Lyrics Mooseylion – P.T.N.D

 
P.T.N.D Lyrics – Mooseylion

Singer: Mooseylion
Title: P.T.N.D

Naija ti yíwa Lorí
Omo iyamí I’m far from normal
Omo iyamí You’re far from normal
Omo iyamí I’m far from normal

Matter of fact we are abnormal
Hey
Yo tell my people we need some magnum pi to checkout our minds and shii
You know what I’m saying

Skrrt tru
Been on the wave
No be today
I don Dey see

Things wey make
Man misbehave
We Misbehave
But we go Dey reason

Say we Dey Behave
How can you just Dey shout
Because I ask question
How can you just Dey vex

For no reason
Danfo near your motto don turn you to a psycho
Gentleman for office but na thug you be for road
Na why e sure me say

If I enter Yankee
Dem go reason me
Abnormal being
E sure say

If I enter Uk
Dem go reason Me
Abnormal being
Cause of the way

I take Dey do
Cause of the way
I fit Dey do
I fit start to cry

For no reason
Because of my
P.T.N.D
Post Traumatic

Naija Disorder
Post Traumatic
Naija Disorder
Post Traumatic

Naija Disorder
PTND
PTND
PTND

PTND
PTND
PTND
PTND

PTND
PTND
PTND
Wetin you Dey suffer From

Tell em na PTND
She enter Uk today
B4 her symptoms start to show
First was when she call utility to off her light

Because she no wan hear say light no Dey when she wan sleep
Me ma don loss for hear
When them born me I be Dey hear
But this days e be like na generator go deaf my hear

I think it’s normal to suffer,when it should never be
My brother Dey outside and he telling me many things
Say their light is good
And their road is good

The internet subscription for there too is also good
E tell me another thing say na human being dey there
The only difference is their mental state of mind out there
Na why e sure me say

If I enter Yankee
Dem go reason me
Abnormal being
E sure say

If I enter Uk
Dem go reason Me
Abnormal being
Cause of the way

I take Dey do
Cause of the way
I fit Dey do
I fit off my light

For no reason
Because of my
P.T.N.D
PTND

PTND
PTND
PTND
PTND

PTND
PTND
PTND
Post Traumatic

Naija Disorder
Post Traumatic
Naija Disorder
Post Traumatic

Naija Disorder
PTND
PTND
PTND

Greatest people of Nigeria
All of una na werey
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Mooseylion - Naija
Jorn - House Of Cards

P.T.N.D – Terjemahan / Translation

Naija ti yíwa lorí
Omo Iyamí saya jauh dari normal
Omo Iyamí Anda jauh dari normal
Omo Iyamí saya jauh dari normal

Sebenarnya kita abnormal
Hai
Kamu memberi tahu orang-orangku, kita butuh beberapa Magnum Pi untuk checkout pikiran dan shii kita
Anda tahu apa yang saya katakan

SKRRT Tru.
Berada di gelombang
Tidak ada hari ini
Saya tidak melihat dey

Hal-hal wey make.
Manusia tidak pantas
Kami berperilaku buruk
Tapi kita pergi alasan dey

Katakanlah kita berperilaku dey
Bagaimana Anda bisa berteriak dey
Karena saya mengajukan pertanyaan
Bagaimana Anda bisa hanya dey vex

Tanpa alasan
Danfo dekat moto Anda, Don mengubah Anda menjadi psiko
Pria untuk kantor tetapi na preman Anda untuk jalan
Na kenapa aku pasti bilang

Jika saya masuk Yankee
Dem pergi alasan saya
Makhluk abnormal.
E pasti say

Jika saya memasuki Inggris
Dem pergi alasan saya
Makhluk abnormal.
Penyebab

Saya mengambil dey lakukan
Penyebab
Saya cocok dey lakukan
Saya cocok untuk mulai menangis

Tanpa alasan
Karena saya
P.t.n.d.
Post traumatic.

Naija Disorder.
Post traumatic.
Naija Disorder.
Post traumatic.

Naija Disorder.
Ptnd.
Ptnd.
Ptnd.

Ptnd.
Ptnd.
Ptnd.
Ptnd.

Ptnd.
Ptnd.
Ptnd.
Basah kamu dey menderita

KATAKAN EM NA PTND
Dia memasuki Inggris hari ini
B4 gejalanya mulai menunjukkan
Pertama adalah ketika dia memanggil utilitas untuk mematikan cahayanya

Karena dia tidak mendengar suara mengatakan cahaya tidak ada dey ketika dia ingin tidur
Saya ma don kehilangan untuk mendengar
Ketika mereka lahir saya, saya akan mendengar
Tapi hari ini mereka seperti na generator pergi tuli dengar saya

Saya pikir itu normal untuk menderita, kapan seharusnya
Saudaraku dey di luar dan dia memberitahuku banyak hal
Katakanlah cahaya mereka baik
Dan jalan mereka bagus

Berlangganan internet untuk di sana juga bagus juga
E katakan padaku hal lain katakanlah manusia dey di sana
Satu-satunya perbedaan adalah kondisi mental mereka di luar sana
Na kenapa aku pasti bilang

Jika saya masuk Yankee
Dem pergi alasan saya
Makhluk abnormal.
E pasti say

Jika saya memasuki Inggris
Dem pergi alasan saya
Makhluk abnormal.
Penyebab

Saya mengambil dey lakukan
Penyebab
Saya cocok dey lakukan
Saya cocok dengan cahaya saya

Tanpa alasan
Karena saya
P.t.n.d.
Ptnd.

Ptnd.
Ptnd.
Ptnd.
Ptnd.

Ptnd.
Ptnd.
Ptnd.
Post traumatic.

Naija Disorder.
Post traumatic.
Naija Disorder.
Post traumatic.

Naija Disorder.
Ptnd.
Ptnd.
Ptnd.

Orang terhebat di Nigeria
Semua una na sizy
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Mooseylion – P.T.N.D

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases