Mind My Biz Lyrics – Mevye Milestone
Singer: Mevye Milestone
Title: Mind My Biz
〈intro〉
“nwanem i just want dlink water and mind my business”
“what’s your business?”
“minding my business is my business”
〈verse 1: bxnjmain〉
Mhen i don’t give a f*ck
If you want get down with me or not
As i dey my body dey hot
Anywhere i dey jaiye go por
Girl if you dey hear my words
You go know say me i no dey form
You no fit know my style, you no know where i’m from
Even if i try, abeg tell me when i’m done
〈chorus〉
I just want drink water and mind my business
I no fit take agbo on top your illness
Shawty make i see front
Ogbeni make i see front
I just want drink water and mind my business
Bounced back from the hiccup
Someone tell the dj turn the beat up
Add a bit of afro to the hip-hop
Trynna put them boys on mute but we dey still pop
And i’ll be glued to my biz, something like an habit now
On a low but this stereo trynna loud it man
Drip hard mhen everything around me drown
Plus jehovah no go ever ever let me down
It’s okay, some kind of things we won’t say
Shey maga owe, e go pay
Pressure trynna bring me down e go tey, aje!
See ama take like simple like abc
You go blind if you see wetin ade been see
Can’t talk lately i dey busy
Before you act up remember say i dey the scene, since!
〈chorus〉
I just want drink water and mind my business
I no fit take agbo on top your illness
Shawty make i see front (make i see front)
Ogbeni make i see front (make i see front)
I just want drink water and mind my business
You might also likei just want drink water and mind my business
I no fit take agbo on top your illness
Shawty make i see front
Ogbeni make i see front
I just want drink water and mind my business
〈outro〉
I don’t give a f*ck (give a f*ck, give a f*ck)
As i dey my body dey hot (my body dey hot)
Girl if you dey hear my words (if you dey)
You go know say me i no dey form (no dey form)
You no fit know my style, you no know where i’m from
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Superb - Precision
funnycore - changes
Mind My Biz – Terjemahan / Translation
〈Intro
“Nwanem Saya hanya ingin air dan urusan bisnis saya”
“apa bisnis Anda?”
“Menjaga bisnis saya adalah bisnis saya”
〈Ayat 1: bxnjmain antikan
Mhen saya tidak memberikan f*ck
Jika Anda ingin turun dengan saya atau tidak
Saat aku membuat tubuhku panas
Kemana saja saya dey jaiye pergi por
Gadis jika Anda dey mendengar kata -kataku
Kamu tahu katakan aku tidak ada formulir dey
Anda tidak cocok untuk mengetahui gaya saya, Anda tidak tahu dari mana saya berasal
Bahkan jika saya mencoba, Abeg memberi tahu saya setelah saya selesai
Saya tidak cocok untuk mengambil agbo di atas penyakit Anda
Shawty membuat saya melihat depan
Ogbeni membuat saya melihat di depan
Saya hanya ingin minum air dan mengurus bisnis saya
Bangkit kembali dari cegukan
Seseorang memberi tahu DJ yang dipukuli
Tambahkan sedikit afro ke hip-hop
Trynna menempatkan mereka pada anak laki -laki di bisu tapi kami masih muncul
Dan saya akan terpaku pada bisnis saya, sesuatu seperti kebiasaan sekarang
Di atas tetapi stereo trynna ini keras
Tetes keras mhen segala sesuatu di sekitarku tenggelam
Ditambah Yehuwa tidak pernah pernah mengecewakan saya
Tidak apa -apa, semacam hal yang tidak akan kami katakan
Shey Maga Owe, E Go Pay
Pressure Trynna Membawa Saya Down E Go Tey, Aje!
Lihat Ama Ama Sederhana Seperti ABC
Anda menjadi buta jika Anda melihat wetin ade telah melihat
Tidak bisa bicara akhir -akhir ini, saya sibuk
Sebelum Anda bertingkah ingat, katakanlah saya adalah adegan, sejak!
Saya tidak cocok untuk mengambil agbo di atas penyakit Anda
Shawty membuat saya melihat depan (membuat saya melihat depan)
Ogbeni membuat saya melihat depan (membuat saya melihat depan)
Saya hanya ingin minum air dan mengurus bisnis saya
Anda mungkin juga suka hanya ingin minum air dan mengurus bisnis saya
Saya tidak cocok untuk mengambil agbo di atas penyakit Anda
Shawty membuat saya melihat depan
Ogbeni membuat saya melihat di depan
Saya hanya ingin minum air dan mengurus bisnis saya
〈Outro
Saya tidak memberikan f*ck (berikan f*ck, berikan f*ck)
Saat aku membuat tubuhku hot (tubuhku dey hot)
Gadis Jika Anda Dey Mendengar Kata -Kata Saya (Jika Anda Dey)
You Go Know Say Me I No Dey Form (No Dey Form)
Anda tidak cocok untuk mengetahui gaya saya, Anda tidak tahu dari mana saya berasal
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Mevye Milestone – Mind My Biz
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases