank on me say my trust’s guaranteed
Black skin girl, body smooth melanin

Where you go dey
I go dey go
I go dey be
You I go dey see

Where your body be
Her body na magic
Now shake it for daddy
We don dey do some kind things up in the yard

Her body do some kind things I no go yarn
Her body na magic
Now shake it for daddy
We don dey do some kind things up in the yard

Her body do some kind things I no go yarn
When I’m all alone
Come hol’ me
Just use your body

Control me
You don dey do the things wey don dey confuse me
My baby be mine
My baby don’t jonze me

I’m all alone
Come hol’ me
Just use your body
Control me

You don dey do the things wey don dey confuse me
My baby be mine
My baby don’t jonze me
Love my baby by me

And I don’t wanna see no other lady by me
Owo ti dey
Just my lady by me
Love my baby by me

And I don’t wanna see no other lady by me
Just my lady by me
Love my baby by me
And I don’t wanna see no other lady by me

Just my lady by me
Owo ti dey
You know Owo ti dey
Owo ti dey
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Offbeat Smitty - Limited Time
TheHxliday - Airbnb*

By Me – Terjemahan / Translation

Pembunuh dalam semua dansa
Apa yang kamu katakan?
Kemana kamu pergi aku pergi dey pergi
Kita pergi dey bunuh pagi di dansa

Untuk apa yang sedang diputar
Sekarang kamu pergi dey tahu mengapa dem dey memanggilku ogaranya
Owo ti deey.
Saya suka tahu

Ketika saya pergi, habiskan semua RACA saya, apakah Anda tinggal?
Ketika saya sendirian
Datanglah aku
Gunakan saja tubuhmu

Kontrol Aku
Anda don dey melakukan hal-hal, Wey don dey membingungkan saya
Bayi saya menjadi milikku
Bayi saya JANGAN JONZE ME

Saya sendiri
Datanglah aku
Gunakan saja tubuhmu
Kontrol Aku

Anda don dey melakukan hal-hal, Wey don dey membingungkan saya
Bayi saya menjadi milikku
Bayi saya JANGAN JONZE ME
Cintai bayiku olehku

Dan aku tidak ingin melihat wanita lain padaku
OWO TI DEY.
Hanya wanita saya oleh saya
Cintai bayiku olehku

Dan aku tidak ingin melihat wanita lain padaku
Hanya wanita saya oleh saya
Anda dapat bank pada saya mengatakan kepercayaan saya dijamin
Gadis kulit hitam, melanin halus

Kemana kamu pergi dey
Aku pergi dey pergi
Saya pergi dey
Kamu aku pergi dey melihat

Di mana tubuh Anda berada
Tubuhnya na sihir
Sekarang goyangkan itu untuk ayah
Kami Don Dey melakukan beberapa hal di halaman

Tubuhnya melakukan beberapa hal yang baik, aku tidak pergi benang
Tubuhnya na sihir
Sekarang goyangkan itu untuk ayah
Kami Don Dey melakukan beberapa hal di halaman

Tubuhnya melakukan beberapa hal yang baik, aku tidak pergi benang
Ketika saya sendirian
Datanglah aku
Gunakan saja tubuhmu

Kontrol Aku
Anda don dey melakukan hal-hal, Wey don dey membingungkan saya
Bayi saya menjadi milikku
Bayi saya JANGAN JONZE ME

Saya sendiri
Datanglah aku
Gunakan saja tubuhmu
Kontrol Aku

Anda don dey melakukan hal-hal, Wey don dey membingungkan saya
Bayi saya menjadi milikku
Bayi saya JANGAN JONZE ME
Cintai bayiku olehku

Dan aku tidak ingin melihat wanita lain padaku
OWO TI DEY.
Hanya wanita saya oleh saya
Cintai bayiku olehku

Dan aku tidak ingin melihat wanita lain padaku
Hanya wanita saya oleh saya
Cintai bayiku olehku
Dan aku tidak ingin melihat wanita lain padaku

Hanya wanita saya oleh saya
OWO TI DEY.
Anda tahu owo ti dey
OWO TI DEY.
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Nahtay – By Me

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases