Ba Wasa Lyrics – Mooseylion
Singer: Mooseylion
Title: Ba Wasa
Ba wasa
Kósaíyè ere
Where I’m from,people no Dey play
They always frown,they hardly smile their face
Cause the hardships that they facing no be play
Ba wasa
Kósaíyè ere
See Where I’m from,people no Dey play
They always frown,they hardly smile their face
Cause the hardships that they facing no be play
Now can you blame them
Can you blame them
Rice na 30k!
Garri na 50 bucks!
For a single cup!
You con say make them
Make them open teeth
E no fit be
Everyday na brand new bill
You don Dey reason plenty things
Plenty things
Ontop of plenty things
How you wan go work’
Pikin never chop’
Rent is almost due’
School fees on the way’
Your wife don get belle’
Still con Dey owe person’
How you take Dey smile’
Problem nor Dey finish!
You don Dey inside bus’
Conductor don Dey shout’
Passenger for side’
Done Dey smell again’
You don late for work’
Still con pass your bus top’
Before salary come’
Money don finish!
Aii
How can we be normal
All of us don sangba
No survey to check
Our mental state of fing minds
If Dey check am, Dem go see say many people get PTSD wey no fit make dem reason normally
Is a crazy world!
Is a crazy land!
That we living in
If oyinbo stay,Naija trenches for one day
E go think say world wan end
When he use hin eye see
Say
Light no Dey!
Say
Road no good!
Say
People Dey used!
To this kind things
And still survive can only be God’s grace
Naija my country
Ain’t no play
Ba wasa
Kósaíyè ere
Where I’m from,people no Dey play
They always frown,they hardly smile their face
Cause the hardships that they facing no be play
Ba wasa
Kósaíyè ere
See Where I’m from,people no Dey play
They always frown,they hardly smile their face
Cause the hardships that they facing no be play
Now can you blame them
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Naif - Nyali
Mooseylion - Sisters
Ba Wasa – Terjemahan / Translation
Ba Was.
Kósaíyè Ere.
Dari mana saya berasal, orang tidak ada dey bermain
Mereka selalu mengerutkan kening, mereka hampir tidak tersenyum wajah mereka
Menyebabkan kesulitan yang mereka hadapi tidak akan dimainkan
Ba Was.
Kósaíyè Ere.
Lihat dari mana saya berasal, orang tidak ada dey bermain
Mereka selalu mengerutkan kening, mereka hampir tidak tersenyum wajah mereka
Menyebabkan kesulitan yang mereka hadapi tidak akan dimainkan
Sekarang bisakah Anda menyalahkan mereka
Bisakah Anda menyalahkan mereka
Beras na 30k!
Garri na 50 dolar!
Untuk satu gelas!
Anda katakan membuat mereka
Membuat mereka membuka gigi
E tidak cocok
Tagihan baru setiap hari
Anda tidak menduga banyak hal
Banyak hal
Ontop banyak hal
Bagaimana Anda pergi bekerja ‘
Pikin tidak pernah memotong ‘
Sewa hampir jatuh tempo ‘
Biaya sekolah dalam perjalanan ‘
Istrimu Don Get Belle ‘
Masih con dey berutang orang ‘
Bagaimana Anda mengambil Senyum Dey ‘
Masalah atau dey finish!
Anda don dey di dalam bus ‘
Konduktor don dey shout ‘
Penumpang untuk sisi ‘
Melakukan bau dey lagi ‘
Anda tidak terlambat untuk bekerja ‘
Masih con lulus top top Anda ‘
Sebelum gaji datang ‘
Uang Don selesai!
AII.
Bagaimana kita bisa normal
Kita semua Don Sangba
Tidak ada survei untuk memeriksa
Keadaan mental pikiran mental kita
Jika dey check am, DEM pergi melihat mengatakan banyak orang mendapatkan ptsd wey tidak cocok membuat demonstrasi secara normal
Apakah dunia gila!
Apakah tanah gila!
Bahwa kita tinggal di
Jika Oyinbo tinggal, Parit Naija untuk satu hari
E go berpikir bilang dunia wan end
Ketika dia menggunakan Hin Eye lihat
Mengatakan
Cahaya tidak ada dey!
Mengatakan
Jalan tidak bagus!
Mengatakan
Orang-orang Dey digunakan!
Untuk hal-hal semacam ini
Dan masih bertahan hidup hanya bisa menjadi rahmat Tuhan
Naija negara saya
Tidak ada permainan
Ba Was.
Kósaíyè Ere.
Dari mana saya berasal, orang tidak ada dey bermain
Mereka selalu mengerutkan kening, mereka hampir tidak tersenyum wajah mereka
Menyebabkan kesulitan yang mereka hadapi tidak akan dimainkan
Ba Was.
Kósaíyè ere
Lihat Dimana Saya dari, orang tidak bermain Dey
Mereka selalu cemberut, mereka hampir tidak tersenyum wajah mereka
Penyebab kesulitan yang mereka hadapi tidak akan bermain
Sekarang Anda dapat menyalahkan mereka
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Mooseylion – Ba Wasa
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases