Obodo Lyrics – Mr. Raw
Singer: Mr. Raw
Title: Obodo
Obodo ekwelugo nu oh
We getting down oh
Everybody biko bia nu oh
We doing this oh
Obodo ekwelugo nu oh oh oh
We getting down oh
Everybody biko bia nu oh
We doing this oh
Obodo ekwelugo oooooh
Obodo ekwelugo nu oh
We getting down oh we getting down
Everybody biko bia nu oh
We doing this oh we doing this
Obodo ekwelugo nu oh
We getting down oh we getting down
Everybody biko bia nu oh
We doing this oh
Now first of all make i introduce myself
Afam bu that’s n#gg# raw that n#gg# raw
I’m from umuesere amabor
Okokitem in abia state
Gezia nu nti now make we relate
Abum a n but owu n’asam
M’gucha rap’a ma unu egoro egwu’a
I go vex
Because ejego’m america gua egwu
Biko nu kupurunum aka una imagine
Ndi igbo kwenu
Ndi igbo kwenu
Igbo kwezuenu
Let me appear
With my bottle of beer
Because we had it up here because we had it up here
We done suffer pass king jaja of opobo
May god help this obodo
And our naira and kobo
I no be koko i just dey flow to make dough
Egbe belu ugo belu nke si ibe ya ebena should go
Some get company but them no fit dash beggar one penny
For ceremony na so dem go dey thro’way money
If life na something wey money fit buy
Inno talk am with ahmed say the rich go dey live
The poor go die
Before before we be giant of africa
We go create new states make we be like america
The new states come drive non indegenes commot
Infact the ones wey remain dey overwork like robot
To me all these things just dey as good as
Most of we leaders dey like judas
Ufodu ji austerity measures
Begin dey loot our treasure under pressure we say we under pressure
Who go fit live with one love and harmony without money
See as people just dey turn to povery property
Money no dey my pocket economy sill dey drop
Even self me wey dey rap never chop
Obodo ekwelugo nu oh
We getting down oh we getting down
Everybody biko bia nu oh
We doing this oh we doing this
Obodo ekwelugo nu oh
We getting down oh we getting down
Everybody biko bia nu oh
We doing this oh we doing this
Obodo ekwelugo oooo
Make una fashi say we dey for hard times
My fellow country people this na my turn to shine
I sabi say a stitch in time saves nine
But the problem be say water done enter pipeline
Nineteen sixty k’anyi were independence
But still everything anya n’afu bu nonsense
O mu ko maka nitel kom ko maka nepa
When common man like me no fit buy newspaper
Otutu ihe n’eme na obodo anyi’a bu naija
In short we need person wey go be like prophet elijah
Cooluo down ngee you go get the jerk
Nigeria done wowo so tey e dey give me headache
Na so i enter market one day ka’m gote garri
One cup na twenty naira this thing wee n’agbam nghali
I carry vex buy one cup wey i go chop
As i dey go house police talk say make i stop
Hold it wey thing you carry
I tell them say na garri
Ha juam o ya ka’m ji n’ezuzughali n’agbaghali
I ask them but why all these harassment
Wetin i do to deserve this embarrassment
Me i be citizen and my name na n#gg# raw
Biko who una be
Abi na man-o-war
Soldier men
Mobile police or bakassi
Because e be like say una dey envy my versace
Make una leave me alone
Anam ewe iwe oku n’asu nsu
Nwe single bone
I begin halla based on say naija na my nation
I no sabi say my right no dey for constitution imagine
Na so them begin panel beat my face
If una see wetin them do me that day una go craze
Them carry machine gun knack me for head
One of them woze me slap anyam acha red
Wetin you do now
Them talk say i mis yarn
That day ndi’a kurum ihe tiker kuru pan
But as a big boy i no suppose cry
Because na mess up if say tears commot my eye
Na so i come bone like bone thugs n harmony
Them collect my shoes my wrist watch them seize my money
Them panel beat me finish i no talk
These kind things happen because i no dey stay for aso rock
Like play like play i for die that day
But to god be the glory say i still dey kampe
Kedu nke bu na amekwero nua mmiri togbo iko
Chineke nna biko naputa mu
Obodo ekwelugo nu oh
We getting down oh we getting down
Everybody biko bia nu oh
We doing this oh we doing this
Obodo ekwelugo nu oh
We getting down oh we getting down
Everybody biko bia nu oh
We doing this oh we doing this
Obodo ekwelugo oooo
We getting down oh we getting down
Everybody biko bia nu oh
We doing this oh we doing this
Obodo ekwelugo nu oh
We getting down oh we getting down
Everybody biko bia nu oh
We doing this oh we doing this
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Igobyneq - Get More
Jon Windle - Saturday Night Seems so Far Away
Obodo – Terjemahan / Translation
Obodo ekwelugo nu oh
Kita turun oh
Semua orang biko bia nu oh
Kami melakukan ini oh
Obodo ekwelugo nu oh oh oh
Kita turun oh
Semua orang biko bia nu oh
Kami melakukan ini oh
OBODO EKWELUGO OOOOOH
Obodo ekwelugo nu oh
Kami turun oh kami turun
Semua orang biko bia nu oh
Kami melakukan ini oh kami melakukan ini
Obodo ekwelugo nu oh
Kami turun oh kami turun
Semua orang biko bia nu oh
Kami melakukan ini oh
Sekarang pertama-tama membuat saya memperkenalkan diri
Afam bu itu n#gg# mentah yang n#gg# mentah
Saya dari Amabor Umuasaere
Okokitem di Abia State
Gezia nu nti sekarang membuat kita berhubungan
Abum a n tapi owu n’asam
M’gha rap’a ma unu egoro eGwu’a
Saya pergi Vex.
Karena ejego’m america gua egwu
Biko nu kupurunum alias una bayangkan
Ndi igbo kwenu.
Ndi igbo kwenu.
Igbo Kwezuenu.
Biarkan saya muncul
Dengan botol bir saya
Karena kami punya di sini karena kami punya di sini
Kami selesai menderita Pass Raja Jaja Opobo
Semoga Tuhan membantu Obodo ini
Dan Naira dan Kobo kami
Saya tidak menjadi Koko, saya hanya aliran dey untuk membuat adonan
Egbe belu ugo belu nke si ibe eb ebena harus pergi
Beberapa perusahaan mendapatkan tetapi mereka tidak cocok dash pengemis satu sen
Untuk upacara na jadi dem go dey thro’way uang
Jika hidup na sesuatu wey money fit beli
Inno berbicara dengan Ahmed mengatakan si kaya pergi dey live
Miskin pergi mati
Sebelum sebelum kita menjadi raksasa Afrika
Kita pergi menciptakan negara baru membuat kita menjadi seperti Amerika
Negara-negara baru datang mendorong komot non-indegen
Infact yang dikerjakan oleh Key bekerja seperti robot
Bagi saya semua hal ini hanya dey sama baiknya dengan
Sebagian besar kita memimpin Dey seperti Yudas
Ufodu JI Penghapusan Tindakan
Mulai merampok harta kita di bawah tekanan kita katakan kita di bawah tekanan
Yang cocok hidup dengan satu cinta dan harmoni tanpa uang
Lihat sebagai orang hanya berbelok ke properti kemotretan
Uang tidak ada dey ekonomis saku saya sill dey drop
Bahkan diri saya wey dey rap tidak pernah memotong
Obodo ekwelugo nu oh
Kami turun oh kami turun
Semua orang biko bia nu oh
Kami melakukan ini oh kami melakukan ini
Obodo ekwelugo nu oh
Kami turun oh kami turun
Semua orang biko bia nu oh
Kami melakukan ini oh kami melakukan ini
OBODO EKWELUGO OOOO
Membuat una fashi mengatakan kita dey untuk masa-masa sulit
Rekan negara saya orang ini giliran saya untuk bersinar
Saya Sabi mengatakan jahitan dalam waktu menghemat sembilan
Tetapi masalahnya dikatakan air yang dilakukan masukkan pipa
Sembilan belas enam puluh K’anyi adalah kemerdekaan
Tapi masih segalanya anya nonsense
O mu ko maka nitel kom ko maka nepa
Ketika orang biasa seperti saya tidak cocok membeli surat kabar
Otutu ihe n’eme na obodo anyi’a bu naija
Singkatnya kita perlu orang, Wey pergi seperti Nabi Elia
Cooluo down ngee you go get the brengsek
Nigeria melakukan Wowo jadi mereka membuatku sakit kepala
Na jadi saya memasuki pasar suatu hari ka’m gote garri
Satu cangkir na dua puluh nira hal ini wee n’agbam ngali
Saya membawa Vex membeli satu cangkir, saya akan memotong
Karena saya dey go rumah bicara polisi mengatakan membuat saya berhenti
Pegang itu Wey hal yang Anda bawa
Saya memberi tahu mereka, kata Na Garri
Ha juam o ya ka’m ji n’ezuzughali n’agbaghali
Saya bertanya kepada mereka tetapi mengapa semua pelecehan ini
Basah saya lakukan untuk mendapatkan rasa malu ini
Saya saya menjadi warga negara dan nama saya nai n#gg# mentah
Biko yang una menjadi
Abi na man-o-perang
Tentara Pria.
Polisi Mobile atau Bakassi
Karena kita seperti mengatakan una dey iri dengan versace saya
Buat Una tinggalkan aku sendiri
Anam ewe iwe oku n’asu nsu
NWE Single Bone.
Saya memulai Halla berdasarkan mengatakan naija na bangsa saya
Saya tidak sabi mengatakan hak saya tidak ada dey untuk konstitusi membayangkan
Na sehingga mereka mulai panel mengalahkan wajahku
Jika una melihat basah mereka, lakukan aku hari itu una go craze
Mereka membawa pistol mesin untuk kepala
Salah satunya woze me menampar Anyam Acha Red
Basah kamu lakukan sekarang
Mereka berbicara mengatakan saya salah benang
Hari itu Ndi’a Kurum Ihe Tiker Kuru Pan
Tetapi sebagai anak laki-laki besar saya tidak akan menangis
Karena na berantakan jika mengatakan air mata mengalir mata saya
Na jadi saya datang tulang seperti preman tulang dan harmoni
Mereka mengumpulkan sepatu saya, arloji pergelangan tangan saya merebut uang saya
Panel mereka mengalahkan saya selesai saya tidak berbicara
Hal-hal semacam ini terjadi karena saya tidak ada dey tinggal untuk aso rock
Seperti bermain seperti bermain saya untuk mati hari itu
Tetapi bagi Tuhan menjadi kemuliaan mengatakan saya masih dey kampe
KEDU NKE BU NA AMEKWO NUA MMIRI TOGBO IKO
Chineke nna biko naputa mu
Obodo ekwelugo nu oh
Kami turun oh kami turun
Semua orang biko bia nu oh
Kami melakukan ini oh kami melakukan ini
Obodo ekwelugo nu oh
Kami turun oh kami turun
Semua orang biko bia nu oh
Kami melakukan ini oh kami melakukan ini
OBODO EKWELUGO OOOO
Kami turun oh kami turun
Semua orang biko bia nu oh
Kami melakukan ini oh kami melakukan ini
Obodo ekwelugo nu oh
Kami turun oh kami turun
Semua orang biko bia nu oh
Kami melakukan ini oh kami melakukan ini
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Mr. Raw – Obodo
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases