Sad Boyz Need Love Lyrics – MBA for Africa
Singer: MBA for Africa
Title: Sad Boyz Need Love
Got a lot of friends
Everyday na different girls
All of them dey fall my hand
Nobody gree settle down
Except for one guy
The rest of them no wan try
Kele don block their eye
The matter don spoil my mind
Ya ya ya
Whether na one priestess
Abi village people
Dey swear for my man dem
Cuz na problem
Big problem
Whether na one prophet
Wey no getti conscience
Cuz na problem
Big problеm
All my guys need love
Coz we don dey too look еach other
E don become big disorder
Abi na fish we be proper
These sad boys need love
Coz we don dey be like each other
This kind of thing is improper
E don become big disorder
Gat a lot of friends
Majority no get sense
The remaining no decent
But na me dey for centre…
Some of them too holy
Their matter no get story
You see them still lonely
Coz dem no just get liver
Whether na one priestess
Abi village people
Dey swear for my man dem
Cuz na problem
Big problem
Whether na one prophet
Wey no getti conscience
Cuz na problem
Big problem
All my guys need love
Coz we don dey too look each other
E don become big disorder
Abi na fish we be proper
These sad boys need love
Coz we don dey be like each other
This kind of thing is improper
E don become big disorder
All my guys need love
Coz we don dey too look each other
E don become big disorder
Abi na fish we be proper
These sad boys need love
Coz we don dey be like each other
This kind of thing is improper
E don become big disorder
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Pheelz - Ballin
Crimson Spirit - Hollywood
Sad Boyz Need Love – Terjemahan / Translation
Punya banyak teman
Setiap hari na gadis yang berbeda
Semuanya dey jatuh tanganku
Tidak ada gree yang tenang
Kecuali satu pria
Sisanya tidak akan mencoba
Kele Don memblokir mata mereka
Masalahnya tidak merusak pikiranku
Ya ya ya
Apakah na seorang pendeta
Orang desa Abi
Dey bersumpah untuk pria saya dem
Karena masalah
Masalah besar
Apakah na seorang nabi
Wey no getti conscience
Karena masalah
Masalah besar
Semua teman saya butuh cinta
Karena kita tidak melihat juga terlihat lain
E Don Menjadi Gangguan Besar
ABI NA FISH Kami layak
Anak -anak yang sedih ini membutuhkan cinta
Karena kita tidak saling seperti
Hal semacam ini tidak patut
E Don Menjadi Gangguan Besar
Gat banyak teman
Mayoritas tidak masuk akal
Sisa tidak layak
Tapi na me dey untuk tengah…
Beberapa dari mereka terlalu suci
Materi mereka tidak mendapatkan cerita
Anda melihat mereka masih kesepian
Karena tidak hanya mendapatkan hati
Apakah na seorang pendeta
Orang desa Abi
Dey bersumpah untuk pria saya dem
Karena masalah
Masalah besar
Apakah na seorang nabi
Wey no getti conscience
Karena masalah
Masalah besar
Semua teman saya butuh cinta
Karena kita tidak saling memandang satu sama lain
E Don Menjadi Gangguan Besar
ABI NA FISH Kami layak
Anak -anak yang sedih ini membutuhkan cinta
Karena kita tidak saling seperti
Hal semacam ini tidak patut
E Don Menjadi Gangguan Besar
Semua teman saya butuh cinta
Karena kita tidak saling memandang satu sama lain
E Don Menjadi Gangguan Besar
ABI NA FISH Kami layak
Anak -anak yang sedih ini membutuhkan cinta
Karena kita tidak saling seperti
Hal semacam ini tidak patut
E Don Menjadi Gangguan Besar
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics MBA for Africa – Sad Boyz Need Love
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases