Feel Am Lyrics – Mayorkun feat. Flavor
Singer: Mayorkun feat. Flavor
Title: Feel Am
Ya know
Of Lagos (of Lagos)
Phantom Onyeolima (ge-ge)
If na package, I go manage
I call shima, I call dealer
And for certain we go party for my villa Somadina
Girls for Abuja, guys for Ghana
Yes them feel am, if you no feel am
Boys for Liberia, guys for Mushin
Yes them feel am, if you no feel am
But if na package, I go manage
I call shima, I call dealer
And for certain we go party for my villa Somadina
Girls for Abuja, guys for Ghana
Yes them feel am, if you no feel am
Boys for Liberia, guys for Mushin
Yes them feel am, if you no feel am
Ya know
Shey na wetin eye dey see
Na wetin mouth dey talk
Charlie nobody knows
There is power in your tongue iyoh
Oya everybody face your work (ge-ge)
Chief Ugo. C. Ugo of Anambra 1
Ya know
Jowizaza (ihe ge me)
Make I send my aza (onye ne me)
Obu ne ejiri ego ona agbada gbada
I greet you all
Zubby Michael
Onyeomi with doings (ge-ge)
My personal person iyohh (anyamma lele)
Chukwudube gi (anyamma lele)
Onye ele anya na azu oh (Anyamma lele)
Ima zukwa ofu obi ka anyi ji eje nu nu (Anyamma lele)
Oya wetem something ehh (Anyamma lele)
Cubana money no na okpo nunu
(Anyamma lele)
(Anyamma lele)
(Anyamma lele)
If na package I go manage
I call shima, I call dealer
And for certain we go party for my villa Somadina
Girls for Abuja, guys for Ghana
Yes them feel am, if you no feel am
Boys for Liberia, guys for Mushin
Yes them feel if you no feel am
Onyeolima
See my brother we living large oh
Who don big iyoh don big oh
Eneziem anya muna ego yi
Maka onye buluebu ebugo
You got to be somebody
Or you are nobody oh
Okwa ijele nwa ne ekwu nu
Ne mezie nu Mayorkun
Of le le le of Lagos nu
Imana men ebute gi Ike
Ike anyi ji na ba mba ehh
Afu dimkpa fu ogologo ime ya
You can′t do wetin we dey do
Imazi kwanu odiri easy ohh
Odiri easy ohhh chai
But if na package I go manage
I call shima, I call dealer
And for certain we go party for my villa Somadina
Girls for Abuja, guys for Ghana
Yes them feel am, if you no feel am
Boys for Liberia, guys for Mushin
Yes them feel am, if you no feel am
Of Lagos (Of Lagos)
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Rayvanny - Party
Sage Harris & Jagged Edge - Let Me Know
Feel Am – Terjemahan / Translation
Ya tahu
Dari Lagos (dari Lagos)
Phantom Onyeolima (GE-GE)
Jika Paket NA, saya kelola
Saya sebut Shima, saya sebut dealer
Dan untuk Anda pergi berpesta untuk villa somadina saya
Gadis untuk Abuja, teman-teman untuk Ghana
Ya mereka merasa, jika Anda tidak merasa
Anak laki-laki untuk liberia, kawan untuk mushin
Ya mereka merasa, jika Anda tidak merasa
Tetapi jika Paket NA, saya kelola
Saya sebut Shima, saya sebut dealer
Dan untuk Anda pergi berpesta untuk villa somadina saya
Gadis untuk Abuja, teman-teman untuk Ghana
Ya mereka merasa, jika Anda tidak merasa
Anak laki-laki untuk liberia, kawan untuk mushin
Ya mereka merasa, jika Anda tidak merasa
Ya tahu
Shey Na Wetin Eye Dey Lihat
Na Wetin Mouth Dey Talk
Charlie tidak ada yang tahu
Ada kekuatan di lidahmu Iyoh
Oya semua orang menghadapi pekerjaan Anda (GE-GE)
Kepala Ugo. C. Ugo dari Anambra 1
Ya tahu
Jowizaza (ihe ge me)
Membuat saya mengirim aza saya (onye ne me)
Obu Ne Ejiri ego ona agbada gbada
Saya menyambut Anda semua
Zubby Michael.
Onyeomi dengan Lakukan (GE-GE)
Orang pribadi saya Iyohh (Anyamma Lele)
Chukwudube Gi (Anyamma Lele)
Onye Ele Anya Na Azu Oh (Anyamma Lele)
Ima Zukwa Obi Obi Ka Anyi Ji Eje Nu Nu (Anyamma Lele)
Oya Wetem sesuatu EHH (Anyamma Lele)
Uang cubana no na okpo nunu
(Anyamma Lele)
(Anyamma Lele)
(Anyamma Lele)
Jika paket na saya kelola
Saya sebut Shima, saya sebut dealer
Dan untuk Anda pergi berpesta untuk villa somadina saya
Gadis untuk Abuja, teman-teman untuk Ghana
Ya mereka merasa, jika Anda tidak merasa
Anak laki-laki untuk liberia, kawan untuk mushin
Ya mereka merasa jika Anda tidak merasa
Onyeolima.
Lihat kakakku kita hidup besar oh
Siapa yang Don Iyoh Don Big Oh
Eneziem Anya Muna ego yi
Makna onye buluebu eBugo
Anda harus menjadi seseorang
Atau kamu bukan siapa-siapa oh
Okwa ijele nwa ne ekwu nu
Ne mezie nu maytorkun
Dari le le of lagos nu
Imana Men ebute Gi Ike
Ike Anyi Ji Na Ba Mba Ehh
Afu dimkpa fu ogologo ime ya
Anda tidak bisa melakukan basah kami dey lakukan
IMAZI KWANU ODIR EASY OHH
Odiri Easy Ohhh Chai
Tapi kalau na paket saya pergi mengelola
Aku panggilan shima, saya sebut agen
Dan pasti kita pergi pesta untuk villa saya Somadina
Gadis untuk Abuja, orang-orang untuk Ghana
Ya mereka merasa saya, jika Anda tidak merasa am
Anak laki-laki untuk Liberia, orang-orang untuk Mushin
Ya mereka merasa saya, jika Anda tidak merasa am
Lagos (dari Lagos)
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Mayorkun feat. Flavor – Feel Am
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases