Lyrics Mavo. A – You Dey Hurt Me

 
You Dey Hurt Me Lyrics – Mavo. A

Singer: Mavo. A
Title: You Dey Hurt Me

You Dey Hurt Me
Abeg please explain to me
Na for where me wrong this time
You think say me nor try reach

You look me begin judge me
(If na wetin) me I don first hear
(Me na human) give me chance to yan
(Me don hear ram) beginning to end

You nor know how the thing dey pain
(E con be like) me love person
(Wey e dey love) another onе
(Me I give you) things wey you want

Pampеr you all these while but now
(You dey hurt me) you see am like normal thing
(You dey hurt me) you nor just wan think
(You dey hurt me) you see am like normal thing

(You dey hurt me) you nor just wan think
Wetin you wan con talk now
Me nor con dey okay now
You don tire to announce

So many things don dey knock
(Me don found out) why e be like this
(Thank God for me) me do the wright things
(Satisfy you) nor be bad Idea

Me don make up mind to reach there
Repeat {Pre-Chorus:}
Repeat {Chorus:}
Me give you your basic need

Me present you like a Queen
Me nor really deserve this
Some good things you learnt from me
Repeat {Chorus:} Till Fade
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Jah Cure - Blood In The Water
Yagi B X Set Da Trend - DOA CITY

You Dey Hurt Me – Terjemahan / Translation

Kamu dey menyakitiku
Abeg tolong jelaskan kepada saya
Na untuk di mana saya salah kali ini
Anda pikir bilang saya atau coba jangkau

Anda melihat saya mulai menilai saya
(Jika na basah) saya, saya tidak mendengar dulu
(Me Na human) Beri aku kesempatan untuk Yan
(Me don mendengar Ram) mulai berakhir

Anda juga tidak tahu bagaimana hal itu merasakan sakit
(E con menjadi seperti) aku mencintai orang
(Wey E Dey Love) Lain Onе
(Saya saya berikan kepada Anda) hal-hal yang Anda inginkan

Memanjakan Anda semua ini tetapi sekarang
(Kamu dey menyakitiku) Anda melihat seperti hal yang normal
(Anda dey menyakiti saya) Anda tidak hanya berpikir
(Kamu dey menyakitiku) Anda melihat seperti hal yang normal

(Anda dey menyakiti saya) Anda tidak hanya berpikir
Basah kamu ingin bicara sekarang
Saya maupun con dey oke sekarang
Anda mengenakan ban untuk mengumumkan

Begitu banyak hal don dey mengetuk
(Saya tidak menemukan) mengapa mereka seperti ini
(Terima kasih Tuhan untukku) Aku melakukan hal-hal Wright
(Memuaskan Anda) atau menjadi ide yang buruk

Saya mengenakan pikiran untuk mencapai sana
Ulangi {pre-chorus:}
Ulangi {Chorus:}
Saya memberi Anda kebutuhan dasar Anda

Saya hadir Anda seperti seorang ratu
Saya atau benar-benar layak ini
Beberapa hal baik yang Anda pelajari dari saya
Ulangi {chorus:} sampai pudar
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Mavo. A – You Dey Hurt Me

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases