I Need You Lyrics – Mavo. A
Singer: Mavo. A
Title: I Need You
I Need You
The lady wey too sabi nothing stop you to wake up
Early as 4:30am take your bath and freshen up
Because you gat bills to pay ladies like you hardly mess up
Always miss Independent
Opportunity na just ones me nor wan look so stupid
So far na wetin I want not man enough na foolish
Start to dey yan your feelings
Me nor just new to the game or new teenage to the zone
Women like you for the hood always dey (dey) the right mood
Them nor common for each zone me just make her understood
Me I need you (I need you) Me I need you (I need you)
Your ways na just likе fish hook honestly men dey feel you
Frankly spеaking this na true me I so much cherish you
I know we dey same quarter nor be my fault nor blame me
I observed you day and night too much thinking inside me
Wetin me I just dey find just dey my environment
You alone fit give me smile
Repeat {Pre-Chorus:}
Repeat {Chorus:}
I wan coordinate things so well me wan dey with you oh
I believe things fit go on well between me and you oh
Repeat {Chorus:} Till Fade
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Merrell Twins - 6 Million Subscribers
Solo Star - Highdrate
I Need You – Terjemahan / Translation
Aku butuh kamu
Wanita wey terlalu sabi tidak ada yang menghentikan Anda untuk bangun
Awal 4:30 saya mandi dan menyegarkan diri
Karena Anda tagihan gat untuk membayar wanita seperti Anda hampir tidak mengacaukan
Selalu merindukannya
Kesempatan na hanya yang saya atau wan terlihat sangat bodoh
Sejauh ini na basah aku ingin tidak cukup na bodoh
Mulai dari Perasaan Dey Yan Anda
Saya juga tidak baru untuk permainan atau remaja baru ke zona tersebut
Wanita seperti Anda untuk tudung selalu dey (dey) suasana hati yang tepat
Mereka atau umum untuk setiap zona saya hanya membuatnya dipahami
Aku aku membutuhkanmu (aku membutuhkanmu) aku aku membutuhkanmu (aku membutuhkanmu)
Cara-Cara Anda Suka Kait Ikan Jujur Pria Merasa Merasa Anda
Terus terang spengar ini, aku benar aku sangat menghargai kamu
Saya tahu kita dey kuartal yang sama atau salah saya juga tidak menyalahkan saya
Saya mengamati Anda siang dan malam terlalu banyak berpikir di dalam diri saya
Basahi saya, saya hanya dey menemukan hanya dey lingkungan saya
Anda sendirian cocok memberi saya senyum
Ulangi {pre-chorus:}
Ulangi {chorus:}
Saya ingin mengoordinasikan hal-hal dengan baik saya ingin dey dengan Anda oh
Saya percaya segalanya cocok dengan baik di antara saya dan Anda oh
Ulangi {chorus:} sampai pudar
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Mavo. A – I Need You
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
https://www.youtube.com/watch?v=0VtwKAjCgDc