Lyrics Monaky – The SUitor

 
The SUitor Lyrics – Monaky

Singer: Monaky
Title: The SUitor

The answer wey I get na who are you?
She say my daughter no go gree for you
Shey you come ask for her hand too
Your looks are unrefined your style is crude

I tell her make she take another look
Dem no dey use the cover judge a book
Me and your pikin no fit get issues
I too good like a pair of Nike shoes

Remember incase you don forget o
Fine boy no be fine pocket o
Every Mallam perm him kettle
No look say I come from ghetto

[You don forget o
[fine pocket o
As you see me so
I no like to halla o

I no Dey bother o
I no like to halla o
I hate wahala o
I no like to halla o

I no Dey bother o
I no like to halla o
I hate wahala o
Can’t you see the glory

I be no want make I cut my button
Wetin Dey my neck go make you blurry
Not all that glitters Na who talk am?
No be fugazi you fit check am

Small body but I wear giant
This Goliath na Obi stone am
Everything new got to keep it cha cha
London way no going back osapa

Raba Dey u no go ever sapa
[You don forget o
[fine pocket o
As you see me so

I no like to halla o
I no Dey bother o
I no like to halla o
I hate wahala o

I no like to halla o
I no Dey bother o
I no like to halla o
I hate wahala o
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Daughtry - Cry For Help
Ahlei - Constellations

The SUitor – Terjemahan / Translation

Jawabannya, saya mendapatkan na siapa Anda?
Dia bilang putriku tidak pergi gree untukmu
Shey kamu datang meminta tangannya juga
Penampilan Anda tidak dimurnikan, gaya Anda kasar

Saya katakan padanya membuat dia melihat lagi
Dem tidak ada dey menggunakan sampul menilai buku
Saya dan PIKIN Anda tidak cocok mendapatkan masalah
Aku terlalu bagus seperti sepasang sepatu Nike

Ingat jika Anda tidak lupa o
Bocah baik tidak menjadi saku yang bagus
Setiap mallam perm dia ketel
Tidak terlihat bilang aku berasal dari ghetto

[Kamu tidak lupa o
[saku halus o
Seperti yang Anda lihat saya begitu
Saya tidak suka halla o

Saya tidak ada dey mengganggu o
Saya tidak suka halla o
Aku benci wahala o
Saya tidak suka halla o

Saya tidak ada dey mengganggu o
Saya tidak suka halla o
Aku benci wahala o
Tidak bisakah kamu melihat kemuliaan

Saya tidak ingin membuat saya memotong tombol saya
Basah dey leherku pergi membuatmu buram
Tidak semua yang berkilau na yang berbicara?
Tidak menjadi fugaazi Anda cocok memeriksa saya

Tubuh kecil tapi aku memakai raksasa
Batu Goliath Na Obi ini
Semuanya baru harus menjaganya Cha Cha
London cara tidak kembali osapa

Raba dey kamu tidak pergi pernah sapa
[Kamu tidak lupa o
[saku halus o
Seperti yang Anda lihat saya begitu

Saya tidak suka halla o
Saya tidak ada dey mengganggu o
Saya tidak suka halla o
Aku benci wahala o

Saya tidak suka halla o
Saya tidak ada dey mengganggu o
Saya tidak suka halla o
Aku benci wahala o
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Monaky – The SUitor

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases